Airforce1's Posts
Nairaland Forum › Airforce1's Profile › Airforce1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 741 742 743 744 745 746 747 748 (of 748 pages)
no need, make him just abide by the rules cuz na men dey here at the moment and not boyz |
wetin be those round things wey my eyes dey see sef? |
just maintain dat level mgy brother, i no fit shout ![]() |
that quicky eh, she no dey try at all. ![]() |
sodiq, abi na wetin u call yourself, speak wetin person fit understand. come down to 9ja level. no need for grammar. abi u no understand? ![]() |
nana yes i was banned, incase u dont know, im 9cent sauce, see your head like coconut ![]() |
sauce, haha, dat quicky of a gurl sef?, abi she dey use osongbo for seun ni? ![]() |
sodiq, abi u dey dream?, ![]() |
sauce, ol bout no be small thing o. i dey house all day. rain no even lemme go church today. i just dey between this fall walls since morning, nana, i dey tite, i was banned! |
sodgi, oh really? ![]() |
@sauce, i dey tite, man, the rain dey fall here like sey tomorow no dey. |
@poster, i bet u still be under 14. ![]() sauce, nana, which levels na? ![]() |
m.vv i can do just that, i just need a permision and also get to see the girl in question to carry out my operation. ![]() |
@poster, sorry to hear that, ![]() maybe she's not attracted to you. fetch her a lesbian ![]() |
child's play, there should be a specific room for the children on nland. ![]() |
frank, very well. ![]() |
oju tin ta mi, mo tin lo, ama soro ni ola, aurevoire ![]() |
@beautous, hahahahaha, i like your spirit. u speak your mind ![]() |
ib, ohok, omo sleep dey disturb me now, and u knowall this while NEPA DEY YAB MAN. and generator dey Bleep up. light dey today so i need to sleep, so ib, how e go be na? |
well, im from a catholic home, were is nana tori olorun? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 741 742 743 744 745 746 747 748 (of 748 pages)




