₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,331 members, 8,522,418 topics. Date: Saturday, 21 November 2026 at 08:26 AM

Toggle theme

Alaricsaltzman's Posts

Nairaland Forum › Alaricsaltzman's Profile › Alaricsaltzman's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 (of 44 pages)

Jokes Etc › Re: Mumu Facts by alaricsaltzman(op): 1:52pm On Sep 08, 2012
booqee: Your first post is da bomb! I loved it...
but ur second joke?? Hmm.....its dry
miss booqee, the jokes section judge...well, what makes the second joke dry? the pigeon used or the fact that u dont understand...well its better sed/heard than written/read
Jokes Etc › Re: Mumu Facts by alaricsaltzman(op): 12:00pm On Sep 08, 2012
e get 2 boiz wey see ripe fruits for one mango tree wey near cemetry...as dem one go climb am, na hin 1 talk say make d other 1 go climb say hin wan shit. as the other 1 just dey the tree dey pluck the mangoes, e con get 1 mango wey riiiiipppeeee....yellllowww...d guy con dey reason say na dat 1 go sweet pass...as e say make hin pluck am, naso hin hear the mango tell am say "all the 1s wey hin don pluck never do am?? as the guy hear am, naso hin fall from the tree run go meet the 1 wey dey shit...naso hin tell am say hin hear mango dey follow am talk...the guy wey dey shit con tell ask am say shey na wetin dey make am run be that...naso the guy shit just tell am say shey "if na u, u no go run"??
the two guys dey hospital now grin grin grin
Jokes Etc › Re: Mumu Facts by alaricsaltzman(op): 7:10pm On Sep 05, 2012
dlex21: grin grin grin
nice 1 bro
fanks...expect more
Jokes Etc › Re: Message Of Nigeria's First Lady On Her Sick Bed by alaricsaltzman: 7:07pm On Sep 05, 2012
grin grin grin
Jokes Etc › Mumu Facts by alaricsaltzman(op): 6:56pm On Sep 05, 2012
there are some facts that are kind of weird and funny, others are true...will be posting them here daily...below are few of them:

1. yoruba girls lick their fingers before turning a page on their iPads & iphones.
2. Its impossible to get an e-rec-tion when you're hungry.
3. Bold5 users are addicted to mirror pictures.
4. Majority of Girls that don't own a car, have Car charger.
5. Research has proven that ugly girls are very confident.
6. Majority of people that Update "Work 2moro" or "Stressful work" are jobless.
7. Only Nigerians can change their accent in less than 5hrs.
8. Farting continuously helps strengthen your an-al muscles.
9. Mosquitoes don't just bite you. They also urinate on you after sucking your blood if you stink.
10. Men automatically turn single when they see a girl they Like.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 (of 44 pages)