AY121's Posts
Nairaland Forum › AY121's Profile › AY121's Posts
1 (of 1 pages)
[b][/b]Am just a passer by......... |
my advice for u bro......just try get another girl with d same pant and bra size so ur effort won't be in vein |
I no go surprise if dem put am for nairaland say celebrity dey go shit for toilet.........hw dis one take reduce price of semo |
nice concepts |
RIP........ |
make I rush go ask my mama make he no be say the man I dey call daddy no be my daddy.....if he be say my daddy self dey Texas.......Nigerian I run liv una be dat ooooo |
woman if ur boyfriend cheat u better receive am with joy.......coz u go just surprise see pre-wedding pix of ur boyfriend with one old white woman.......no time to check time |
I observed some pple here are just rude......u don't need to judge others for what they do or believe on......Islam is a religion of peace and dat is a significance that Allah is great.... |
[quote author=baybeeboi post=59920735]na when u kidnap am all finish come discover say na only expired bet9ja ticket dei him wallet..........I tire ooooo.....lol |
what do u think is response ought to have been? |
factual talk |
1 (of 1 pages)