Stats: 3,166,132 members, 7,863,943 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 09:23 AM |
Nairaland Forum / Ajibey's Profile / Ajibey's Posts
![]() |
U know the man is always the HEAD; so u ladies should step down i there again |
![]() |
Kiki you too don come; i believe you know sey the end means it is finished so don't come back here. Go sleep. Laugh!!!!!!!, I'm the last at last |
![]() |
Nobody should post here again. This is the end. So i'm the last ![]() |
![]() |
i've sent u a msge on yahoo already |
![]() |
yes oooooooo. |
![]() |
Mine too was cool. Was actually off duty 2day so i had a lot of sleeping time |
![]() |
Na true say u don read too much of romeo and Juliet Who go kiss you? |
![]() |
I dey kampe and i hope u are also fine. Try rectify that server probs so that i can meet u online. @Kiki how ur day? |
![]() |
Hey! Kokoletz, Kiki whatz up with you guys Koko you never see wetin you go buy for kiki. Abeg help me find edygirl |
![]() |
Wetin dey happen. Go to Jobs under General discussion, Topic; Job Seekers: What Course Did You Study. You'll find out that 2/3 of the job seekers there are B.sc holder, meaning that HND people dey get the Job or dey set up on there own oooooo. I beg HND people no story just carry go |
![]() |
Atimes when a girl is hostile to you it might mean ''she likes you and want to see if you'll come back'' Abi i dey lie? |
![]() |
My birthday is actually January 2, ajibey@yahoo.com |
![]() |
What will be your reaction if you find your partner in bed with another person. ![]() I know wetin to do In short make the thing no hapen ooooooooooooo |
![]() |
Kiki Anything expensive like what? |
![]() |
I don't agree i'm off point. It was just a continuation from the previou i posted. Okay look at it like this; a guy trys to show you he loves you and cares for you, he buys all the gift for you, shows some attention and at the end of the day beats you up |
![]() |
when i mean lay hands on there woman i mean the guys wey dey beat woman; i actually refer to them as beast. |
![]() |
@aloib I feel you and u are looking at it from a matured angle kind of reasoning which is what some sisters out there don't know. Abeg you be woman tell the sisters out there to flee from guys that lay hands on there woman |
![]() |
I'm a guy not a girl. Some ladies when u give them all the attention and you give all the gift, they tend to take you for a ride if the usual scorning and harassing is not there |
![]() |
@Kokoletz boobs and Bakasi na your option But Lepa with sizeable oranges is not bad at least you fit carry at anytime But those are not the main things to look out for!!!!!! |
![]() |
Kiki; how was ur day. U left just like that yesterday. Anyway i've noticed girls you over pamper are the ones that normally Bleep up |
![]() |
Edygirl i'm back; you know that age issue is confidential, why not meet me on messenger so that we can have a chat together |
![]() |
Edygirl, Kiki it's been nice chatting with you guys on nairaland won't mind adding you to my messenger list. Mine is and for my good friend kokoletz you fit add me too but i no spoil your show na just fun we dey catch. I still dey with you guys |
![]() |
Edygirl abeg leave am with his behaviour. U know say goat no get taste na anything goat dey run after |
![]() |
Kiki abeg follow ur mind no mind us oooooooooo!!!!!!!! |
![]() |
Edygirl you see who u are supporting saying he is just using you to while away time. Me i no mean any harm ooooooo. I get open mind and i dey always say the truth |
![]() |
Kokoletz wetin happen Kiki don leave you go Sorrrrrryyyyyyyyyy oooooooooooooo!!!!!!!! |
![]() |
Edygirl Gbeborun means someone that doesn't mind his or her own business (Gossip). Sorry to ask where are you based? |
![]() |
Edygirl I be guy but you know so many ladies say things they can't do. Not that i'm doubting you girl just saying how lucky ur man is |
![]() |
JOSEPH Kokoletz make u no vex now i no dey spoil show for you |
![]() |
U for kuku say ''GBEBORUN'' to break the thing down well |
![]() |
Kokoletz i no understand ur yarns oooo ![]() |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |