Attat's Posts
Nairaland Forum › Attat's Profile › Attat's Posts
Abeg go sleep. Buhari na our president n u dy hia dy waste our time. Take ur time o |
You for just go ask your mama wetin she use your own do? No be insult o, na legit mata |
No worry my brother. You no run. We undstand you hear? You comot 4d country to save lives. Thank u so much. U try... |
See diz one. 250 no big pas neh? U no know say wt 250 4 kd, u na big boy? Use ur head |
Naija is a sick country with stupid way of implementing their laws. 21yrs for #2000 and 12yrs for Billions. Una father |