Anny505's Posts
Nairaland Forum › Anny505's Profile › Anny505's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 51 pages)
[quote author=Themainboy22 post=94023965]seen Thanks, was kinda confused |
Kingfish542:I think he actually cross carpet from SVC to 22 after his mutiny failed. Might be wrong though |
locust:I get water for my water drum for house |
locust:Buns N100 Nutric milk N150 Any other question
|
youngcee:Mek I go buy my own
|
bigcee:Me sef no even get the 2k to take flex myself. Mek I kuku advice others eyes get...Loll |
Lucremoy:Dem tie your hand mek u no follow steal am ![]()
|
Kingfish542:Snr boy, I no want argue with you oo. But base on sagas I done read for here starting from Op down to that St. Augustine guy story for UNICAL, u sef fit confam say this Apache spiritualism different from other frats. No be say I dey hype dem but guy even Op story no get spiritual fortifications after him blend. That is to say, Apache dem dey prepare their members ahead incase of war or any shit. Other Frat were we read for here, na only when war dey dem dey carry their people (not even all sef) for fortifications. Na why I talk say this Apache story different. |
Once in a while, Remove 2,000 from that 5,000 Naira. Take a walk to the Woman or Mallam selling Roasted chicken or catfish, Tell her to give you 2 laps or one plate. Tell her to package it in TAKEAWAY, On your way home, buy Hollandia yogurt, or any good yogurt. When you get home, Lock your door, Off your clothes, Put "I can't kill myself" by Timaya. Please don't sit on the chair, spread on the floor and make sure you tear that chicken/fish as you listen to the song. Then dilute it with the Hollandia. Problem no dey finish for this world. So no kill yourself trying to solve everything without taking a break to relax and enjoy. I tell u...don't always wait for someone to take U out mbok because taking yourself out won't kill U |
Shot with Tecno WX3P Edited with Inshot Time: 5:54pm Location: Somewhere in Akwa Ibom I try sha
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 31 32 33 34 35 36 37 38 39 (of 51 pages)
.Tell them o
