Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,468 members, 7,816,103 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 04:53 AM |
Nairaland Forum / Alphase's Profile / Alphase's Posts
(1) (of 1 pages)
Jobs/Vacancies / Re: Federal Government Of Nigeria Fadama III 2017 Recruitment by alphase: 6:43am On Jul 12, 2017 |
capsule:yeah, av checked, mine is zuba too |
Jobs/Vacancies / Re: Federal Government Of Nigeria Fadama III 2017 Recruitment by alphase: 8:43pm On Jul 11, 2017 |
pls is dia.any FCT here, if yes, pls where did dey post you? |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 9:35pm On Jan 19, 2017 |
zamfara group chat
abeg make una add me oo
08138590616 |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 6:36am On Jan 19, 2017 |
kai
deskia, u guys are very impatient sha
jst chill
dis tin wuld be out
to even say when e commot now
some of una go dey complain abt d posting again
na wa ooo |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 8:54am On Jan 16, 2017 |
joshuachuks93:hahahaha omoh guys dey vex oooo |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 7:12am On Jan 16, 2017 |
Kay005:hahahahahahahaha abeg no even reason am jst imagine say dat one happen oboi, people go die oooo my own be say nysc fit mobilize 16b stream 2 anytime oo, e fit be March, June or even December but, i repeat but dey can neva merge 16b wit a17 |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 7:06am On Jan 16, 2017 |
Kay005:kai baba u don talk am finish d 120,000 u even gave A17 is too small u no go dey talk abt someting around 200,000 |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 7:11pm On Jan 15, 2017 |
Dream2:no hard feelings man we cool 1 Like |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 7:06pm On Jan 15, 2017 |
xzile: kai oga i swear u don fall my hand we all know dia was nothing like stream 1 and 2 before, in d past, all pcm dat falls to a particular batch are all mobilized once, so dat also makes dem pass out from service dsame time not until recently when pcm are becoming much, d scheme introduced streams so if we agree to dat, without anybody telling you, be it rumour or otherwise, we should all know dia is no possible way stream 1 and 2 wuld pass out from service dsame time, when dey neva commence service together i.e,logically stream 1 shuld pass out before stream 2 and anoda tin, how is it even possible for u to tink dat pcm who already had a call up number with 2016B tag wuld now be mobilize as 2017A, dat really baffles me hmmmm, oga i totally dispute ur claims |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 6:04pm On Jan 15, 2017 |
chiefojiji:u wuld av to confront my dad on dat |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 6:03pm On Jan 15, 2017 |
Dream2:dis is Nigeria where we answa question wit question so i will ask u dis whtz wrong wit my dad keeping my original cert, and me using d photocopies for job hunting |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 6:00pm On Jan 15, 2017 |
Fabulocity: i tire ooo |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 5:58pm On Jan 15, 2017 |
jenijeni:datz wht am talking abt when my people even dey help me search for work wit ma cert who won doubt me again |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 2:47pm On Jan 15, 2017 |
buh come ooo all dose people wey jst dey complain abt dia parents doubting d credibility of dem been a graduate, is it dat u neva show dem ur certificate?? coz to me, nobody can ever doubt me since my cert is even wit my dad till today so am tinking dat should apply to everybody if d proof of u been a graduate (cert) is wit ya, nobody wuld even tink of doubting ya guys reason am, una suppose undstnd wetin i dey talk now |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 12:52pm On Jan 13, 2017 |
TheOtherRoom:oboi d person wey arrange dis format na baba ooo i twaleh |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 8:35pm On Jan 11, 2017 |
jenijeni: hope no be wetin i dey tink ooo MMM |
NYSC / Re: NYSC 2016 Batch B Corps Members House by alphase: 9:47am On Jan 09, 2017 |
have been on ghost mode sha buh i have to say dis u guys are damn funny very funny set of people, i always crack frm ya posts |
NYSC / Re: Prospective NYSC 2016 Batch B II Corps Members by alphase: 11:01am On Jan 06, 2017 |
holatunjy:i swear i av been tinking abt dat too, i share wit dat idea, make person create false time table so as to open d horse mouth, idiot set of people 1 Like 1 Share |
NYSC / Re: Prospective NYSC 2016 Batch B II Corps Members by alphase: 8:04am On Dec 31, 2016 |
buh nawa for dose people ooo, make dem fix date for dis stuff now, na rumour all of us jst dey give our self chop....mtcheeeww |
Crime / Re: Ogun Pastor Rapes Teenager During "Anointing" by alphase: 4:53pm On Nov 26, 2016 |
na wa ooo |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |