Arobaga's Posts
Nairaland Forum › Arobaga's Profile › Arobaga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 19 pages)
Can’t wait for the day Trump will meet Tinubu This man wey no get filter for mouth The one he called Buhari lifeless will be worse than what he’ll call Tinubu |
God punish RAT Thief with her cocaine sniffing foolish husband I wasn’t even expecting anything from them but at least they should pity their voters who believed so much in their empty brains Husband deh sniff heroine wife dey scam fellow women with religion |
Truly truly Edo no be Lagos Wike shame on you |
Hunger go kill una Mumu people |
![]() Zxcvbnmghtr: |
![]() Una never see anything Time go reach when una go dey scratch another person head thinking say na una own |
![]() |
Tinubu remains the most useless artifact on earth Tinubu suppose dey museum as an object of failure Kids will be going to museums for escortion to watch Tinubu as a symbol of Failure
|
![]() |
Tinubu if you like twerk for Nigerians and let Remi give all of us doggy This July 29th protest must hold Useless man |
EreluRoz:🤣🤣🤣🤣🤣 |
EreluRoz:This one don deviate from my attack 🤣🤣🤣 Try and work for the reunion of your brother and his fiancé Cultist loves you Iyaebe the great even though say your kpekus don old I go rugged am like that |
helinues:Rest of mind keh This your English no big for who dey support Tinubu ? Wetin concern rest of mind with APC member |
EreluRoz:Iyaebe the great which day you get papa Shey them say your papa don die Abi you don go borrow papa |
Iyaebe so you’ve papa and you’re always busy insulting men on Nairaland All these accolades and big English for a father that stays in Oshogbo |
helinues:Send your wallet address make i run you $200 If you like make pride deny you of this gift Na you sabi |
Shebi Keyamo said we can now travel to UAE sometime last year after our darling Druggie visited even when they warned him not to enter their country again Which UAE again una dey celebrate abi na UAR una mean🤣🤣🤣🤣 Useless government people are crying of hunger una dey open UAE gate Shey na who chop dey travel |
DevilsEqual:As expected 🤣🤣🤣🤣 Na only Igbos una fit insult naa them no born una well to insult other tribes Try am make we mend una |
helinues:Since you heard protest you’ve been on heat running from one thread to another creating different threads Who no know you now go think say Tinubu know you or you’re Seyi Tinubu friend Not knowing you’re just a mere ******** running from one barbing salon to another in Oshogbo trying to charge your phone to defend a cocain baggage of a thief DM me make i send you something for account or you drop your wallet address on my comment make you see food eat |
They assassinating the wrong human They should come to Nigeria I wan point on person for them that his/her death will bring liberation to Africa at large I no mention person name but if you know your principal or headmistress death will change Africa you’re free to attack |
July 29th protest go loud like mad All Scandinavians XYZ’s sailing V’s pioneers Germans JVC’s Baggers in Alpha marine are meant to anchor at pleasure park make we raid wetin no good Before this BST in Aso Villa OVB us with chowling deficiency |
Godfullsam:I no wan argue with anybody today na receipt I wan dey drop
|
Tinubu is so useless Buhari would be so happy where ever he is now knowing he’s better than someone Imagine Buhari that doesn’t have WAEC outperformed a first class Chicago university graduate that single handedly built Lagos from scratch and divided Atlantic Ocean Tinubu would have just concentrated on his drug pushing skills and leave presidency for who sabi |
Tinubu till 2089 I trust Tinubu incompetency na why I never wan sell my dollars E sure me die say before end of next year dollar go reach 50k as long as Tinubu dey there I’m seriously banking on Tinubu dumbness |
They shot the wrong person Make them come here make i show them who to shoot |
![]() |
Dangote is a thief Na this man gan gan spoil Nigeria |
Sharpsharp00123:Na you come know wether you dey hungry or not Because I no know wetin bring talk of if them ask me to drop Aza Seems that’s your normal routine dropping Aza up and down |
Sharpsharp00123:Make who get 5 different crypto wallets wey him least money on each wallet na $10k drop Aza for you? Una think say I be Ebi Pawa miscreant I’ve said it several times no be only Igbo and Yoruba dey this forum and no be everybody wey no support Tinubu be Igbo If Charly Boy skit maker Macaroni Bode George and Aisha Yesufu was on Nairaland commenting against Tinubu una for say na Omo Igbo I’m done lecturing y’all
|


