₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,410 members, 8,421,782 topics. Date: Sunday, 07 June 2026 at 02:57 AM

Toggle theme

Amaka05's Posts

Nairaland ForumAmaka05's ProfileAmaka05's Posts

1 (of 1 pages)

CultureRe: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Amaka05: 6:23pm On Oct 01, 2018
Naija people get time wella, all dis manchi dem wey dey yan okpata for dis our darling forum,check dem hausa, no cashnut to buy simple ricega,even common garrigy,no soupaman,benieman nko?no lighthouse,bellema kpanji;but they got credit dey no fit use throw way for dem curries or dem palle talk less of Malle for dis una 58th baiday.

1 (of 1 pages)