Aransioro's Posts
Nairaland Forum › Aransioro's Profile › Aransioro's Posts
1 (of 1 pages)
Don't even venture into it at all bruv.... But if u have... Speak to ur pastor... I believe if u can fast and pray with the support of a man of God who is truly called... You can break it. |
ITS OKAY ....wear them on ur wedding day ...sebi na u dey find give away ...no go double ur hustle |
Dem no dey tell person... Na common sense... Abi na turaya she dey use wey the charger no common... Even we wey dey use typ C charger now don dey get people wey get am... because last year.. Typ C show me shege... |
May the souls of the departed rest in peace... And may the good Lord grant their families the fortitude to bear the losses... So painful... My friend Jagun will say Naija is a shit hole... I think I'm seeing it clearly now.. |
what u sow is what u reap now,,,,.....LMAO Uyi168: |
NA TRUE YANN OOO, no gulk ursef bro... go school oo Babysho: |
Nigeria get where we dey rank no1 to 3 nowwww. why stressing ursef. small time now fuel go go #200 per litre.. all those fruastrating mekunu in this country will suffer for 600years.... |
how do u mean .......no be person papa be dat...? Adrian9: |
God really gave this man long life sha ...upon all the epe kabiti kabiti wey people rain on him back then.. anyway , who am i to judge him.. |
So wetin he gain now.... S'alaro!
|
May God Almighty help us for this country....abi @Seyi |
It's OK... Kwontiniu.. � |
1 (of 1 pages)