Akerry's Posts
Nairaland Forum › Akerry's Profile › Akerry's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 61 pages)
Yeah! We in natural sciences filled last month.....hw was ur nyt? Anugod: In fact, filling and submission of our own mobilisation form started since early April. I filled and submitted mine in May. |
;DI just checked ur location on ur profile and discoverd dat u dey jupiter.. U dont need the anti ebola joor. Horlawoomey: ... Me no fit bath with salt water o, the thing is just gaining popularity per second. |
Na cold o...... Sweet skin + sugar solution + ebola virus = ?? Babe, y u wan reverse naija award winning discovery? #yawns# Titiluvly: Haha Boss Akerry,my nyt was gud..n urs??..I neva do o..me na ice water+sugar I go use bathe |
Welcome bro....what course did u studied? And upload ur dp raystar96: Hello house.....Am new here....graduated from AAU.....Hope to make it this Nov....wish everyone a great day ahead. |
Sighted!!! Olawumi, kalushaiyke, cutekemitola and titiluvly. Hw was ur nyt??. Hope una don do d anti ebola stuff..lol |
Wew!!! I just had an anti-ebola bath.....naija and discoveries!.lolz Good morning to u all. |
Like seriously?? sodiqyinka: na kogi be my origin |
Teeth?? Eiyaaaa. Sorry 4 dat luvlycutebay: Just bear with me for d main tym, my fone got spoilt nd nairaland too dey consume mb nd airtym wit d fone am using nw, apart frm dt, d money on me is wat i wnt to use to treat my teeth. |
AmegoA,my bro...u are sighted..good a.m. Pastor meeky adufesexy, na vigil tinx 2day abi? |
Info from d west Adufe watchout! westinfo4040: yhu look like somone I knw |
This bond between u and taiye don dey strong o . Hw ar u and d ministry? trendiitee: Eeya, sowie abt dat |
Olawumi, i dey gallant o Horlawoomey: Akerry, dania, drills how are you guys doing tonightu? |
Hahahahaha omaimoje: afta givin birth to my last child |
Na my phone jare..itz havin screen problem nw upon fallin noordean: Boss i jst dey o like dele,w didnt c u until ds evnin,hop no prblm? |
I trust u..... IGBO KWENU!!! emeka51: I really want to be posted to Lagos because opportunities plenty they although cost of living is high in lag but I have a true Igbo blood I'll definitely prevail. |
Honey mi....i am seriously praying 4 u..GOD wil surely crown ur effort with SUCCESS.. I miss u madly urchbarbie: Bae! Its now 7days to d exams. I believe God cox u all are praying for our success. Tnx plenty! Akerry me! Am sorry for being away. I mmiss u like crazie |
Come to kogi #smiles# sodiqyinka: shebi na only osun b ur own. Me son tire for south west. Na east I wan go. Can't choose between Enugu,Delta and Akwa Ibom. |
Na my phone dey Bleep up jare.... It fell frm my hand #tecno#lol. D screen is faulty nw. Am currently back to my old asha phone#winks# nabsprada: Akerry n luvlycutebay,where on NL re u guys hiding? Patiently awaiting ur success stories@ Urchabarbie n claroo |
Same here kwa Heineken: Am damn serious ma man...me na Osun o. 5K tins |
Who be dis ![]() Kaponanty: FOR 2014 BATCH C LATEST UPDATES, NEWS, & INFORMATIONS JOIN US ON THIS WHATSAPP GROUP @ OB135360104 |
Sprada!! nabsprada: Tah...jst 1 sowie n 1 luv u n u tink we re cool? Pet me some more o#straight face# |
Hmmmmmm...we filled and submitted ours last month o. #TEAM KSU trendiitee: Mobilisation form oooo. Name, DOB, state of origin, sex, jamb registration numba.. Na wetin dey d form b dat oooo tnks dearie,, I'm in sch alredy jawe. |
Ajgentle, the PRO. If i hear say u gentle AjGentle: Waooo dats a nice compliment Oga Akerry anoda gold star abeg |
Thumbs up my man" U too much sodiqyinka: I repeat 89days to c14 orientation camp. |
Noordean,ómó ödö agba..#i dey feel u# how u dey my man? noordean: eyes pass eyes.....toju tiye laparo fin riran |
Yeah! Dolafunmi welcome to d great house...enjoy ursef rashfat: Welcome 2 d house lady, well, Hon Akerry anoda pikin of urs don come ooooo, na evryday u dey born now, as u take born me |
noordean: lol..so u dey c my neck 4rm dia even witout a dp.evrytin wey dy hapen on ds NL na in i knw,so dnt b suprisd |
Lol....na dat high tension wire go be my next option #smiling# Richydos: ...koboko has no effect on my body anymore Jor..I being dey think say na high tension wire u wan use #mtcheeww I swear i 4 naked show u my kolo.....lol |
Rashfat, u too much, wetin be ur real name? rashfat: Hon Akerry, who see u sey hin no see person no sabi person be dat. Bros, rashfat na nairalander ooooo not a terrorist |
Lolz. With time we go know Horlawoomey: Introvertic fellow plenty here o, they always spend more time online. |
curiouses: Make sense? Don't be surprised when you find out that many of us are extreme introvert... |
E go make sense wella mrPero: Imagine say nysc do mistake post all of us for this room go one place. ..... tat camp don suffer be tat. ... god abeg o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 61 pages)

