TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 7:18pm On Sep 24, 2019 |
CINDY nd ELO dey up too na nobody dey campaign 4 dem ?
Team Seyi wil surely vote for Mike
Some Ike fans castigate Seyi last time of causing Ike strike nt knwing Biggie wil nullify d strike
we ar voting Mike this time around
Na so Ike no go witness Mercy birthday ?
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 7:15pm On Sep 24, 2019 |
Richardonald: make we no see cry here on Sunday oh if biggie evict 3... I no call name o He sure pass 2mao Biggie wil surely Evict 3 Tacha army is there 4 her Mike fans dey vote with Hard currency Ike might bounce |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 10:43pm On Sep 23, 2019 |
Crixxx: A true Mercy fan won't be voting Mike.
Who is Mike? They ar voting Mike wt £
His fans no dey mak noise
Since Seyi is nt up this week.....MC OLuomo people will root 4 MIKE
Tacha fans nid 2 double der hustle this time
MIKE is safe 4 this week (Seyi is nt up).....if u knw u knw |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 10:15pm On Sep 23, 2019 |
Vyolet: Seyination
Froddnation
Ikegang got you always, it is time to return the favor.
Vote Ike oooooo. no waste ya little resource bro
i never understand those people behind Mike nd Tacha voting
Biggie is evicting 3HMs
Tacha nd Mike don bcom Residents
This week eviction is very obvious
Elo, Cindy nd Ike dey bounce
u better giv dis people online vote so that Biggie no go mak una cry
SucrePapito
SugarDaddy |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 11:00pm On Sep 22, 2019 |
Eeghe: Just got home and saw Tacha raking but not too hotly Who is she venting at please? I missed from 8.30 to just now Ahbeggg u wil hardly knw d HM Tacha dey vex 4........all of dem no dey evn see her......they hv understood d game.........Tacha said she will b bigger than biggie self........she might b right bt she doesn't need to rant wit that.......Tacha can b proud Her Herbalist no dey sleep, she has done complete work b4 going into d house Ceec own no reach this level |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 7:57pm On Sep 22, 2019 |
Prettypinkyy: Omo tacha Brea*st set die
Chai as pikin fresh wetin set der
i hop u ar 4rm PH
PH babes wt sagg breast.....tufiakwa
Com see breast 4 ***** lol |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 7:22pm On Sep 22, 2019 |
Abeg update oooooooo
NEPA don wicked me 4here
Chai ! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 11:22am On Sep 22, 2019 |
creolehunt: While anyone who goes close to Tacha gets an eviction.
Sir Dee
Khafi
Seyi or Frodd go soon join. Remove SEYI, He has bn tested nd he suprises una
SEYI has paid his due, nd he pays in full
weMoveSeyiTill99day
bet ya money money on it
Seyi is in top 4
Things has change 4 gud for Seyi, he is nw having diehard fans
SucrePapito
SugarDaddy
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 11:22pm On Sep 21, 2019 |
oh boi !
This rain madt oooooooooooooooo |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 11:07pm On Sep 21, 2019 |
scondy: Walahi....guy is moving up fave ladder so fast....
In all honesty .....he deserves a shot at the money...... u ar right
SEYI is an hustler
He deserves more than 60m sef
Very intelligent , lucky nd smart |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 6:00pm On Sep 21, 2019 |
DownChelsea: Mercy and Mike have benefited from Frodd’s creativity in the past. Yet they were talking rubbish after the Tacha and Shola quarrel. That’s how the legends roll. The fight and they settle! Frodd is an asset, Tacha is an asset. (Not forgetting Omashola). Nice one from Seyi and Cindy. As for Mercy and Mike, make una chop una L in peace |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 1:21pm On Sep 21, 2019 |
77up: Though I knw it's all game, people hating Tacha unnecessarily, some said she's ugly while I see her as one of the prettiest in that house . Remove hate , tacha is beautiful 
#Teamseyi #Teamsugardaddy  Have u seen her walking b4 ? i guess NO d gal no fyn.......no hate TeamSugarD |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 12:52pm On Sep 21, 2019 |
Eeghe: I want Seyi and Tacha to make up No ooooo.........i guess Seyi is very interesting like this Have u heard Seyi nd Frodd discussion b4 ?.........both of them funny die......They slayed all d topic discussed ....lol |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 9:33am On Sep 21, 2019 |
As far as this season is concern, these ar my observation
HMs with real pepper-Tacha, Seyi, Frodd, Thelma, Isilomo(cut short)
Intelligent HMs-Seyi, Jackye, Esther, Khaffi, Joe
Lucky HMs 4rm Evictn- Cindy, Diane, Elo
Very Smart HMs-Ike, Mercy, Seyi, Omashola, Jackye
Huge Fan base-Tacha, Mike nd Mercy
Funny HMs (comedians)- Ike, Frodd, Mercy and Seyi
Lazy HMs (Task)- Mike, Tacha, Gedoni,Jeff, Enkay
Beautiful nd Handsome HMs-Venita, Kim, Mike, Seyi
Weakest HMs- Avala
Best Ship-Frodster
Correct me if ayam wrong ........Pls Add ya own........dnt b bias |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 9:16am On Sep 21, 2019 |
There wil b fake Eviction of Mercy nd Diane tomorrow into a Secret Room for 2days All housemates wil b up 4 eviction by nxtweek where Biggie wil evict 1HM nxt week saturday nd 2HMs on sunday *if u knw u knw*
SEYI fans b ready 4 nxt week
Voting wil b very madt
Online, App nd SMS vote wil b very crucial as there will nt b alliance or pity vote 4rm anyone
VoTe SEYI VOTE SucrePapito VOTE Intelligent sugar Daddy
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 11:03pm On Sep 15, 2019 |
wristbangle: My dear people, If the following HMs are lined up for possible eviction, who will go home? 
Mercy
Mike
Tacha
Frodd
Seyi 1-Frodd 2-Frodd nd Seyi |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 11:02pm On Sep 15, 2019 |
hazzard: All i pray for is this kind of final
Tacha
Mercy
Mike
Ike
Frodd
Cindy
Is this too much to ask  comot Ike nd Frodd
Omashola nd Seyi go replace dem
Both ar very weak if all are up 4 eviction |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 10:56pm On Sep 15, 2019 |
Love892: frodd is top 5 o. He has amassed lots of pity votes . I know its top 7 financial wise sit down der no more Veto power(no more pity vote) no more stupid alliance Result go shock many of u here u beta go stand banners for FROOD 4 capital cities He can't stand Tacha Mercy Mike Seyi ceteri paribus |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 10:44pm On Sep 15, 2019 |
Love892: If five ppl r leaving without veto or HOH next 2weeks.
Elo Diane Omashola Ike Seyi or cindy so Frodd wil beat Seyi one-on-one with no pity Vote ? bet ya life on it |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 9:33pm On Sep 15, 2019 |
Neimar: Seyi fans suppose dy shame
Otedola, Atiku and Obasanjo throway money for e head
last last na 2nd to last e carry Ori eleyii ma ti buru ke !
wen did Atiku nd Obasanjo campaign 4 Seyi ?
oti ni problem |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 9:31pm On Sep 15, 2019 |
Neimar: Seyi fans suppose dy shame
Otedola, Atiku and Obasanjo throway money for e head
last last na 2nd to last e carry Ori eleyii ma ti buru ke !
wen did Atiku nd Obasanjo campaign 4 Seyi ?
oti ni problem |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 8:41pm On Sep 15, 2019 |
MamBi: Tacha - 28.51%
Mike - 26.44%
Seyi - 25.82%
Khafi - 19.23% na only mercy fit com in between dis four demons
d voting is mad
Anyother housemates wil surely bounce- no b play |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 2:16pm On Sep 15, 2019 |
Lauryn41: Ehhhh!!!! If you know what I did this week
If I say anything it would look like I'm lying
I crossed boundaries my brother
I pray two doesn't get evicted
I know mike and tacha must top ,based on normal level
If not for ike I for just quit BBN till the final week Keep d hope alive
no normal level for BBN
Biggie no gt joy atall
Anybody can bounce, he no concern biggie.........Money has bn made alreadii
stick 2ya screen @7pm
Update go full here
some Nairalanders go wear slippers sleep |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 2:12pm On Sep 15, 2019 |
Prettypinkyy: Awwwwwwn mike thanks for loving my baby Ike awwwwwwn  Mike is very loyal to his friends He wil nver norminate Ike nd Seyi if they ar nt having d Veto badge Mike is mature TeamSeyi @Seyitill99day @wediehere #Seyiforce |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 10:56am On Sep 15, 2019 |
see d way i dey pray mak NEPA comot there nonsense light wey dem don bring since ystrday nite
mak dem bring am 6:30pm
dis night must not b missed |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 10:25am On Sep 15, 2019 |
IKE dey feel For Seyi b4 Biggie moved them to garden.......Mike said Seyi is cool
Eviction fever catch all of dem today
evn Mike |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 9:26am On Sep 15, 2019 |
switlily25: I think khaffi had nagative vibes from him. Jeff on the other hand doesnt seem real to me and I kinda understand why almost all housemates nominated him for eviction. If khaffi leaves tonight,she will thrive more than other ex housemates because she's got positive energy,she's smart and talented! Endorsements go rush her! The line-up kills her game, i xpct her in d Final, bt she fuckd herself up wt alliance wt Tacha which result in Seyi, Mercy nd Ike(mercy influence) to norminate her......on normal ground people dnt see her, she wil b d last person people wil norminate in d diary session if nt because d way she took Seyi's Veto power up-alliance wt Tacha-Mad at Seyi-provoked Mercy-Mercy influenced Ike ......Now she is up wt Tacha,Mike, Seyi (on Veto level-pity vote) i luv Khaffi bt i picked Seyi ahead of her because of Tacha. Bt who wil blv wt me dat if KHAFFI leave 2day, her dream abt SEYI comes 2 pass ? she said 'Seyi kill her wt knife' Knife-Veto power She shud hv move closer more to Seyi aftr d Veto 2 win his fans........wot saved her nw killed her *let wait till 8:30pm after d show, real story will com up*
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 8:26am On Sep 15, 2019 |
georjay: Khaffi is going no where
Seyi is going no where
who's is now going Bro anybody fit bounce na only Seyi nd Khaffi dey up ? sit down der as Sir Dee eviction shock many, e go shock dem today too........Biggie no gt joy who notice this morning hold-up lock Biggie nd Obinna 4rm stressing HMs dis mawin ? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 10:55pm On Sep 14, 2019 |
Seyi alcohol level dey very high, he drinks pass bottle sef
Elo shud fire Diane dis night, her body don wake finish, heat eriod though |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 10:28pm On Sep 14, 2019 |
wetin Diane dey luk 4 from Elo, na dis night she go gt am 4rm SEYI
SEYI dey drink true true ooooooo
chai !
bt i lik his Vibe 2day sha |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 10:16pm On Sep 14, 2019 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 9:37pm On Sep 14, 2019 |
DJ dey try
Jeje-Reekado |