TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 9:27pm On Sep 14, 2019 |
FRODD is very happy die.......mayb e dey remember hw e no go stand up 2mao
SEYI dey dance well
FRODD must hv stayed long in lagos
dey wey e dey sing d yoruba song no b here |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 9:25pm On Sep 14, 2019 |
FRODD is very happy die.......mayb e dey remember hw e no go stand up 2mao
SEYI dey dance well
FRODD must hv stayed long in lagos
dey wey e dey sing d yoruba song no b here |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 9:20pm On Sep 14, 2019 |
honorr: This DJ is just a low budget DJ exclusive...he thinks he's playing on 94.1FM night top ten hit count down u hv bn complainin of all d DJ since d begining of d show..........am sure u hv 1 in ya family tufiakwa |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 9:18pm On Sep 14, 2019 |
DJ loves Omashola
See as SEYI dey dance, tank God he is nt wt Tacha agaon
FRODD dey gbe body...........d guy d blab yoruba songs lik anytin
Khaffi on d beat
DJ is hit.............dey giv us street songs
i luv all d yoruba street song die |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 9:11pm On Sep 14, 2019 |
Love892: Imagine if Omashola put up mercy kai. This week would v bin craze o. Tacha, Mike, Mercy, Khaffi no gain no pain it wud hv bn more clear that Khaffi wil bounce dis week is d toughest |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 8:46pm On Sep 14, 2019 |
SEYI outfit dope die
hw can some1 order 4d clothe plsssssssss |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 6:22pm On Sep 14, 2019 |
i talk am
SEYI team can't win anytin
Tacha is a badluck human being wt her smelling body
Omashola is very passive in task, nt evn sure that 1 go to school atall
Sorry SEYI nd CINDY..........Gudluck nxt time |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 3:53pm On Sep 14, 2019 |
nadesh: Team Seyi might win this because Seyi already has an advantage They can't win anytin Biggie is very wicked Seyi Tacha Omashola All in d same group...........hw they wan tak cope ? i no kuku want Tacha nd Seyi 2 talk again |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 3:52pm On Sep 14, 2019 |
nadesh: Team Seyi might win this because Seyi already has an advantage They Can't win anytin Biggie is very wicked Seyi Tacha Omashola All in d same group...........hw they wan tak cope ? i no kuku want Tacha nd Seyi 2 talk again |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 3:37pm On Sep 14, 2019 |
kaylieeb: Create a 2 mins fun commercial for Travel Beta Communicating its services
Team New York Elozonam Diane Ike Mike
Team Dubai Tacha Seyi Cindy Omashola
Team Lagos Mercy Khafi Frodd Team Dubai don loose, Omashola nd Tacha no too gt brain 4 this type of task Team Newyork might Win this |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 1:17pm On Sep 14, 2019 |
Our Nairaland Deloitte
Abeg who dey comot on sunday ? |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 5:37pm On Sep 12, 2019 |
hw i wish Ebuka can tel us the no of SMS votes this week..........am sure e go pass 30m Vote...........People are crazy with voting this week....Biggie realli pepper fans nd put dem on their toes this week
THIS WEEK !
INEC shud b d one 2 count d VOTE, this one pass Deloitte power |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 5:06pm On Sep 12, 2019 |
Blainz: While Mike was talking about his Cigar brand.
Tacha was about how she would give back to the Society through vocational skill development cos she herself benefited from vocational skills, it helped when her dad couldn't provided much.
She said she has bn giving to the less privileged before coming to the house in her little way (evidence in pic below) but it would be in a bigger form when she is out of the house. so d less priviledge are these cute children celebrating their birthday in a painted house with tiles ? u see ! if i talk now, they wil stil Ban me Abeg Seyi Vote is very low........some celebrity ar nw coming up to safe him within the remaining time left, pls dnt b left behind, VOTE SEYI VOTE Seyi -32052* |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 9:57am On Sep 12, 2019 |
Blackhawk01: Y’all please help me keep my baby in the house, I don’t want to cry shege on Sunday. Hey God! I’m almost in tears. 
Khafi is the sweetest baby girl ever, she can’t even hurt a fly. Every “evil” they say she has done na devil cause am.
Text VOTE Khafi to 32052 please please please. 
*I’m typing this on my knees*  sorry, we are voting SEYI this week giv us ya fave nxtweek nd let see hw 2 sort it out........London Police has bn considered last week, bt this week is meant 4 SEYI........pls join d league nd dnt waste ya little resource............SEYI, MIKE nd Titans are competing for first-3 VOTE Seyi-32052 Vote Sucre Papito Na drink he dey drink, he no gt Body Odor |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 11:35pm On Sep 11, 2019 |
Ekinematics: I laugh at their ignorance.
We in Tachaville are enjoying the hate campaign. It's a good one for our vote Body Odour campaign ? dnt mind them...........Delta is coming with task soon whr all housemates wil hv access to Soaps
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 11:00pm On Sep 11, 2019 |
thatigboman: From Twitter
You guys begged biggie to bring clothes for Tasha, he did. It's time to ask for a sponge, it's like she left it at home chai Tacha don die today whr ar TiTans ?
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 10:37pm On Sep 11, 2019 |
OMG !
PURE BLISS go kill dis guys with food
wen will i enter Biggie House
Chai ! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 6:10pm On Sep 11, 2019 |
Iamsegzy25: So far on the poll
1) Mike
2) Tacha
3) Seyi
4) Khafi
Top three are so close like mad....
This sunday go sweet oooo
Khafi don go already unless miracle happen Abeg SEYI is low jooor
time stil dey
Nairaland pls help us VOTE Seyi
SEYI is a correct guy
SEYI is intelligent
SEYI is hustler despite the name
SEYI is SEYI
VOTE Seyi-32052
VOTE SucrePapito
SEYI is still having the least vote ooooooooooooooooooooooo
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 5:58pm On Sep 11, 2019 |
Sweetpink: Mike just proved how immature he is!
Every other housemate has moved on,he is demanding for an apology.
So immature and petty! He is suprise dat khaffi is realli a snake
Out of all HMs na Mike she wan kill
Mak she kuku mention SEYI wey dey her mind
TEAM SEYI
VOTE Seyi-32052
TeamSucrePapito
SugarDaddy of life |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 5:52pm On Sep 11, 2019 |
Sweetpink: Khaffi has a huge fan base and Tacha's fans want her to stay so that seyi and Mike can bounce! Khaffi gt fan base pass Venita ? So Tacha fans bought Recharge card for all voters ? Sunday is not far ! |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 5:40pm On Sep 11, 2019 |
Frank65: Tacha : I made my first million at age 22 Don't mind d gal joooor She has bn lieing since The gal is nt saying d truth |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 2:43pm On Sep 11, 2019 |
Omashola is coward joor
God go put him up nxtweek
mak Biggie giv us
Mercy
Tacha
Mike
Omashola
Frodd
Omashola go smell shit
VOTE Seyi
VOTE Seyi-32052
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 2:34pm On Sep 11, 2019 |
DownChelsea: Mike fans don’t like pity votes. Give your votes to khafi who needs it pity Vote of the week is meant 4 SEYI VOTE Seyi-32052 VOTE SEYI VOTE SEYI VOTE Seyi
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 2:27pm On Sep 11, 2019 |
Mercy asked Omashola whether Tacha nd her daughter busy shouting 'no leave no transfer'
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 2:11pm On Sep 11, 2019 |
vote SEYI OOOOO
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 2:10pm On Sep 11, 2019 |
VOTE OOOO
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 2:10pm On Sep 11, 2019 |
let VOTE ooooooo
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 1:42pm On Sep 11, 2019 |
100Vote no b seresere
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 1:39pm On Sep 11, 2019 |
go VOTE OOO
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 1:37pm On Sep 11, 2019 |
Go VOTE Seyi ooooooo
Seyi is below
wediehere
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 9:03am On Sep 11, 2019 |
Good morning Nairaland Hw was ya night, hop its awesome as u wake up to this bright day....ya day nd night wil b bright 4 ever (Amen)
SEYI pray for u all...........As u ar going to ya various place of work, u will hustle less nd earn more
pls dnt forget to vote ur boy......d line-up is madt nd Seyi is below........pls safe Seyi, Vote him, Campaign 4him.........Tell atleast 3people abt Seyi today to vote him
God bless u ar u do so
VOTE Seyi-32052
online vote is nt bad likwise App Gotv/DSTV Vote gt a long way to go
VOTE Seyi VOTE SucrePapito VoTE Intelligent man
God bless u |
TV/Movies › Re: BBNaija 2019 Live Updates (Big Brother Naija 2019 Thread) by Ayamhappy(m): 8:47am On Sep 11, 2019 |
DownChelsea: if it’s that one, I’m confident in Frodd. Tacha sef knows that Frodd is not a Sir Dee or Seyi. She’s aware that a little thing that sparks them up, they will eat eachother up. No time for asslicking. So it can never degenerate to any talk of achievement at 23. Frodd and Tacha are in a rather similar level of pettiness so u hv 4gotten wen Tacha trash Frodd ? sey if nt biggie brother, shr nd Frodd no dey same level, he wud hv bn using money 2 see her dat Frodd gt light face bt black yansh......She evn called him Idiot..............Tacha is evn d one dat has ever insulted Frodd pass in that house in his face......... U came late jooor....no b last month u gt GOtv ? |