Akimbow's Posts
Nairaland Forum › Akimbow's Profile › Akimbow's Posts
1 (of 1 pages)
what a true love! Love issues lik laff matas.......... God bless ur union jare! bt dnt cause him to get annoyed oooo so dat u wont feel lik my younger brother treatin me lik dis?! |
senseless play way i no fit participate in lailai....... well i wish d careless guy quick recovery sha..... lust matters! |
1da shall neva end! ds is jst d beginnin of d end........ Elections parrol....E fura oooo! |
thank God for our dear super eagles oooo..... pls Nigeria govt must not relent on d 2nd leg. |
ah oma se ooo....! |
well, its a gud news shaaa, bt one thing i know that's very certain is that: people are as happy as they made up their minds to be. so also, u can neva be delivered by any prophet or even pastos unless u first deliver urself. u ar free indeed! api wedlock! |
babe am David by name. i nid u... 07030304908. |
Westham vs Everton (2:3) full time |
Liverpool vs Soton (0:1) full time |
abeg make una helep me beg d parents of dat girl Make dem no vex am oooo..... cos anybody wey dat girl curse no woli go fit remove d curse for am o... |
1 (of 1 pages)