Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Arcard(m): 6:01pm On Dec 11, 2014 |
wow page 992 e don tey snce ah touch hre oh |
Phones › Re: HELP!! How Can I Migrate To MTN Enhanced Pulse Again? by Arcard(m): 5:02pm On Dec 02, 2014 |
Dem no kn say da plan dy help person |
Gaming › Re: My Review Of 'football Manager Handheld 2015' by Arcard(m): 10:02pm On Nov 30, 2014 |
djmally: use press comments to unsettle them. how  ?? |
Gaming › Re: My Review Of 'football Manager Handheld 2015' by Arcard(m): 9:18pm On Nov 30, 2014 |
currently managing bayern. schalke wan spoil season for person dm no wan drop point eh abi na charm |
Gaming › Re: Football Manager Handheld 2015 Is Out! by Arcard(m): 9:19pm On Nov 21, 2014 |
Trackango: Make I dey manage my topeleven till free one go comot day top11 tyt na online if person wan buy player na cry im go cry |
Gaming › Re: Football Manager Handheld 2015 Is Out! by Arcard(m): 9:17pm On Nov 21, 2014 |
johnstar: bro which site I fit download dat blackmart? google am oh |
Gaming › Re: Football Manager Handheld 2015 Is Out! by Arcard(m): 7:52pm On Nov 21, 2014 |
waiting wen blackmart put am for there app. guys download blackmart very soon free wan go comot there |
Education › Re: Funny Courses Offered By Nigerian Universities by Arcard(m): 9:08am On Nov 01, 2014*. Modified: 10:13am On Nov 01, 2014 |
if u list primary education as rubbish, I wonder who go teach ur pikin for primary school, by d way u go primary school ? |
Romance › Re: At What Age Did You Have Your First Kiss? Where? by Arcard(m): 2:25pm On Oct 27, 2014 |
7 yrs 2 bad it was ma cousin |
|
|
|
|
Forum Games › Re: Age Discriminating Optical Illusion by Arcard(m): 9:01am On Oct 16, 2014 |
Nna nawa oh i don look taya i no even kn if na yong gal or old woman al i can c na big nose wit eye nd chin abeg am 21 buh wich age brackt i dy fo ds case |
Culture › Re: Igala Language In Anambra State. by Arcard(m): 9:26am On Oct 12, 2014 |
Revolva: sorry bro igarra is a tribe on its own that is Akoko edo people and they dont speak Igala...yes there is Igala in Edo...same type of border that borders Ibaji/kogi to edo..ok..just as you can find dem in Nzam which borders the other side of kogi..ok...I am an igalan by tribe ..i share border with edo state...ok my descendant are from idah in kogi state because thats where we all igalas are from...i can claim kogi state..why i ave refused to claim edo state is because..when ever you telll the wider nigerians that you are edo state they call you benin person..and start saying you are benin..all these benin people..sef...but i am igala oo ..so my best option for my brothers in anambra.the ones that are adults should claim kogi state indegiene but the new generation ones are gonna be assimilated to be igbos in the next 2oyrs... guy u r nt making sense on d anambra igalans to claim kogi y dy r in anambra |
Culture › Re: Igala Language In Anambra State. by Arcard(m): 9:09am On Oct 12, 2014 |
mehn na nw I dy kn say we get anoda tribe for anambra, we r all from anambra kpomwem |
|
|
|
|
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Arcard(m): 9:35pm On Oct 04, 2014 |
Men even u mr odd 1.17 u no even enter chai |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Arcard(m): 8:38pm On Oct 03, 2014 |
In french league 1n2 plus national any tin can happen, na under 3.5 dy always pay for there |
|
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Arcard(m): 12:52pm On Oct 02, 2014 |
fk baku dey Bleep me up oh |
|
Family › Re: What Do I On Birthdays Of Lost Loved Ones by Arcard(m): 8:18am On Oct 01, 2014 |
Today is mi papa's birthday oh (rip) |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Arcard(m): 4:19pm On Sep 30, 2014 |
F.uck ajax youth |
Politics › Re: Tinubu Calls For Revolution by Arcard(m): 10:52am On Sep 30, 2014 |
Lucasbalo: Gbam. All this political parties are all the same. They are only good for one thing, looting the Commonwealth dry. Real revolution like Jerry Rawlings did in Ghana or the one by the fillipinos did against ferdinand marcos in 86. That's the only one that can solve nigeria's problem. wat bout d wans da libya did abi no b revolution im b? |
Romance › Re: One Wrong Turn......true Story by Arcard(m): 11:30am On Sep 29, 2014 |
labaski: u dont wanna be in suspense ba?..u too like ready made food..  ya i only follow den i join to read wen em dn go far with d story, i no geh time to dey refresh thread |
Romance › Re: One Wrong Turn......true Story by Arcard(m): 9:47am On Sep 29, 2014 |
I will return wen ds thread reach 50 pages. |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Arcard(m): 6:37pm On Sep 28, 2014 |
DJMONACO: As far as it no cast.me no care. hehe b like say e don dy lose since till im cme strategize, i don use 100 chop 1500 for over 0.5 bfor |
Business › Re: Football Betting Season 8...AGE!!! by Arcard(m): 7:20am On Sep 28, 2014 |
guys check ds site out
www.sports-betting-community.com |