Akunta's Posts
Nairaland Forum › Akunta's Profile › Akunta's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 69 70 71 72 73 74 75 (of 75 pages)
George D say i swit, no mean say i fit still dey avaliable abi? ![]() |
George D, i hear u!Enjoyment galore abi? no go find 1 swit girl wey go dey give u "Ofe-Akwu" everyday witout the hassle ![]() dey here, dey wait for Missy B & I u go chop belle full ![]() |
George D, u dey find who u go put for wahala?Abeg, continue wit ur Afternoon delicacy atleast Missy B neva dey complian. Besides, which belle u go take collect the evening 1, after ur afteroon special? ![]() |
![]() LWKMD! ![]() i understand my brother ![]() always beta in the afternoon anytime else? my hand no dey oh! ![]() |
George D, "Eat secrectly witout fear"lol, tats a new 1. well all tha best wit tat new strategy! ![]() |
George D, Sharp guy!, i trust u.Dont worry, am great at kiping secrets ![]() But wen kasala go bust, i no dey oh! ![]() Meanwhile, enjoy the Ofe-Akwu as long as u can. ![]() |
George D, Dont worry, i'll confirm frm Missy B 1st. As for my house number, well its a price u have to pay for Ofe-Akwu ![]() So, as soon as u r able to locate my house u will have a "Hand washed, properly made" Ofe-Akwu waiting 4 u! ![]() |
George D, No worry, go Missy B place go chop first, then come tell me the result if u survive then i will think abt preparing one for u ![]() Afterall, na person wey dey alive dey chop, Abi? ![]() |
Missy B, LWKMD ![]() Nice suggestion, George u don hear Missy B? I rest my case ![]() |
George D, Dont worry, Missy B is up to the task. She is the best, i actually learnt frm her. So, as frm now on, Direct ur Ofe-Akwu issues to her. She is Perfectly Able! ![]() |
Missy B, me say, ![]() I really cant say the paticular Ofe-Akwu he is intrested in Plz lets leave it at that b4, he gets on my case again. ![]() cos, if he does, i am definately refering him to u Not minding if Oga approves or not ![]() |
Missy B, u really hv to do smthg oh! ![]() unless, George D will not let me rest. Besides, it wont be sharing, it wud just be helping a friend out. i am sure Oga wont mind ![]() |
@ Missy B, having fun? George D wants to worry me die untop of Ofe-Akwu. Maybe u can save me, as i learnt frm u! ![]() |
George D, How can u say tat! ofcourse i sent it thru DHL and they called to confirm tat u received the Package in good condition Abi u dey "Chop clean mouth"? ![]() just say u want more & i will think abt it. ![]() |
No be our fault say swit talk dey chop our head! ![]() we r wired tat way, which is why a guy will tell a girl say, my papa na him get 3rd mainland bridge! and she go fall yakata! ![]() |
u neva stop, do u?u just want me to fall again, ok, i'll indugle u, afta those swit names u called me(Apart frm Biliki oh! ) ![]() but, Kamoru? u no try atall oh! her name is pepe, 35?(satisfied?) ![]() |
vry funny, but am not falling for tat pulling of legs again. hvnt gotten up frm the 1st fall ![]() |
@Akuviv yes, u succeeded in pulling my legs, and very hard too, ![]() well its all good, that you understand wat i meant by tat! i guess more expsoure will do the trick, Besides Chidimma is my sake, why shudnt i root for her? ![]() |
@ Akuviv, all am saying is tat she is too stiff, she should be able to show her fans tat she apperciates them thru smiles, gestures and stuffs not only words. But like i said, She is still my 2nd favorite i really dont knw wat u think i meant by showing love! FYI i am a Female ![]() |
Hey guys! no need for name calling. just give ur opinon and let it be! For me, though Chidimma was very Good, i was rooting for Kesse to take the 1st position and Chidimma 2nd. The only issue i have with Chidimma, is tat she doesnt seem to be an endearing person. and as a musician, u hv to show people love. she is only emotional and comes out with her best when in action(tat is singing or performing) immediately she is done signing, she goes back to her shell, no smiling or showing of emotions. nothg! as for 3rd and 4th postion, i think ochuku and tolu deserves it more! but then again, its my humble opinon, after all, i no vote 4 anyone, only with my mouth ![]() |
George D, I hope u enjoyed the meal? ![]() |
George D, good idea, as the food go soon done! ![]() |
George D, No problem, i no go dissapiont u. just clear ur belle well well dey wait ![]() |
George D,Haba, why i go taunt u? as dem talk say, a hungry man is an angry man. i no want make u shift the Hunger to Anger so, i dey prepare anoda meal, specially 4 u! ![]() E go soon done as na candle ligth i take dey cook am ![]() |
George D, My house abi? No worry, Quick Quick enter bus abi na fligth b4 the food finsh oh! ![]() |
George D. ![]() i am really sorry tat my Ofe Akwu is making u salivate like this ![]() just go ahead and eat smthg else,better still look at other cusines prepared on our NL food section i am sure tat wud do the trick, cos by the time u use eye see all those tantalising meals ur belly go full quick quick. besides, i don promise u say next time, i will make sure it gets to u, even if i hv to send it online ![]() |
@ George D Abeg i no fit laugh ![]() i just hope the DHL package doesnt get lost in transit!, lol. but meanwhile, pls find smthg to eat b4 the Package arrives i dont want to be responsible for the starvation of anyone! ![]() |
@ George D, No wahala! ![]() |
@ George D No worry, i don promise u next time. i go tell u on time so u go fit clear the belle well well, lol ![]() |
@ George D ![]() u r a bit 2 late, but now u hv indicated ur interest, u will be considered for the next meal, lol ![]() |
@ Missy B & George D Thank u , Thank u, U r far 2 kind, ![]() Thanks again Missy B, i wouldnt hv acheived it without ur help. |
As promised Missy B, here is a pic of the Ofe-Akwu i made on Sunday!Hope it looks as great as it tastes, lol, ![]()
|





