Alphamarine's Posts
Nairaland Forum › Alphamarine's Profile › Alphamarine's Posts
1 (of 1 pages)
![]() |
Na Yoruba people put us for this mess Their choices has never yielded anything good From Buhari to Tinubu Imagine having president worse than Buhari all because of yorubas Tell them to have their own country they’ll start crying and begging for Unity |
You go just carry camera dey snap nyash wey you no clean after toilet Why your thighs no go cast when you dey clean nyash for ground Wetin concern me just go buy another thighs |
Christistruth03:This one don craze Na Tinubu dey rule na Obi una dey find attention from |
Tinubu is the most useless thing ever existed If not tell me how someone graduated 4yrs before school was established Bloody thief |
Me read all these because of Vagina La read, la bend |
![]() |
Ofunaofu:If na you dey IDP camp Shey you go happy People wey Fulanis don chase commot from their regions you dey expect happy comments from them |
Lanretoye:We dey play for Chicago football pitch Make una remove mouth for PH matter nothing concern Yoruba and Rivers We no like una make una no like us |
Biodun556: |
Una go hear nwiiiii Chanters of track record don enter one chance Tinubu you and your evil supporters will crumble |
Kukutente23:APC politicians lowkey don’t like Wike They know say Wike go bring problem for them |
I no wan know their reasons for defection All I know it’s for betterment of rivers people Sim said if he keeps giving Wike 25% that he won’t see money to work Sim is a civil servant and he knows the struggle of Rivers people How can you marry a wife for me as my boss And na you employ my gate man employ my cook and employ my driver employ who paint house made my bed buy condom for me still untop tell me how many times I’ll be fucking my wife I’ll just be there and be answering husband while another man makes law in my home Wike PH no be Yoruba land that normalized bullshits all in the name of respecting elders Don’t bite the finger that feeds you no be when finger wey feed me wan finger my eyes Wike what you’re seeking for isn’t impossible but it’s not possible in South South so change your state of origin to Ekiti or Osun Your karma of what you did to Amaechi and Peter Obi came so early |
Torrr Go meet your brother Tinubu Yoruba Ronu |
drerocker:Illiterate what are you typing? |
Sanwo Olu cause am Lagos was peaceful and out of wahala till Sanwo Olu went and be bragging how Lagos is bank robbery free for four years Una don remind them naa Next na bank robbery |
This PH I dey so? Wike lost 90% of his supporters after rigging all our votes for Tinubu All the commissioners resigning in PH all bears Igbo names that’s to tell you they’re all Ikwerre and Etche which are mostly pro Wike If Wike wants to be a Godfather he should relocate to yoruba land We no dey do that rubbish for pitakwa and entire South South and South East Only one person Wike wants 25% of rivers allocation while still chopping fat from Abuja So if Sim gives 25% for only him so all of us which is almost 11million Rivers people will share 75% while one man has 25% Lol Oga PH no be Lagos abeg Sim was even kind to offer him 10% telling him Oga I know we agreed on 25% but as I came into office I discovered this 25% will likely crown me the worst governor of Rivers because I won’t see money to work Wike vex. And some fools from brown roof are supporting him on our own money we refuse to be enslaved like una |
Una never start Igbos y’all wanted to teach lessons has never complained a bit Na una Carey complain for mouth like who get mouth cancer |
1 (of 1 pages)
