https://www.youtube.com/watch?v=Gqdyhok96XM If you don't know how to do the new 50k package, please watch this video and share to other people on social media. So that together we can make it fast. I decided to share the video cos i know it will help us understand the new 50k package it's small mb. Thanks. Pls lets stop the panic .
Do this new rule apply to those that have already done the 50k own last week?
I married my course mate,dated from part 2 to 5 and even out of school,all together 8 yrs of dating.And we are now married with a kid despite all odds.
Well at this point the winner of the chase is so clear your guess is as good as mine...d perfect gentleman who has hurt no housemate or any country , who has shown himself to be selfless and who has galvanized unity within Africa, this man 's character has been tested and tried and yet has hurted no one, irrespective of where he is from I am indeed so proud to have this housemate as my representative, if there is no hatred and beef this is the most outstanding personality of them all this season, lets make welcome the man MELVIN!
Kslib: Global warming!!! E get wetin dem dey call carbon(iv)oxide wey generator dey vomit when e chop fuel.. This same co2 dey comot as smoke tru d generator nyash.. E get one big wrapper wey dey seperate us from the sun.. Dat same wrapper dey filter the heat wey sun dey troway come earth so dat our enviroment no go too hot for our liking... Now that co2 wey generator dey vomit dey travel go meet that wrapper and when dem meet,the wrapper(ozone layer) go begin tear.. If co2 don too attack the wrapper(oznoe layer) reach d stage wey be say e no fit bear am again,the wrapper go tear finish.. If e happen,then d heat wey dey come from the sun go attack us in full force and we go roast like chin chin...
Its CO and not CO2,apart frm dis error everything is correct.