Ambeyh's Posts
Nairaland Forum › Ambeyh's Profile › Ambeyh's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)
Ambeyh: take dem stuffs EASY bro nt every joke is taken as a JOKE.i no no watin dey do my bro's fone it too dey beh |
Amefrica: Ahnn Ahnn! Na joke nah. I know you were here. Abeg no vextake dem stuffs EASY bro nt every joke is taken as a JOKE. |
Amefrica: Ahnn Ahnn! Na joke nah. I know you were here. Abeg no vextake dem stuffs EASY bro nt every joke is taken as a JOKE |
miss bon: yes last weekman dat was slow i even thought u did urs way back like d week i did mine did u go and do wedding arrangement with dem chrigo cos if una wan do i fit b d revrend father oo :-D |
Amefrica: Yea, complete joke. ![]() |
miss bon: did it at abuja clinics, few days agodnt get few days ago like dis week dat jst went out |
miss bon: finally! peace restored in dis housefinally were nd when did u do ur medics cos i no i u were called a day afta i was called |
kitty_sunshine: *breaths air of relief* and this thread was almost turned upside down. Some guys are funny. U hate to travel, yet u opened this thread to read and post. Are u that jobless? Pls everyone should make their intentions known so our Ogas can know how to help. We remain 1 family.no mind d tin na ASUU hold am down na y him dey jealous us wey dey go strike free nation |
Amefrica: #TeamUPEIamefrica this is the guy i tld u abt dat we goin 2geda my bro frm anoda papa |
tonyrero: Lol.....it was really scary yesterday, now, sanity has been restored heremy broda as u dey c me i get so much FAITH say dem go call plenty ppl for medics and TRV including me this week make i no lie for u |
Beulah Hephziba: @ Ambeyh, UG admission decision is relatively faster than Postgraduate, usually you get decision after deadline dates, which is being referred to as a pool decision.no wonder cos i dey ponder y my admission came out so fast |
SantohFilz: Upei's admission comes out quite early try it.......Let's rock Upei...naija dudes.dem soppose giv u advertising manager guy my stuff got issues |
ChriGo: .....Now the the traffic is normal....Dem all see Canada tuition fee Run faster dan Usain boltno mind dat so called bishop4apc na labour party him go enta nxt if him post any s**t here wen ge done clear bush finish him go settle down |
Artorius: Hi folks, I'm tryna make a move to Canada for an undergraduate degree. What steps do I need to take and which of the colleges will be both affordable and cool for the course I intend to study (computer engineering). Are there also scholarship programs I can look out for? Thankstry UPEI though nt a college bt a Uni its cool fees are up to 3mil total wit feeding nd books |
ChriGo: ...Yes bro...Check dis link www.nairaland.com/1229480/travelling-canada-part-4/344 ....You can get it done within an hour....it may not even take up to an hour mine did'nt take up 2 10mins |
Beulah Hephziba: @ genpro2, I guess you applied to a university, if that was the case, you need to be patient. Universities admission decision don't come quick, usually its a pool decision unlike colleges.mine didn't take so long maybe its cos am going for my UG |
Fhemmmy: Yes, it is possible, maybe the parents took the child to Nigeria while so small and now look for info, which is still ook . . .watin dey do dis bishop4apc say na because u b politician wey dey chop Nigeria money no b my money sha u com here dey open mouth guy u no wat dis forum is all abt mak i tel u if u neva no its an educative forum where ppl get info on eduction in canada u dey boast abt 9ja na because una dey strike na y u come here abi c dis plaz is not a plaz were u come to blab abt lik ur colleags do do guy if u dnt hav beta tin to tlk comot dis forum b4 we comot u frm dat APC u dey na labour party u go dey wey b say u go come canny com clear d whole bush for dere guy i think u dey jealous of us wey dey go strike freee nation if u wan com canny i fit drop my papa numba if u beg am wella asin u beg him fit pity u |
Amefrica: Ambeyh, ur whatsapp aint going through.. Call me ASAP if you are seeing this post. I've got something to tell you.ok my phone is haven some issues wit my sim i no jst get if d sim nd d fone dey fite sef buh am usen my bro's own i wil cal u |
kclexa: Thank you my brother, CP dey try too. Aww we done too yab them for NLand.AMERican Embassy usees Asaju med clinic too |
Was any body snt to do a genotype tst at Asaju med clinic |
waleswizzy: Asaju it takes 1-2 weeks for your result to get to the embasy mine took 2 weeksif asaju do tak 2 weeks children practice fit take 1 whole month |
waleswizzy: i did my medicals 4th of this monthat where precisely |
waleswizzy: i got this from Visa application – Your processed passport is ready for collection Lagos, on 22/11/2013 at the Canada Visa Application Centre. To know more, please call VAC helpline number or visit VAC website i have done my medicals since is it that they has given mecongrats bro where and when did u do ur medics mine dey come soon |
tebenezer: Its well...Monday is jux around the corner!!!thanks oga me will give them a call on monday bt dat monday far die |
Frosti: Na upei me sef dey show next year boss. How's the school like?frosti drop ur numba na winter or fall THANK GOD say i go get many 9ja guys 4 d crib 1)AMBEYH 2)AMEFRICA 3)FROSTI 4)SANTOHFILS 5)OUR ONE AND ONLY SKL DADDY AMCIENT1 and the other guys there |
tebenezer: For the email,No...But u can visit their website...search google engine for asaju hospital's website,there you find their email.....I hope this helps u...i jst called now the lady that picked said i shld call bak on monday |
tebenezer: Take am....017614654....Asaju number...U can wait till the next storming date before u did cuz i quite sure that asaju is effective and impressive...Good luckthanks bro and u also got there email so i can mail them too |
tebenezer: Take am....017614654....Asaju number...U can wait till the next storming date before u did cuz i quite sure that asaju is effective and impressive...Good luckso u trying to say i shld storm d embassy nxt week nxt dats a gud idea bro |
Any body in the house that has Asaju med clinic number wonna call them and know how far about my medics and those that did last week friday |
Amefrica: We plenty shaa.. Me sef dey show face for fall.amefrica am sorry for nt introducing u to our skl daddy ![]() |
Amefrica: We plenty shaa.. Me sef dey show face for fall.GOD BLESS ![]() |
ancient1: make all of unu dey carry una naira head come, i dey wait....abeg make una keep una swag on point oh....e be like say dem dey respect naija guys out here, (surprising right? me sef no blv am) so make una no fall my hand......no awilologomba-ish arrangement or else i go deport u with speed. Intl students na like just 25% of the entire uni population, Africans are like say 10% of that population, nigerians go be like 95% of the african student population, so you are all welcome.dat one no be problem me get over swag abeg drop ur numba i go wan mak u tll wit my papa abt d payment of fees nd also i wanted to reg my course bt d kind course i c dere omo i neva hear am b4 in my liee ooo |
:-D

