Atiba50's Posts
Nairaland Forum › Atiba50's Profile › Atiba50's Posts
1 (of 1 pages)
Hunn ..no shaking. but what OGA jonathan dey always think bad in january Hunn ..no shaking. but what OGA jonathan dey always think bad in january Hunn ..no shaking. but what OGA jonathan dey always think bad in january |
Yes we will praise u sir especially for fuel subsidy removal and for all the pretty stealing ..just go sir thanks u for everything may God reward u sir thanks alot.. |
;DWhy una no leave dis poor guy alone maybe na him wife buy am the cloth since him no get money he just want do weeding by all means remember ...beger have no choice ..they just be like carttoon |
I wonder how some people reason like mumu ...so if hausa take over the government now dia would be no problem....guy pls if u don't have something reasonable to say go and sleep coz dats not the solutn ..I suspect u self to be one....nonsense |
;may be he's not ungry. He must have take so much chocolate before entring the prison ....fool I T T May alah purnish him |
i wonder what he has to say that keep him longer time since all dis havoc have bn happening ....may be he,s afraid of them..........he must be sweating by now for what to say well am waiting for mr president if he will not postpone it like subsidy time......olori oko bambam |
1 (of 1 pages)
I wonder how some people reason like mumu ...so if hausa take over the government now dia would be no problem....guy pls if u don't have something reasonable to say go and sleep coz dats not the solutn ..I suspect u self to be one....nonsense