Anugod's Posts
Nairaland Forum › Anugod's Profile › Anugod's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 78 pages)
Taiye4Christ: You welcome dear. Abeg, make those “some reasons like dat“ free you dey show here o. We miss youI tell u o, na me mis u pas lyk seriously. E dey pain me say i no too dey frequent. I pray make tins set soonest |
Taiye4Christ: K. Like seriously, where you guys?Thanks for showing you care...bin on and off due to some reasons like dat. |
Taiye4Christ: *clears throat*Yea, beta no call name ooo *runs out of thread b4 am caught* |
jacob05: Eyah, sorry...Thanks jor |
jacob05: Viewing this topic: AjGentle ( m ), dania30 ( f ),Evening o, my day was ok, just that this non-stop rain is spreading cold and feverish conditions everywhere. |
westinfo4040: no vex na business no let me see road..aw ws ur nite dearOk love, I no vex again. I dey d camp prog wey I invite u last week... Na im make I no too regular for house. I see you all my chairman and ladies. I acknowledge all mentions too... Na camp conference I dey datz why I no too regular |
westinfo4040: Good evening my pple...hope yhu guys had a great day....for those in abj if yhu need fone to buy contact me am @ opp banex plaza o...where is my love anugodI dey where u leave me oo. I don't shout u tire na, u no answer ![]() |
iabdulrazaq: guys una fill any nysc id card form for una schYes we did at my school, Kogi State Uni, although mostly for those who did not have the one previously issued by the school while we were still undergraduates. |
Meeky: greeting to evryone in this Great batch C14 house. Hearty greetings to dark lioness anugod. ![]() ![]() ![]() Thanks boss, and bless u too |
jennyesh: I seriously hope so for ur sake ![]() And if ayam guilty? ![]() |
jennyesh: I just hope say no be wetin I dey think u dey try do#straight face# Ah, no ma, ayam innocent oo |
sodiqyinka: been indoor all day. Plus no light and my gen is faulty. Na power bank make my phone last til nw sef.Eiya, pele |
sodiqyinka: Evening guys. Pheew!!! What a boring sunday.Why boring? |
noordean: eeyaaahh ....n my mind dey tell mi say enini na today,but dat aladi na alabi e resemble for my face ![]() ![]() U go get ear for language o |
nabsprada: @Anugod na me mis u oAhh, relieved that someone missed me no wonder say u b bestie to rev minister and e-soyoyo to uncle noordean![]() Thank u jor, how sunday na? Abeg where una kip westinfo4040 na? Oya I don show, I don show Boo of life, come to mama oo |
noordean: ds one wan hard small,btw e no resemble yoruba again oLolz ![]() I jus dey greet u hapi sunday I say how today sunday for u. Aladi-sunday, enini-today. |
Hello housemates, I don mis una too much o, chai since day b4 yesterday faa! Omaye mi AmegoA, batr3 mi che down kwenyiketa fa, anuna ankpa noo. Uncle Noordean, I sight yhu ooo, u dey folo us speak language abi Oya make I throw u one. Abuwe le kpai aladi enini?![]() Chai, wetin dey happen na? Wetin I mis? Plus who mis me? Where dat my sweetim abi he no mis me ni ![]() |
AmegoA: oje kpo oro. Ama e ki na je ela no, todu ebola ena je eja.Ela efoko ma kaiyo, kpai suya ![]() Omi muda jichikin o ![]() |
AmegoA: agba o, e jewn me? Eeeh, ujoskapa ane yi. Uwe ha?![]() |
westinfo4040: lyin down nd waitin for yhu to cum*Vigorously massaging...* How do u feel now hun? |
AmegoA: you know Adumu 4 igala land, I'm 4rm there. U?Am from Ankpa o. Agba omaye |
westinfo4040: hahaha salty...u use water nd salt bath today....fine jst came back nt quiet longMy dear I stubbornly refused o, all my neighbours did o n all around me na, so it was a salty day ![]() Eiya, epele, hope u were not stressed at work today? Oya come make I massage ur body |
westinfo4040: Good evening my pple hope yhu guys had a blessed....my booboolicious hw yhu dySweetim, I jus dey salty o ![]() No mind dem rumour jare. How ur work go today? |
AmegoA: I'm 4rm kogi state. And u?What part of Kogi? I'm also a Kogite. |
All these false ebola news people are shearing, diaris God o...now the geh has come to apologise openly @fp. Afta waking 90% of naijarians last nite, and making abt 50% do mid-nite and early-morning baf ![]() ![]() |
Akerry: what happened?Na one yeye dream o, say ebola enta food wey I cook to chop, come born invisible maggot inside... ![]() God should just help us put a stop to this epidemic fast fast before ppl begin run mad o. |
westinfo4040: na naija we dy na...so what's up wit yhu todaySo what's up today? Don't have a job yet so I'll just stay home. Boring ![]() |
Akerry: Yeah! We in natural sciences filled last month.....hw was ur nyt?Fine o, with ebola tins. Can u imagine I evn dreamt of it? ![]() |
Titiluvly:Tor, I wonder oo. Nigerians can do anything to pacify their psychological being. So for their mind now, d salty water dey wash d virus comot ![]() ![]() Anyways, anything to dispel the fear of almighty ebola. ![]() We can only continue to pray for God's speedy intervention ![]() ![]() ![]() |
westinfo4040: morning booboolicious...is all rumour pls ignoreOk boo. The way the news is gaining popularity is what made me begin to worry o |
Good morning House mates, Hon. Akerry, Minister Trendiitee, Mr&Mrs Curiouses and Tityluvly, Taiye4Christ, Uncle Noordean, Horlarwoomey and every other house mate too numerous to mention, not forgetting my one and only bestieboo Westinfo4040. Hope u slept well sweets. Abeg what's with this bath with warm salty water all over the place? First I heard it was my tribal traditional king (Attah Igala) that passed the news. Later it's now all over, saying some stuffs about a chemical sprayed into the air against ebola. I refused to bath with the warm salty water at night, but now I hear it should be a continuous practice. Abeg what's with this news? |
sodiqyinka: na kogi be my originU for real? What part of kogi? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 70 71 72 73 74 75 76 77 78 (of 78 pages)






