Arinze84's Posts
Nairaland Forum › Arinze84's Profile › Arinze84's Posts
1 2 (of 2 pages)
Pls hw do i check my name...Okeh Arinze 000000195616 enugu state.kindly rply asap |
Okeh Arinze 000000195616 enugu state |
Help mi check Okeh Arinze 000000195616 enugu state |
Help mi check Okeh Arinze 000000195616 enugu state |
DIS FAAN TINS NA ARRANGE...FOR ALL DOSE WEY FAAN FALL DERE UPER N LOWA LIMB INCLUDIN MY SF...NO WAHALA..ALLAHU AKBAR...GODS TIME IS D BEST....IMMIGRATION LOADING...... |
PLS HELP A BROTHER...link_2arinze2@yahoo.com |
4everGrand:GUY IS D AFO II LIST OUT? RPLY ASAP |
FINALY EVERYTIN IS OVA................FAAN DARIS GOD O......WETIN DE PAIN MI B SAY I WASTE MY MONEY, TIME N ENERGY FOR DIS BULSHIT..NO WAHALA SHA GOD DE.............HUSTLE CONTINUE TIL WE ENTER D PAY LIST ONE DAY..... DE ALL KNEW DERE CANDIDIATES B4 D APPLICATION START SELF.....NAIJA I HAIL OO......WE WEY NO GET OGA AT D TOP WETIN WE GO DO NA...BUT NA GOD B MY OWN OGA AT D TOP........ WETIN COM PAIN MI PASS B SAY DE SEND USERNAME N PASSWORD 4MI WE NO GREE MATCH OO, I NO NO SAY NA ALL STRATEGY TO USE FALL GUYS HAND.......... ......AM LAUGHING N CRYING.......I THINK WE NEED CHANGE OOOOOO.........HW UNA SEE AM NA.....MY FELLOW HUSTLERS..... |
Tosinayoko:did u login directly to d aptitude test colum directly or u registerd 1st?abeg tell us hw u use do am oo....mi don login tire for both side in dere faan website still old story...username n password no gree match o..or u dont hav an account yet....abi ur own difrent,tell us link wey u use abeg |
mrgreen4real:PLS DID U REGISTER OR U JUS LOGIN TO D APTITUDE TEST DIRECTLY.....MY IS SAYING ACESS DENIED OR HAVE NT ACTIVATE UR ACCCOUNT YET..MI DON TRY TIRE O...KINDLY TELL US HW U DID IT. |
Kindly snd to my email...link_2arinze2@yahoo.com |
simonolowo:my guy mi don tire o since 2nd march i don de try..i don snd sms to dat der hotlin,i evn snd email sf stil no show...let wait n pray to God.. |
affairsnaija:same to me o,i hv use laptop,destop,fone even personal modem wit etisalat modem.stil cant get acces.each tym i try to login it kip sayin same trash..username n pasword do nt match,login has been block or hv nt activate ur account..even wen i try activatin d account at d top right hand cona of d faan website....i jus de para anoyd... |
i have been tryin to login since 2nd march to no aveil, i even use the link above but still it kips telling mi invalid token. each tym i try login directly to d aptitude test it kips sayin username name n password donot match or u hv not have n account yet.........pls kindly help |
zeakle:pls wen did u rciv ur username n password?i rciv on 2nd march but stil cnt get acces.pls kindly send mitd link u use in takin d exams..rply asap.tnx |
Alexisu:wen did u rciv ur password n username?did u register b4 tekin d test cos hv nt bn able 2do my test since i rciv d sms on 2nd march |
freshyabstel:u mean i shud jus insert my username n password directly at d top left hand cona n login after openin d link? pls explain more |
vivalavida:pls did u register on d faan website b4 procedin to d aptitude test or u jus login n took ur test? cos it kips telin mi my username n password donot match each time i try to register..........kindly advice mi wat to do n hw to go abt it...i rciv my sms 2nd march tnx n God bless |
dharmora:pls did u register on d faan website b4 procedin to d aptitude test or u jus login n took ur test? cos it kips telin mi my username n password donot match each time i try to register..........kindly advice mi wat to do n hw to go abt it...i rciv my sms 2nd march tnx n God bless |
olalekan1:@olalekan did u rciv d sms on 2nd march?u mean u did nt regista or wat cos hv been tryin to regista bt it kip sayin username n pasword do nt match..kindly rply asap |
for dose dat hv writen d test did u guyz regista ur username n password wen u rciv d sms sent to u by faan or u jus login directly to do ur aptitude test?jus wanna kn cos i reciv my 1st sms 4rm faan on 2nd march since den hv been tryin to login but it not respondin, it kips telin me username n password do nt match or u hv not acct yet...pls u guys shud assist us oo..........as we vry many passin thru dis problem in dis gr8 forum..tnx |
for dose dat hv writen d test did u guyz regista ur username n password wen u rciv d sms sent to u by faan or u jus login directly to do ur aptitude test?jus wanna kn cos i reciv my 1st sms 4rm faan on 2nd march since den hv been tryin to login but it not respondin, it kips telin me username n password do nt match or u hv not acct yet...pls u guys shud assist us oo..........as we vry many passin thru dis problem in dis gr8 forum..tnx |
[quote author=soltex post=31328887]A friend of mind did his online test yesterday night around 11pm with his big screen android phone, he said he scored 80%. I'm really happy for him. Me still dey wait for my msg o...! FAAN neva send me msg. SOll[/quote pls wen did he rciv his username n pasword?notify d hose if he rciv faan sms on 2nd of march |
Wer u sent on 2nd of march?did u regista or u jus login n do d test |
I hv sent sms to dose faan nos..but still no reply o...since 2nd of march til nw..pls u guyz shud assist. |
Dsame wit mi o..mi jus tire,hw do we go abt it?cos i nid write dis test |
Pls mek una help mi o.i go sms wit username n passwrd on monday aftanoon dat i shud login aud top right hand cona of d faan website..hv bn tryin since n it kip sayin username n password donot match or u hv no acct yet..asist mi pls..tnx |
Mek una help mi na,hv bn tryin 2login my username n pasword i rciv yestaday aftanon at d top right cona bt to no avail,it kips sayin username n pasword dnt match or hv no account yet..pls wat shud i do cos mi don tire o..since yestaday til nw i don de try |
Pls help a frnd got sms wit username n passwrd yestaday aftanoon bt unable 2 regista in dere site.it kips telin mi username n passwrd dont match or ur acct hv nt been regista yet..rply asap |
Omoo same tin 2mi o i got d sms yestday aftanon,stil cnt login..it kip sayin username n passwrd nt match or dnt hv an acct yet...pls hose wat d way 4wad.am kinda of distub..pls rply asap.tnx |
I rciv sms 4rm faan yestaday aftanoon sndin my username n password to regista on d website bt wen tryin to regista it kip sayin username n passwrd donot match or u hv nt been regista yet..pls i nid help..tank u |
I was sent text dis aftanoon,tryin 2register my login n pasword but it nt respondin..it kip tellin mi pasword n username dnt match or u nt regista yet..i nid any kind of help dat wil mek mi proced to write d test.. |
1 2 (of 2 pages)