Akerry's Posts
Nairaland Forum › Akerry's Profile › Akerry's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 61 pages)
Lol....drogba as in? noordean: yes i rememba,d man get drogba for head |
Olawumi and kaiushaiyke. Una still dey on queue? Lol.dem don sleep Horlawoomey: ... Queue for my back |
Am thinking of getting another jare. Am tired of android phones noordean: eeeyaaah..u go change d screen b dat |
Dettol ontop fufu...if taiye doesnt kill us, who will? Taiye4Christ: Hey dear, I wouldn‘t leave you here na. Network is seriously erratic here |
Very well. I tot i told u dat i had my primary and secondary sch in osun state. ILESA to be precise noordean: i swear |
Am back to my old nokia phone. Lol |
Yeah.d screen don dey malfunction noordean: got damaged? |
Wow! jennyesh: My sister's bday mate |
noordean: u no knw? she chop suya sleep ni |
Adufesexy! I like ur new dp. Abeg dis ur ministry with taiye dey unclear o . I no go wan separate fight between u and Dr meeky..#smiles like Bisi Akande# trendiitee: oga mi sir,,, I dey hail oooo!!!!! |
My bro I hail o. Weekend rolling fine AmegoA: chairman gud evening o, hw wkend? |
Phone wahala jare.... noordean: my boss, ur face dey scarce,kilode? |
I rep NOV 9 Claroo: Let's all drop our bday date,mayb we can find our bday mate here......I REP JUNE 13 |
Mrs sodiq, congrat ma. jennyesh: Okay we 4gv u.. # u knw say na "We" I go dey talk nw no more "I"#.... But next tym dey kip ur glasses near ur body make u no come scatter my e- relatnshp wt ur eye problem |
Lwkmd...my cousin bro thinks am mad because of d laf wey una dey make me dey laf noordean: ebola maa je eja? ebola dey chop fish? |
Hahahahahahahaha curiouses: ##Copied |
I really miss o noordean: lwkmd......mayb oko iyawo dey feel shy |
Taiye4Christ: Hahahahaha... |
Akerry on e-dancing.#alingo# jennyesh: With eyes filled wt e-tears and with e-joy in my hrt, I e- accpt.. |
Akerry is in full support... Ride on my man sodiqyinka: I'm using this medium to officially ask jennyesh to be my e-boo. |
Dis my phone dey do me strong thing o.... noordean: boss u don miss |
Good evening to u all. Abeg make i read my missed pages. 173 to 183. 10pages again! |
My able timekeeper, my day was cool. Wait o, e be like say na only u be e-single dude for here o. sodiqyinka: Good evening everyone... Noordean, nabsprada, dania30, akerry, curiouses, AmegoA, Jennyesh, horlawoomey and the rest of y'all... How was d day? |
Since may o dolafunmi: You've written your final exams, ryt? |
Pèlè...anti ebola tinx noordean: na dat warm water dey do my body somehow |
Ok rashfat: Kenneth |
My man, wetin dey happen? noordean: tryin to b good dear |
Welcome once again raystar96: One big proud family....Am glad to be associated with u guys |
what happened? Anugod: Fine o, with ebola tins. Can u imagine I evn dreamt of it? |
People's blood dey hot o. Do u knw dat prospective A15 Thread has been created? |
Lolz....a satchet of salt is now #250. FearOfEbola. Na salt business sure pass nw.. deola11: Salt price don increase oo...lwkmd |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 61 pages)
