Altavista's Posts
Nairaland Forum › Altavista's Profile › Altavista's Posts
@donseaun, Wonders shall never cease to happen.See pot calling kettle black.For d 1st time in your nairaland life,u're actually writing words instead of ur silly sighs and grunts of hmmm & aaah and u come dey criticize person 4 taking afta u.Abeg mechonu jare,father of all he-goats.Go find work instead of doing busybody 4 all d threads if u no get anything 2 contribute. |
Lance-vader,I don try dat ur zend4>proxydevil method as u talk am.E dey open yahoomail & plenty oda pswd secure websites but e no gree log in2 n-land talkless of posting. Abeg,if u sabi how to use sureproxy 2 post on nairaland,make u drop am 4 here. |
Lance_vader,e be like say dat your zend4 proxy no fit log into nairaland & post or can it?Abeg if u sabi use am post 4 nairaland,make u tell us how. Welldone,more air 2 your armpit |
Wetin u think say u be?The nigerian version of chris tucker?Guy,go get a life. U heard. |
Miscoffied is a fuckin scammer so I ain't surprised.As 4 me I can't pay any moni 4 FBT,period. @donjon,pls I just shot u mail. |
tteries available. @Ex inferins,if as u say,all d chips,panels,boards etc of d difrent brands of lt's are made by d same peeps,wetin come make acer beta pass Hp. @Dualcore,Hp is common because it has tried & trusted and dis pple keep on recommending it 2 others to buy,so no blame that girl wey u dey toast wey no gree 4 u.If 2 say u dey use Hp,she 4 gree 4 u kia kia. |
Shoo!Dualcore,Ex Inferins & co,una dey vex me no be small.So wetin una dey try talk be say may I go throw away my Hp pav dv60000 special edtn.Mba o!Me,I like my Hp die,even pass d love wey dc get 4 indomie.D only issue with it is d battery life.As 4 speed @ startup,dont even go there because I've tested it against d acers,vaio's,dell,F Siemens,benQ, of dis world & my HP lappy boots faster than all of them.I did my research b4 buyin it & so I knew about all d bloats in Hp.I tweaked it & only 10 fxns run & startup.Its a 2gb ram,250gb hd,intel core 2 duo,1.85 ghz speed & vista home edtn lappy & it is very solid.As 4 beauty,it is comparable 2 no other as it is 7up. Its not d black shinny Hp pav dat is so common as mine is a brown bronze colour. As 4 other, O.S dont even go there because there's no support in naija in terms of softwares.Most of d phone internet providers do not work with d linux & macs of dis world & softwares 4 dem na headache.Hp is aware of d low batt life of their lt's & have dere4 made lithium12 bat |