|
|
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 6:02pm On Feb 10, 2017 |
|
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 5:52pm On Feb 10, 2017 |
Chai Bibijay123 your commando story ehn  I no wan dey there ooo...that kind image dey blind eyes But that one wey breeze blow  ...if part 2 dey...count me present |
|
|
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 2:45pm On Feb 10, 2017 |
bibijay123: Later dear OK ma...but make e nor too tay ooo |
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 2:17pm On Feb 10, 2017 |
makydebbie: Because I wan shine am lol...I no even know wetin to tell you |
|
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 1:35pm On Feb 10, 2017 |
bibijay123: Na you sabi  aunty biko give us update na abeg |
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 1:34pm On Feb 10, 2017 |
|
|
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 12:10pm On Feb 10, 2017 |
Nogodye: Lol bad shild baba I no be bad shild ooo...I'm just trying to epp my friend get more morale |
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 12:08pm On Feb 10, 2017 |
makydebbie: Continue dreaming there I'm actually awake....maybe its a day dream sha but I believe dreams do come true Hallelujah somebody  |
Romance › Re: Married Zambian Woman Caught Pants Down With Her Best Friend's Husband. Photos by AyamConfidence(m): 12:01pm On Feb 10, 2017*. Modified: 5:33pm On Feb 10, 2017 |
I know say this thread go reach FP ***modified Shebi I talk am 
|
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 11:51am On Feb 10, 2017 |
makydebbie: Lol, so why you dey yarn me this gist? to encourage you na...say no be only you like commando style and you should keep it up And also to boost your morale so you fit show us as per na we dey here...you grab? |
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 11:47am On Feb 10, 2017 |
bibijay123: Some guys do it but its not cool. What if your trouser go tear for road? na then you go dey pray to get better cassava cos girls go just dey drool...all in all its a win win situation |
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 11:45am On Feb 10, 2017 |
makydebbie: Lol there's this friend of mine...the girl no get bra...she be full time commando...the Mimi sef na lime size so no yawa |
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 11:43am On Feb 10, 2017 |
bibijay123: Lol you feel my pain abi  even if I can never be in that condition I feel am....you go just dey pray say make under your seat open make you from there enter ground |
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 11:35am On Feb 10, 2017 |
bibijay123: Lol  one question please... Are guys allowed to do van damme or commando? |
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 11:34am On Feb 10, 2017 |
Iono if I should quote the last update or not but right now I just wan pray for Bibi
|
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 11:31am On Feb 10, 2017 |
|
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 11:29am On Feb 10, 2017 |
makydebbie: Bibi you cannot spell maky'debbie again abi? 
See as I late na this kind thread dem dey see you...if you never do commando before oya Bon Voyage |
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 9:51am On Feb 10, 2017 |
E get one time wey I dey travel go Owerri na im bus park for Oree say make we chop ooo...na so another bus show up too come park beside us ooo...the lady wey sit beside driver na Commando plus Van Damme and Vin Diesel together... If you see frontage... I just swallow spit dey look like  ...worst thing...she no wear bra and the top wey she wear transparent small and the anterior alignment large like.....all men just dey shake head dey comment I just dey cast and bind dey pray for mercy Na those kind passengers dey cause accident That's my own commando story Cc Bibijay123 |
Romance › Re: Only) by AyamConfidence(m): 9:41am On Feb 10, 2017 |
subtlemee: Please don't even consider it except you are planning a romantic moment which won't take long, it's very unhygienic and a dirty habit as we don't get to wash our jeans and clothes everyday because as girls we do have normal vagi**na moist that sticks to these clothing's and given a little time microbes begins to thrive in it and we repeat that same clothes again and transfer the micro-organism to our system. inyama
|
Literature › Re: Life The Way I See It ( Family Drama Series) by AyamConfidence(m): 4:12pm On Feb 09, 2017 |
Front seat here...biko pass me the popcorn and coke...I wan flex
Bibi fire dey go...you get mouth 1 Like |
Romance › Re: Can You Please Welcome me To Nairaland? by AyamConfidence(m): 4:55pm On Feb 08, 2017 |
Ifeoma is that figure 8 really your own  If yes you are warmly welcome and I'm sure you'll enjoy your stay...if no Get ready to be busted |
Education › Re: UNILAG Introduces Dress Code For Students (Pictured) by AyamConfidence(m): 4:31pm On Feb 08, 2017 |
CaroLyner: Wts danke? Iv replied danke means thank you....in German |
Education › Re: UNILAG Introduces Dress Code For Students (Pictured) by AyamConfidence(m): 11:36am On Feb 08, 2017 |
CaroLyner: Your poem says insufficient permission but its great  btw,check yo mail I wrote it in my diary...comments cannot be posted there Thanks I really appreciate that you like it...danke ***modified Mail checked and replied |
Romance › Re: Name One Thing You Would Like To Do If You Were Born The Opposite Sex by AyamConfidence(m): 9:13am On Feb 08, 2017 |
Stupedinluv: oh what happened the other day me too I don forget  |
|
Romance › Re: A Nairalander Shows Off His Handsomeness. by AyamConfidence(m): 9:10am On Feb 08, 2017 |
Milonis: I don't know what to say  the guy ehn Bro how have you been |