₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,009 members, 8,448,220 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 01:31 AM

Toggle theme

Andywinnie's Posts

Nairaland ForumAndywinnie's ProfileAndywinnie's Posts

1 2 3 4 5 (of 5 pages)

RomanceRe: Couple Who Met On Twitter Set To Marry by Andywinnie(f): 12:36pm On Mar 22, 2016
ClassCaptain:
undecidedNa person wey fine well well all those facebook and twitter babes dey reply deir dms and messages.

Even for nairaland here..

We wey we no fine or get packs dont stand a chance undecided

na so one do for twitter: i dey retweet her tweets; share her links ,promote her works and all:

we been dey chat and flow wella wey me sef don dey happy say :: yes ::: i don win::i dey sing jaywon facebook abi na twitter love about:

only for me to upload picture go my avi and gbam: that was the end:

hello
hi
hi
hey there
::

maybe she go reply tomorrow,only God knowgrin

hahahahahaha
RomanceRe: Why I Didn't Marry Her. by Andywinnie(f): 11:16am On Mar 22, 2016
[color=#006600][/color] run for your life! Na pestle she go use finish you next.

1 2 3 4 5 (of 5 pages)