Arobaga's Posts
Nairaland Forum › Arobaga's Profile › Arobaga's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 19 pages)
When I see people who doesn’t know Wike support him all because of party I go just laugh Oga even if you’re a Wike addict if you go to Ada George and see Wike house ehnnnn tears go drop for your eyes Like you can’t trek from the beginning of Wike compound to the end you must enter taxi That’s how long Wikes compound is Just like what Goround did in his village We wey from Rivers deh tell una wey never visit PH our pains una go come here dey yarn dust |
![]() |
![]() |
And what happened to the man who kidnapped the votes of Nigerians Bloody thieving kettle calling pot black |
Asari comes to mind |
No difference between Davido and Tinubu Useless liars with foolish supporters and fans |
Omo I see am yesterday I wan mad This guy literally has a TikTok account with over 300 of his likes following him showing off guns and ransom paid Nigeria DSS, Army, Police won’t arrest them now APC miscreants won’t call on DSS to arrest them but when I make a truthful bitter comment on Tinubu they’ll be shouting DSS up and down Useless Tinubu and his supporters |
I never hear “Go and flit my room” shaa Don’t call me Gen-Z I be old man |
Going up or down I no come understand again |
helinues:Tinubu is a monumental failure Buhari Better pass am |
![]() |
![]() |
Thormentor:I know say them hate me like mad Me sef hate them more to the extent I want country to divide make everybody answer him papa name |
The president we sane Nigerians voted for Whatever you say is undiluted truth I trust you with my eyes closed and mouth wide open Not that artifact sleeping from one country to another snoring heavily while important issues are being discussed |
Meanwhile FG is denying that no ransom was paid Tinubu will bag the award of the most useless and clueless president ever in human history |
Thormentor:Thats to show you all Seun mods are pro APC If you’re not pro APC he won’t employ you Because tell me why these same set of APC miscreants will dish out insult to Jesus and Obi they won’t get banned but won’t take half of what they dished without running to mods like kids who’s lollipop was snatched You can never see any other party members tag mods na only APC members dey tag them because they’re all same After Seun will be preaching he wants to end tribalism on Nairaland Make una continue |
helinues:Wheres the insult to you on my post that’s making you cry to your APC mods as usual Abi na you I call foolish idiots Go school you no gree go say na Nairaland be your citadel That’s why you can’t comprehend statements anymore |
![]() |
Let them clash with cutlass and guns so that population of Nigeria will reduce Imagine a scenario where landlord voted Peter Obi tenant voted Tinubu after series of landlords warning that Tinubu is a disaster And tenant now comes back to tell landlord that is he not seeing how the economy is that he should be patient things are hard Mortuary go full that day |
helinues:Were you part of the two governments yes or no You dey here dey yarn dust |
Hausa people no make me laugh this morning abeg Where were you guys during Buhari era Anyways na wetin kuku fit Tinubu |
Make them check am well We dey number 2 |
Nyesom Wike Ezebunwo you’re the real political harlot You no dey PDP you no dey APC You no dey Abuja you no dey PH Political love peddler and Bandit |
![]() |
like this comment for no reason And see why it’s been liked several times |
![]() |
After praising Tinubu on paper and internet Make una go market go buy things cheap naa Una think say leadership and governance ends on Nairaland |
Newswriter:God won’t do for man what man can do for himself When e reach south south army and Tinubu go get strength When e reach north una go dey disturb God |
Una think say na propaganda them dey take run government Useless Tinubu with his brain dead supporters |



