Auwal650's Posts
Nairaland Forum › Auwal650's Profile › Auwal650's Posts
1 (of 1 pages)
attention seeker ![]() |
stupid NFF, should i say regret it or God forbid.......... |
do u kw how he got the car first |
hope nobi the boy yansh he hire and wan Bleep ![]() |
na the boko haram be that. oya make dem u-turn and go bck to dere forgative land of messes... badt ones, tell them nija don full even oyibo dey beg to come no space for them |
na the boko haram be that. oya make dem u-turn and go bck to dere forgative land of messes |
THE PERSON WEN POST THIS ONE DON SLEEP TILL AFTER CHRISTMAS, CHAI U NO FIT POST MY UNIVERSITY FOR LIST |
end time judges.... BABA WE are wetin for you ooo. My CV done dey stuf cos of delay since wen i printed it. i tot by now i should have married but still flexing on the street with my trouser and my wallet having the last card fifty box. end time judges.... BABA WE are wetin for you ooo. My CV done dey stuf cos of delay since wen i printed it. i tot by now i should have married but still flexing on the street with my trouser and my wallet having the last card fifty box. |
THE DEVILS HAS DOUBLE .......! |
1 (of 1 pages)