Arobaga's Posts
Nairaland Forum › Arobaga's Profile › Arobaga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 19 pages)
lol how time flies ire ooo |
Make them ban am that show is very useless Since Tinubu can’t boast of any achievements if he bans BBN I’ll rate him 1/100 Country dey burn mumu people dey do BBN |
Tinubu how far you and Chicago Please emulate this young man and get out of that place |
helinues:Guy do you actually sleep ? See time 4am u were still awake defending a forger |
I will save my wife too Make I come allow my wife die for baby wey I no know If wife die leaving child, do u know the task ahead? Can a single father handle the stress of a motherless child? With 5k u don bury unborn child. Do u know how much it costs to bury a wife? Let alone a wife’s family that knows u chose your child over their daughter Baby wey fit grow tomorrow turn to 30k stipend earner defending Buhari and Tinubu I no mention names ooo if u like add helinu or yarim Na u sabi |
Tinubu said he will follow Buharis foot steps I pray he follows Buhari before end of the year |
GDP everyday while their citizens are dying of hunger Make una dey mumu una sef Yet na una commit suicide because of hunger pass |
These people don see Tinubu finish The North knows he can’t achieve any other thing aside from remaining what he didn’t build Make them kuku use the renaming home body since the Werey president no give them food and good economy Tinubu you said you’ll follow Buharis footsteps Oya ooo from your mouth to God’s ear may you follow Buhari in Jesus name |
Inagine this country with just south south and south east Just imagine enjoyment It would have even be better with south south south east and north A country free of noise and betrayals |
Hear the right statement “BE ON THE RIGHT DIRECTION No be Tinubu wey enter scatter everything My problem with Tinubu is since he doesn’t j Ke how to navigate the mess Buhari left on ground why worsen it You for just leave everything as Buhari keep am till u get sense U carry your olodo heroine brain go scatter Nigeria |
They will support Tinubu finish and die And allow us to suffer for their actions |
And you think even Yoruba people are not feeling the heat Tinubu supporters only dey nairaland I don’t know if they pay seun to flood them here Hardly you see Tinubu supporters on IG comment section |
That 30% sef na through rigging You can’t take fuel from 165 to 1000 and expect people to be shining teeth with u Yoruba people saw Adesina and Osinbajo They no bring them out to contest They went and brought this condemned criminal without a history |
Una go support Tinubu finish run go die Make we dey face the shege alone |
And we all thought Abacha was the worst Boom Yoruba people gave us Tinubu People wey Abacha rule no know wetin God do for them Make them come test druggie they’ll go and apologize to Abacha |
IgOga:I hope you’re not including Kwara as part of south west Fulani people don take that one South west I mean the O states Lagos & Ekiti Very soon sef Lagos won’t be part of south west again because real Lagos indigenous people wants out |
Beauty vs the beast Light vs darkness God sent vs God forbid Merit vs forgery Sound mind vs heroine |
Beauty vs the beast Light vs darkness God sent vs God forbid Merit vs forgery Sound mind vs heroine |