Akerry's Posts
Nairaland Forum › Akerry's Profile › Akerry's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 61 pages)
Lol... I wil handle him clearly noordean: akerry ds guy na badoo ,na im and sowl b d e-fighters for b14 |
I can c that u no dey respect ur elders.#where my koboko# badt guy Richydos: ...lmao !!! I hear say u dey find me |
After going thru d 10 pages dat i missed, i think i need Paracetamol...#HEADACHES# ABEG who be rashfat and richydos? They nearly kill me..lol trendiitee: Tankss dearie |
Good morning to u bro. Meet Sodiqyinka for ur assignment(s) curiouses: Good morning Board....Special greetings to my e-Love, the one and only Titiluvly. To Hon. Akerry, Mr. Sodiqyinka, Alagba Noordean, Oga Horlawoomey, Minister trendiitee and others to numerous to mention I say good morning. Meanwhile, Hon. Akerry, I de await my first official assignment. |
Claroo..where ve u been? Claroo: Horlawoomey...I Sight u Ma Oga....Na ma Chairman Akerry be d Original Poster but due to Nairaland Tsunami,we lost d former House. |
Hahahahahahahaha.... trendiitee: Tnks dearie ***kisses*** I go finish u wif kisses oooooo.....lolllll |
Dis my director don dey ........lol.. Pastor adufe,whch one be unholy kisses again...d ministry is moving Taiye4Christ: *in p square‘s voice* this na temptation... |
Missed pages: 144 to 154. Y d speed na? Lol |
Eiyaaa...may Almighty God grant u d fortitude to bear the loss trendiitee: I lost a frnd ooooooo.... He's bin dead since may nd I neva heard of it.. I'm almost going crazy....... Gooooossshhhhh!!!!!!!!!!!!!! |
STAMPED AND SIGNED....thank you mrs noorsprada.GOD BLESS U. Good morning to u all nabsprada: As requested by the chairman n chairlady of the house,here is a comprehensive list(at least 2 d bst of my knowledge)of d house officials... |
As soon as possible.....cos that wil be d final list....#UTM# nabsprada: chai! C work wey my dearie wan put ontop my head,no biggie though,jst let me know wen u wnt d list out...ahswear no 1 will av chaired dis house beta! |
Action! More of u is needed here AjGentle: Its is now OFFICIAL that ℓ̊ AKINYEMI JOE. Gentle is the Public RELATIONS officer therefore |
NEW POSTS!!! HOUSE TAKE NOTE Titiluvly....Riddles and joke mistress. Taiye4christ.....c14 Director Ajgentle.....c14 P.R.O Curiouses,...C14 Assistant time keeper SIGNED.BY AKERRY. A Comprehensive list wil be released by Nabsprada soon |
Lobatan! mrPero: See Wat Ebola has caused. ...I just switch on my Nokia fone but the two hands have refused to shake |
Rmfunky, d icon of beauty! U are sighted |
Caught in d act! ANUGOD, FWESHBLACKBOAI & 1 guest. |
Gud morning to u all......SAFE JOURNEY 2 ALL B14 otondos |
All d glycolysis, kreb cycle, cori cycle, glyoxylate cycle, beta oxidation, xenobiotic metab etc...chai ! Na God o kalushaiyke: And we still read biochemistry for school...thank God those pathways didn't make us mad |
I don c my twin bro kalushaiyke: Hahaha...be like na u be that my twin wey dem say run comot for house...glad we meet again |
I don c my twin bro o kalushaiyke: Hahaha...be like na u be that my twin wey dem say run comot for house...glad we meet again |
Eeeyah! Am doing great. U don get part-time job ni? Kingemmy01: No c bro...am busy these days. How r u doing bro? |
I smell page140# Taiye,i like ur way |
Emmyking...longest time Kingemmy01: Viewing this topic: noordean( m ), jennyesh ( f), |
Gud evening luvly titi...hope ya day wasnt stressful Titiluvly: Curiouses my sweetest heart, wia are thou? |
Hahahahahahaha. Such is life o noordean: lwkmd |
I love dat adage! U be nuru òmò òdò agbä noordean: its beta as u dey single o cos relationship no easy o.......owo ni keke iyin rere |
kalushaiyke: Lol...y ur face wan resemble my face na. I nearly mistake ur dp 4 mine. Lol |
Hmmmmm....no comment jennyesh: Mayb u ve a thn for guys |
Am learning every seconds in dis house.....noordean check dis rashfat: i knew it; no wonder u fine like ds. I bet u d goddess of beauty would be ashamed of herself wen she sees u. EDO girls nd beauty na like 5 nd 6 |
rashfat: i knew it; no wonder u fine like ds. I bet u d goddess of beauty would be ashamed of herself wen she sees u. EDO girls nd beauty na like 5 nd 6 |
Nabsprada dear! Hw was ya day nabsprada: Viewing this topic: Akerry(m), omaimoje(f), trendiitee |
Biochemist Gbenga. Am sorry 4 dat. I tot taiye is a very gud badt guy.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 61 pages)
oya here I am nwane so wetin u buy 4 me unless I summon u 4 hmmmmnn n u know wat DAT means ba...u will b drinking 200litres of water....can u imagine e just dey call my name anyhow without twale...richydos.....am I ya mate *winkx
)


....Pst Trenditee *holy greetings frm me
..