Asgard73's Posts
Nairaland Forum › Asgard73's Profile › Asgard73's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 175 pages)
When will Tinubu enter okada for his Lagos ![]() Even if Na falomo to his house |
Apc government have excuses for every of their failures The love apportioning blame... Apc can never ever take responsibility and apologize.. Imagine louts .. now determine price for Nigerian government and the fool open mouth wide like idiot shamelessly Na wao Marc is evil |
Have an official agreement.. with him .. jokingly hint him on the agreement and see his reaction.. then insist.. if he signs .. you can do partner with him or pay him to do whatever you needed him for If you see your idea anywhere .. I mean anywhere sue his ass. Weda you see am for Pakistan. Or Nigeria or even Canada.. sue his ass he will be liable .. If he no gree sign .. free him |
Hahahahahahhahahahahahahahahahahahahajahhaha.... Make Una dey take am easy... ![]() |
Samunique:Yoruba boy.. face front . |
Sergio101:Confirm Allow Yoruba do their Tinubu thing .. as southern unity and southern governors forum scam don fail They sha need something to “present “the south as a united front .. Dem fail. |
Make those igbos stay away from the Yoruba nonsenses Na so falz ginger them the last time go run behind him papa .. n Dey igbo girl carry the insult and abuses .. while igbos in general automatically became sponsors ... even when Yoruba people were seen raiding their Oba home.. Una go do nonsense... dem go still turn am for una head.. Una no know their plan... they go just gather omonile infiltrate Una hijack and do nonsense.. come use their Lagos ibadan knack the nail tight All Na for Tinubu Yoruba presidential scheme ..if your papa no get surname like falz ... remain in doors .. no follow peers say you wan do.. |
Ayodewale is now Apc Walai Yoruba politicians are becoming so desperate ![]() Wonder the look on their faces when it all end and power returns North Next thing be say Yoruba don’t play politics of bitterness ![]() |
sarrki:He will win kastina Kano kebbi sokoto bornu kaduna Gombe zamfara nassarawa Jos .. in the south He will win Anambara bAyelsa akwaibom imo ebonyi cross river delta rivers Benin Guess his 40 million votes are already on ground Only pain me say ... pa Adebanjo too have abandoned IGBOHO Walai Yoruba people sha.. |
LegendHero:All we’re asking is that APC must give Yoruba man ticket .. kajiko.. That’s it.. Even if them no give them .. make Yoruba people go find party join in mass or decamp to any party aside Pdp.. And for Asiwaju.. HE MUST CONTEST NO EXCUSES WHATSOEVER.. No twist of Yoruba narratives No stepping down and no sponsoring or supporting Yoruba will learn something new in 2023 No worries .. |
Haba! Don’t tell me that pa Adebanjo have also abandon IGBOHO |
Jackson105:An old druggie has nothing on me.. No be this thing? |
Terrier99:Will do that .. for Tinubu.. who am I? |
Buni remains the ultimate commander of Apc and leader ![]() We heard Kano jigawa kaduna Gombe kebbi sokoto bornu kastina nassarawa are all in Tinubu kitty ![]() E go clear e no far Yoruba said Tinubu only Nigeria kingmaker.. e go make himself king Na.. Yoruba and hype IGBOHO don Dey die for Cotonou after all the hype Oshiomole don turn history .. who remember how this people scatter ground on top Oshiomole ![]() Tinubu must contest jare .... his 40million votes will not go in vain |
Apc implosion on standby Tinubu must contest.. no excuses, no stepping down for candidate No supporting of candidates |
Will give the president credit on 2nd Niger bridge .. Stella needs seplat ... we understand.. but not using igbos to manipulate her way.. Anambrians go change am for her .. as the did to Uba family. These politicians no Dey learn |
So Kenyans plenty for Nairaland like this.. is all good for business Violence against humanity is a no... no.. Evil |
Fulani in power go slaughter those Hausa vigilante.. claiming bandits and Boko .. while their motorcycles raiders keep raiding and slaughtering Hausa communities As for boko? Those ones Na stories used by Nigeria security and cabals to milk nigeria |
Those people and fraud.. local dem Dey .. international scam .. they major. Difference between them and others.. is that the mine skulls .. do rituals with human being .. fit be papa mama brother sister .. all for money Rather be a mule .. than to exhume my grandpa skull or kill my kid brother/friend for money rituals wey even no sure. Yoruba sef All Na December doings .. allow them perish for there .. Na their calling |
Nigerians . See them up. ... no be matter of igbo yorub Hausa .. tribes .. on top God matters. Is in us ... we sabi maneuver ... but if government play us.. Na we still go shout pass.. |
2braithe:Yes naa.. Na wetin igbos Dey do for naija be that... |
Y:M are now satisfied with life .. they’re happy.. Next Na make IGBOHO die.. so their joy will know no bound.. Again some of them can now serve their master up north without fear of disintegration their plan of Islamization and subtle Jihad is fully oncourse South is conquered once again Na Nigeria we Dey Even the minority Christians up North are specially happy.. will delay the incoming jihad .. that will see the total Islamization of Northern Nigeria .. to an Islamic state |
If you wan dig ground for person dig am small..if fit be you go enter.. Yoruba Dey busy Dey abuse Biafra and Kanu with igbo race .. While their main human Dey die like rat for inside Cotonou prison .. with all their noise and sophistication So much unity in Yoruba land .. abandon IGBOHO wey Dey fight for them .. for Tinubu wey enslave all of them I’m proud of my igbo blood.. even tho e mix .. but e soak . |
When fools reason... ... funny people trek for the dullard .. even swim in gutter.. That’s how to identify failure.. they’re loved by human fools. Trekking for a Tinubu President with the level of poverty in southwest and chronic hunger presently.. having supported same party and government in power.. Walai 10 ambulances won’t be enough.. for each state in yorubaland |
Yoruba media .. ![]() |
Haba ! Lagos Ibadan express ba.. Na very dangerous propaganda highway .. They can turn white to blac while it remains white.. Yoruba sef. |
Next presidential debate should be .. between OBi and Tinubu.. We wan check something.. Osibanjo don scratch DJ the last outing .. let’s try Tinubu. |
Nice one Obi.. very competent hand for President. Yoruba wan sell propaganda with pandora and gibberish ... no buyer. Nigeria politician without stain... even with all muds Yoruba are throwing .. garment remain political pure .. What a man! |
paddyDIGITAL:Amen! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 175 pages)

Am watching from the other side sha