Ambeyh's Posts
Nairaland Forum › Ambeyh's Profile › Ambeyh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 13 pages)
Amefrica: This is totally uncalled for. Who knows if he's typing with a non-keypad phone?! As long as you get his message, no prob. Communication matters not typographical errors.no mind Chrigo i no sabi.d course.im.dey read bt na mass communication fit am |
ChriGo: ....Quarrel ke....Ambeyh na my guy biko....I treat mysef 4 headache everyday due to his postsguy no wine me ooh |
ChriGo: ....Bro i have been reading ur posts for sum time now.....Are u sure ur fone doesn't have Virus?.....cuz ya spelling error boku....Anytime i read ur post na sure banka headache dey follow suitha oga no kill me ooh na because say i dey type fast and i dnt cross check back at what i type ![]() |
padolife: Team,were you the one that called them on friday well i.dont kniw much but when i got there on friday i didnt even book anytin tho the lady was trying to book me on Tuesday cos she said Monday is Booked finish but GOD said since i came all the way from Ikorodu through all the Lagos hold up and all so he said i will do it that day so luckily the lady asked.if am with the 28k and the medicak forn so my mum said yes and that was how i did it without booking but i waited for like 2hrs oo before i was calked up ypu can go on.Tuesday and try your luck sha |
padolife: Team,were you the one that called them on friday well i.dont kniw much but when i got there on friday i didnt even book anytin tho the lady was trying to book me on Tuesday cos she said Monday is Booked finish but GOD said since i came all the way from Ikorodu through all the Lagos hold up and all so he said i will do it that day so luckily the lady asked.if am with the 28k and the medicak forn so my mum said yes and that was how i did it without booking but i waited for like 2hrs oo before i was calked up ypu can go on.Tuesday and try your luck sha |
buzritchy: hello NL peeps, just tot of wen I just came to this thread I cudnt understand many little abb. thinking we sud spell out all d abbreviation used on here for the benefits of new members:Thank GOD you done list dem down cos me wey evwn dey here for some time nw i no even no watin be LOI even TRV i think say na Travelling visa be (TRV) ![]() |
nicemax: There will be more medics and TRV good news this week. Let's be hopeful andAMEN OOOH NicemaX you are Blessed continue praying for your fello brethrends and it shall be well with you and everyone of us. . . . . . . . .AMEN ![]() |
SantohFilz: Please fellow nairalanders, I applied for visa by paper this month and I am expected to be at Upei by January. Please is it possible?oga me with GOD all things are possible just kepp praying |
joe sedi: Hurray! Got a mail dis morning upon downloading I saw dat my TVR has bin approved so first tin on monday morning wud go pick my passport from vfs.Glory to d most high GodGOD BLESS YOU i shall also share ny TRV good news Joe carry go |
Amefrica: I got you bro!! Pls don't mind any ill response. If you have any links to news that can benefit all pls don't hesitate to post it. We're all here to learn, no one is an island.yes oooh there was even a time i saw employment at the UPEI cafetariate tho i wanted to apply but i have to write a ketter to the Chief cook |
nicemax: Amen!!! I believe you. Thumbs up ladYes ooob but when did you do your medicals |
nicemax: Noted! But pray fervently, so that I and waleswizzy will get our TRV before next week runs out. In doing so, I will tell u the exact date and time it would take Asaju to send your medical result to CIC. Hope this helps. Cheers!na monday morning them go calk una make una come carry una load with una TRV na CDHC go wake una up self congrats in Advance bro ![]() |
kunzle84: GET YOUR TRAVEL INSURANCE AToga the ppl.wey dey dis forum no dey go any shenghen country we dey go CANNY in case you never know |
nicemax: You did your medical test at Asaju yesterday and u didn't care to ask them how many days it would take them to send your result to CIC. Please call Asaju customer care and ask ur question. Here is their number 012700040see eh that yesterday my head no dey dat side |
how many days does it take Asaju clinic to send the medics result to CIC |
Dr_Jay02: Hello House,if u wanna reach the guy he is busy he said he will give me his number when he is kess busy are you coming to UPEI cos na the skl wey dey rock nw oooo |
ChriGo: ....Hello Oduwan...Talking about the high sch fees, Lambton no dey carry last for that one....Lol....but however you do not have to pay all the tuition...Once you send in ur appication to us, we shall review ur application to know if u're eligble for the program...once ur application has been reviewed and accepted,we will issue u a conditional offer letter....We only charge you for the 1st semester tuition deposithey Chrigo u dey work for Lambton colkege this one wey u dey talk.say ''we will offer you a conditional offer'' i fear you oooo (o_O) 0mo i dey asaju na i no even book for appointment d woman jst ask me if i get my money and my medical form i don even do lab test i dey wait for xray |
ChriGo: ....Hello Oduwan...Talking about the high sch fees, Lambton no dey carry last for that one....Lol....but however you do not have to pay all the tuition...Once you send in ur appication to us, we shall review ur application to know if u're eligble for the program...once ur application has been reviewed and accepted,we will issue u a conditional offer letter....We only charge you for the 1st semester tuition deposithey Chrigo u dey work for Lambton colkege this one wey u dey talk.say ''we will offer you a conditional offer'' i fear you oooo (o_O) 0mo i dey asaju na i no even book for appointment d woman jst ask me if i get my money and my medical form i don even do lab test i dey wait for xray |
abeg oo shey u need to call Q-life clinic to book appointment i wan go tomorrow |
ChriGo: ...Oops na true sha...Buh mehn!! Dis asaju too don they produce horror film ooo....Why guys no dey use Q-life clinic biko?....Shey dem bad ni?....which one be Q life clinic self |
ChriGo: ....I was given same instruction too....Just go do ur medics bro.....since asaju clinic takes at least 10days....Dont wait for embassy to call u to go pay....Go storm and collect ur visa after dat 10days....I have noticed those they called all of a sudden to go pay tuition were all called same day(saturday)...I tink dis has to do with a different and strict VO handling dia case....so if u are lucky enuff a new VO doesnt handle ur file den praise God....omo if asaju tell u say na 22nd no wait go do am for consultant practise oooo |
apple08: A friend of mine was called on phone by cdhc. am not sure if they sent it in the email.ok but i think its better they send it by mail |
tonyrero: The thing funny bro, and Sept 27th(paper route) don chop medix.....In God we trust!its all about Praying,faith and luck but i know they are going to be calked up in JESUS NAME . . .AMEN |
apple08: Well if ur sure it didnt come with further instructions, then just take ur time in raising the balance skool fees, cuz cdhc can still call atimes after meds that you should payup the tuition fees. And most importantly, be prayerful and trust God. All the best.wait is it that they will call you on phone or contact u by email or ur tracking ID |
any body heading to consultant practise on Friday should holla me |
Amefrica: I agree!yh its not the fault of the kids bt the parents if the kid is brought up well then i dnt see no reason.why d kid will be [b]behaving GOOFY |
dannydolly: Hello nairalanders, does anybody knows how much maple charges for student visa please? A friend of mine would like to use them. And I hope their credibility still stands as recommended in other parts of this thread. A quick response will be highly appreciated.y nt jst tell ur friend to apply by him self i got friends that used maple thinking dem don hammer dere visa bt to no avail am nt trying to discourage either u or ur friend bt its jst an advise |
britiko: The phone line on dier website isn't functional.phewwww thanks BOSS i don call and them don already tell me requirements.GOD BLESS |
ChriGo: ....Bro u do not need to book appointment with consultant practce...just make sure u get dia before 8am...you go do am.....so u.didnt book appointment and i dey stay for ikd b4 i get to mile12 sef na wahala cos of holdup bt i go try my best on friday |
watin dey do consultant practice self i don call dem lik 11times now and there number dey buay na which kind busy be dis anibody in the house that has experience such shl let me no hw to go abt it cos me don tire time no dey |
ChriGo: ........see ya big headok na it go shock u |
ChriGo: .......na exactly same dem do me oooo.......I had to go do it at consultant practice despite the horror film wey I dey watch about dem here on this forumomo i don try call.dem there line dey busy or na you dey calk dem |

.....
