Literature › Re: The Assassin Blade by Akinwale14(m): 9:56pm On Apr 10, 2017 |
Lolz i know nah,but everton dey among d writer nah |
Literature › Re: The Assassin Blade by Akinwale14(m): 9:08pm On Apr 10, 2017 |
Everton abg cum cmplteDARK MYSTERIES: SEASON 2 nah 1 Like |
Literature › Re: The Assassin Blade by Akinwale14(m): 8:27pm On Apr 10, 2017 |
Everton4life na here u come hide abi |
Literature › Re: NAME the Nairalanders writers And Their Stories That Made U Read All Night by Akinwale14(m): 8:00pm On Apr 10, 2017 |
Story plenty for nairaland but the pesin wey write Bloodline 1/2 try gan,and story full coolval22 too e.g chris spiner,the state governer's daughter,father's pain,snake ladies etc. 1 Like |
Literature › Re: Sold Out by Akinwale14(m): 7:49pm On Apr 10, 2017 |
Thumbs up,waitin 4 another story 1 Like |
Literature › Re: My First Day In Maritime Academy-True Story by Akinwale14(m): 10:35pm On Apr 09, 2017 |
Bros abeg no stop oo |
Literature › Re: Sold Out by Akinwale14(m): 10:06pm On Apr 09, 2017 |
Sisi dont forget to mention me oo |
Literature › Re: Mission Sambisa!!! (all Is Fair In Love And War) by Akinwale14(m): 9:51pm On Apr 09, 2017 |
Oga abeg come update nah,abi you want make i come drag you from there(na joke o) |
Literature › Re: DARK MYSTERIES: SEASON 2 by Akinwale14(m): 1:52pm On Apr 08, 2017 |
Wetin be this |