Babadem2much's Posts
Nairaland Forum › Babadem2much's Profile › Babadem2much's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 69 pages)
Happy Birthday Hajiya only those who don't like good things will rant but you are still far above them. may God lift our children to this enviable height. the poster above me needs common sense. once again Happy n blessed Birthday Hajiya |
With this latest appointment of Ali Modu Sheriff another party ti take over opposition ahswear am not a fan of PDP OR APC but since Ribadu missed it they would have given it to Ben Bruce sef any how Twitter for sale market ![]() |
Only in the ND will a criminal or thug become High chief just because they are afraid of him. for that Anchor bricks abi na blocks self, don't worry wetin u dea hide go later pinch u. I don talk my own |
jane0000:You for add well well sef |
Oshokomole still looking for relevance. take this man serious at your own peril |
Welcome mama Ellen, wetin u carry come ? Baba please be careful with Ebo....LA ooo my ten kobo |
Nathdoug:This guy your yarn make sense die I swear. I no know when criminal get choice because I don prove am but u go see korokoro thing dem go say until proven by a competent court. which wowoyeyedirty court |
Okijajuju1:High Chief Okijajuju1 welcome o |
victorazy:u go fear confusion na |
i[quote author=victorazy post=42958070]The piccture resemble one woman wey I dey always see for one river wey dey our side, next time I no go runaway.[/quot Mammy water abi? but never runaway she fit give u guitar na so u go take get money yanfu |
austinbrown:You know can't even if na dream ![]() |
I have a similar plan but mine is with a car porch I started with 800k linter n planks my planks are ready though my bro is the ENGR n the builder is my relation also. as you said the environment matters mine is in Min a Niger state I believe 1.6m will finish my own o |
I know some who are ranting here will be like since am jobless my CV is ready for d nexp PA job. all the same I wish u luck waiting for testimonies |
austinbrown:what will u do if don't stop ![]() |
austinbrown:Some of this guys will school u. do you think anyone you see in that job is an illiterate or wish to be there? no job mehn that is why see most of them there |
Ghen! Ghen! the hunter don dea enter trap small small, but Ibori abeg how e take happen ? they said you admitted to money laundering n kini, me sef wan make dem give am presidential pardon if he return jejeyly. |
Drama de o c d guilty man face sef, if you say make ya abuna no stay one place and d girl self like to tanda. otondos knows what I mean |
This man head no correct at all so after the ragae na it you come d yarn us abi? you are in support of this shit # aswear |
chriskosherbal:I kinda agree with you, good leaders is what we lack but even if the youth were giving chance to rule they will milk this country dry more than those at the helms. my hard thought |
Thougheveryone is entitled to his or her opinion, I prefer living in any African country where I will hustle, school and have full assurance of making it in life eg Liberia, I will spend not less than 20k to come back home at any time. or spend the rest of my life in Naija avoiding trouble and working to earn a living |
If Falana saw this amount since and sure of it's existence since 2006 till date then the FG should appoint him to head the committee to check and retrieve those monies he stated |
God bless you Bukky , some senators will enjoying their own Val with oloshos forgetting those that qued in the sun and rain to vote them in. where is common sense wetin sef? come and display your own for twitter as na dat one u sabi pass. issorait we are waiting for 2019 who do dem go do am back voters n suffering masses don Wise up |
Horlufemi:You no hear say make dem no drink garri ni? |
lumeneng22:Is Bruce 39 or 36 years old? make who de blame no follow do wetin e de blame people for |
The young man is not at fault, but senator Bruce is also above 50 and not a youth why the critics. But the youth are not contesting for any political appointment too but them wan enter office wet dem no look for |
Mologi:Why u de vex na? my guy like u know wetin de my mind palmy joint with better bush meat wey dem use plantain cook. chai me n my babe don settle for that one from there to canoe yatch for river u go fear swagg tomorrow ![]() |
missingrib:Iya Basira buka after a plate of jollof rice then buy bush meat n fresh up wine, from there make una stroll enta lungu, if river de nearby una enta canoe yatch ![]() I de type sef Lwkm chai no be love? ![]() |
lofty900:May be na their partner in crime. so what do expect |
Me sef need one BG |
Some guys erection self go melt the key |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 69 pages)

