Asgard73's Posts
Nairaland Forum › Asgard73's Profile › Asgard73's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 155 156 (of 175 pages)
Tinubuadvocate:Yoruba man.. Oga comot hia.. |
![]() See painment.. e enter wella.. e choke.. Na him you start to convulse .. Dey speak.. your inner thought you wish say Na igbos collect am hot from Dan Fulani.. but we don tell you before now say nobody take Yoruba serious .. una no gree based on osibanjo..Now e don happen for Lagos .. on top yoruba land .. wey your tiny god lives . He just defied your god.. just like that e pain .. walahi e enter bone ![]() The thing funny no be small.. Me waiting on how Yoruba media go take rearrange and interpret Buhari mind give public in coming days .. You attempt weak.. Op be learner Na to stay tune to jide ![]() |
Biodun556:I wish too. |
Buhari is okay ohh oh... ahaha.. You don provoke.. ![]() |
Biodun556:Old age ... He need to step down .. like the history ban affected him . |
Buhari Na real dullard walahi! Imagine a President |
Walahi that punch mad... Left right uppercut ... coming from the Dan Fulani. Walahi he mean am.. kai. Tinubu must contest.. No excuses No twist of Yoruba narratives No stepping down.. Wen Tinubu urchins Dey everywhere with mouth open.. “ the Apc leader.. Jagaban of Yoruba Africa” ![]() “African kingmaker.. Yoruba bla bla bla.. All noise! See as master use one sentence condition all sophiscators and dia noise Legendhero Helinues Seunng Grayso Gbawe |
This is below the belt .. Baba left hook. |
I love this development... Buhari is daft and dull either ways .. Apc is evil |
Also believe IPOB is not a terrorist group.. have met them outside this country..they’re so organized and calm in doing things.. Anyways in the end Fortune will forever favors the bold.. for who dares win. |
I don’t listen to Kanu.. I’ve never .. But in all honesty do Kanu say all this or is it. . The normal Yoruba Apc propaganda. I’m asking. Biafra is a spirit.. that can’t be defeated .. if after 50 years it still lives . That’s all I know.. doesn’t matter who and what the spirit chose. |
Pls allow Apc to celebrate their last days in Nigeria They are history already.. Unless you want to be victim of herdsmen uGM bandits idp camps .. terror Dss... you can still vote Apc As it stands .. Nigerians have moved.. Na our body dem Dey see... our spirit don already enter 2023 ... Who Like suffer.. anybody wan die? Abi any human still Dey proud carry Apc anything for today Nigeria Apc is in the dustbin of history |
All we want is to move Nigeria forward.... even if Na Shekau complete am no worries..atleast e complete. Too many abandoned projects in Nigeria. Let’s celebrate the rail... Na Nigerians go use a.m. no be Apc.. We all know say Apc is evil We’re patiently waiting at the polls |
Is there any normal human in Apc? |
928eight:You’re doing great.. Good morning |
Whobedatte:Zamfara kebbi are neighbors Oga .. zamfaraand sokotoa are still neighbors.. Morning to you |
Thank you Jesus Christ for taking me through and bringing me safely home.. Ain’t easy... |
![]() Ado Ekiti ile ife ... better shift Dey go near akure.. you fit manage see Everywhere Na hamlet naaa .. abi you no Dey see.. |
Zamfara and kebbi just the collect mean mean and dem be state neighbors wey suppose work together pursue bandits Apc spoil plenty for Nigeria walahi... so many .. |
Uzodimma and Okorocha should sort themselves out. Is becoming senseless and childish.. A Na agba war iberibe... Using UGM as front.. |
Nigerians done the hear am small ... social media go off .. even nairaland. .. and nothing go happen. .... soon naija go dance am. Sai Baba. ![]() |
![]() Three monikers above ... See as them pose.. and they arrived at same time. Na Apc attack formation be this... |
Obiano for Anambra state Na pass mark.. he Dey struggle where e suppose be continuation.. he wake up late... Hopefully Soludo will do the needful. |
Thank God... More Blessings |
CilicMarin:Be calming down till then .. Na consensus ![]() |
CilicMarin:PDP will preside over the burial of APC soonest Apc failed even with everything at its disposal.. una mistake Na excess propaganda and lies. Everybody don soji.. e go hard for Apc to manipulate Nigerians at the poll.. walahi
|
This is what they need right now.. they should help include the impish osibanjo.. his brAin been sleeping for a long time. Clueless Apc.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 148 149 150 151 152 153 154 155 156 (of 175 pages)


