NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:49am On Oct 13, 2014 |
teeboy4x: Me? Its well U b fear fear...n datz not romantic  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:46am On Oct 13, 2014 |
jennyesh: Ur mouth dey talk one thn ur actions dey talk anoda thn... Leave us ooooooooo Hehehehe.... Oya, ur oga don drop timetable, folo am enta room now now  Jealousy no go kil u  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:35am On Oct 13, 2014 |
omolizzy: Nice nite rest......catch ya in d morning Thanks dearie... Sweet dreams |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:34am On Oct 13, 2014 |
sodiqyinka: abeg free my e-wife.  Na she find my trouble o |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:32am On Oct 13, 2014 |
omolizzy: My pleasure. I see u are avin fun,enjoy dear. Thanks sweet. Abt to go 2bed now, it's bin a long long day *sighs* |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:29am On Oct 13, 2014 |
jennyesh: I overtrust am but na YOU i no trust Dem tell you say me dey search ni?  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:27am On Oct 13, 2014 |
AmegoA: eya, sorry o. Hope ur schl has sorted you pple? Yea... But I didn't pay, so waiting for wednesday. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:24am On Oct 13, 2014 |
omolizzy: Rip to d person n may God give u d fortitude to bear d loss. Thanks dearie... Just had to hang out here to push out sad thoughts. |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:19am On Oct 13, 2014 |
jennyesh: Swthrt pls drop today's timetable so dt we can go to bed cos d way Anugod dey shine eye for ur mata ehn, am nt comfortable wt it Lmaooo U no trust who u get ni? Why my 'chooking eye insyd ur mata' dey boda u?  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:16am On Oct 13, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:15am On Oct 13, 2014 |
AmegoA: Anugod are you still in owerri? How enjoyment for that side? I was at ankpa last week. I lost somebody so I'm back to ankpa now o |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:05am On Oct 13, 2014 |
jennyesh: Oya Na Oya b una own romantic word?  no kill me abeg  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:02am On Oct 13, 2014 |
teeboy4x: That would be romantic...just go 1st let me watch your back, I don't want boko boys to touch your bum bum Gerraway jor  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 11:56pm On Oct 12, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 11:52pm On Oct 12, 2014 |
jennyesh: How i wan take sleep when u dey awake dey folo oda girls talk ehn? Oga Sodiq abeg carry your wife enter bedroom  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 11:47pm On Oct 12, 2014 |
sodiqyinka: Seriously, cos these lies no ripe now. There is no point doing all ds...thus exactly wat mks it annoying. Height of Immaturity  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 11:41pm On Oct 12, 2014 |
sodiqyinka: Guys and fake life. Are you sure the guy graduated at all? Rotflol! Oga mi na true talk oo  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 11:32pm On Oct 12, 2014 |
teeboy4x: Stories? Abeg gist me. Where are u heading 2 let me hold your hand to avoid stories that touches  See me see case o, abeg free d hand first na  Oya come make we follow go Sambisa  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 11:09pm On Oct 12, 2014 |
oyeludef: d fact say we study for nigeria no mean say anybdy fit jst come take us for a ride na. d guy try sha but na very poor atempt Very poor, my brother. Haba, say wetin happen na? He was caught in the act by smart alecs  Naija smartness no get part 2  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 11:03pm On Oct 12, 2014 |
teeboy4x: Follow follow...Oya hold my hand let's go 2 Akwa Ibom Akwa... ke? Abeg o, I don hear stories, I no want  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 10:58pm On Oct 12, 2014 |
Funny housemates. My belle wan break with laughter o. Una too get head. N d said guy is not here yet to start hurling insults around like missles o...maybe we have a date tonight   Shalom House!  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 10:20pm On Oct 12, 2014 |
onyiianthony: Michael Okpara University of Agriculture, Umudike, its no hell my dear. Fellow FSTarian, welcome dear |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 10:10pm On Oct 12, 2014 |
|
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 10:04pm On Oct 12, 2014 |
hawdi: A lot of things are related in this write up, not seeming like this lady is mixing things up, but then, it's none of my business!     |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 9:59pm On Oct 12, 2014 |
Mogenerous: everything is falling in place with his info ayomax dropped the other day.... Like serzly? Gosh... Smh I can't stop laughing my eyes out here   Shebi u sef dey help me see d perfect description... Kai! D cap fit true true *Bad character na bastard*    Shalom!  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 9:10pm On Oct 12, 2014 |
Halfcastbreed: nt really. im jst tryin 2 mksure I grab sis...but still got me cracking, and it made a whole lot of sense   |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 9:05pm On Oct 12, 2014 |
teeboy4x: Am I the only one having this feeling that those of us that paid the 4k will receive their call-up letter before 25th of this month Uncle, you are funny o |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 9:03pm On Oct 12, 2014 |
Halfcastbreed: excuse me, looking @ yr face. ain't you d guy yelling @ d nysc man in front of room 116 at yakubu gowon house? was yr apptmnt date on sept 13? just curious b'coz ur face reminded me of d@ guy who caused a scene @ d foreign students nysc regstrtn @abj. no disrespect, im jst curious Lobatan!   ...no b today, e don tey |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 7:39pm On Oct 12, 2014 |
Sabiguy I call you for fight yesterday you run comot. You beta stop to spew trash from your mouth before I enter your matter. Comot from Sammy mata and make I no hear noise from u dis evening, I wan sleep.
#no allow me enta ur mata o *tongue out* |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 1:21pm On Oct 12, 2014 |
niceeric: no wonder!!!!na omo pastor na dem dey bad pass lol Kai no talk so o, cos me I be one o  |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 7:25am On Oct 12, 2014 |
noordean: na d stool wey i go use siddon i go find jare   |
NYSC › Re: NYSC 2014 Batch C House by Anugod(f): 12:39am On Oct 12, 2014 |
Today is Sunday. Wishing all my e-family members a splendid one.
Incase you're not planning to go to church today, here's something for you...
What's your reason for not going to church? Before you answer, read TEN REASONS WHY I NEVER WASH!
1. I was forced to wash as a child. 2. People who wash are all hypocrites; they think they're cleaner than everyone else. 3. There are so many different kinds of soap; I just can't decide which one is best for me. 4. I used to wash, but I got bored and stopped doing it. 5. I only wash on special occasions like christmas and easter. 6. None of my friends wash. 7. I'll start washing when I get older and dirtier. 8. I don't have time/ I'm too tired to wash. 9. The bathroom is never warm enough in winter or cool enough in summer. 10. The people who make soaps are only after your money.
Sounds familiar?...
Have a blessed Sunday today. |