₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,750 members, 8,524,911 topics. Date: Wednesday, 25 November 2026 at 05:24 PM

Toggle theme

Babatawa's Posts

Nairaland Forum › Babatawa's Profile › Babatawa's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 104 105 106 107 108 109 110 111 112 (of 161 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:49pm On May 02, 2015
majidyusuf:
ok, I no know wetin u write o
hehe.. try Google translate
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:47pm On May 02, 2015
benebaby77:
maybe nah that things dey give him inspiration.....

But I doubt that, if babatawa over do am e fit enter that cold chamber grin
the thin na my muse na.. anythn wey happn as a result of am nur go b regret
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:45pm On May 02, 2015
miccoy:
No o. I trust him, he can't mess up. He knows his trade.
The only thing be say, make him no go xray where him no suppose xray grin
dude! you don't crap where you eat gerrit

the fun part of the job be say for a chest PA xray the client gas commot clothe even bra cheesy ... cnt wait to start
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:42pm On May 02, 2015
[quote author=haliluck post=33360917][/quote]smh
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:39pm On May 02, 2015
haliluck:
No b awww I do na typo...I bin wan pursue am
are you for real?
you dey deny me...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:38pm On May 02, 2015
majidyusuf:
lool, ko ma gbenyewa, I hope una get
koni fe tey
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:37pm On May 02, 2015
benebaby77:
Abi miccoy, I no know sey u know that with babatawa(or nah baba alabosi).... E be like gari with ground kuli kuli the guy smoke dis evening

I just dey pray sey he no dey mess up at his new place of work
huh see as you do rubbish me for public
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:34pm On May 02, 2015
majidyusuf:
ok, because all through that registration time way ppl dey lay complain to boss I no see any abusite, hope say them no send wrong info to NYSC for any of them?
Dem dey o.. i guess none had a serious ish
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:33pm On May 02, 2015
miccoy:
This guy is always High on cheap drug grin The worst part, ordinary garri with kulikuli fit high am
it's not cheap johr... my supplier gets his stock from zamfara cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:30pm On May 02, 2015
haliluck:
Awwww kiss
Di'ja! is that you? undecided
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:27pm On May 02, 2015
haliluck:
Wetin do u?
whn una start that one?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:26pm On May 02, 2015
haliluck:
Dama I knw u hate me...u want hammer 2 hit my hand..
na if u mumu hammer go hit you na cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:26pm On May 02, 2015
haliluck:
Dama I knw u hate me...u want hammer 2 hit my hand..
na if u mumu hammer go hit you na cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:24pm On May 02, 2015
idee91:
kana Radiology kenan.... dats nice
Prescribed weed grin , he for fresh sha
eh haka ne.. Har da TVlogy muna yi
kaga yarinya zata rena ma majid wayyo kohr?
kwanan nan ya kamata mu nuna mata baa saran ta a wanan thread...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:19pm On May 02, 2015
majidyusuf:
do you know any?
i know many... all the spillOver students in.my dept. that had just a semester were mobilised.

buh those wey follow us do 2nd semester dey with us..
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:16pm On May 02, 2015
Venom104:
Where this one comot from na cheesy
Looolz*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:14pm On May 02, 2015
haliluck:
Nd dis babatawa has finally arrived nd na me he first strt wit...wetin join me nd miccoy?
I'm obsessed with you ni. i sense a connection btw you two evn tho e nur too dey obvious
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:05pm On May 02, 2015
majidyusuf:
Venom104, you a "ManWhore", u claimed Abu is overrated yet you got your first degree there, didn't stop, still went back for your second, nigga please
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:02pm On May 02, 2015
idee91:
This is exactly what she said
"Henceforth, I will be known as Master of Sex, in addition to Resident English Scholar."

Kaima irin spiderman na turanchi ko.... toh za ka chi ubanka cheesy
Loooolz* wai shi rambo, ita kuma lara croft
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:59pm On May 02, 2015
haliluck:
Hehehe I lyk u jare
shocked
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:58pm On May 02, 2015
jemimaa01:
ehenn,thats berra..then I can be bringing my asoebi Bella styles to you and you can be buying my beads smiley
Oppurtunist...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:57pm On May 02, 2015
Venom104:
`

Yes ma'am, i am here in the north.. you said SOR issue na.. no be state of origin?
State of Orijin kohr State of Alomo ni cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:56pm On May 02, 2015
haliluck:
Oh ok I tink most abusites servin are spill ova students
Spill over students that did just first semester...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:55pm On May 02, 2015
haliluck:
Tnx dear ...mayb I'll jus learn ma tailoring jeje...nd nobody fit complain abt ur post na
you fit try carpentry sha
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:51pm On May 02, 2015
[font=serif]BAA SHIGA SAI DA IZINI[\font]







dedicate this to ma Lovely e-crushes cheesy





Jemimaa01 et haliluck... grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:46pm On May 02, 2015
haliluck:
Tnxkiss nooo me I dey fear dat babatawa...see I innocent pass innocent sef
sad who be innocent?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:45pm On May 02, 2015
idee91:
To mention me, u need to use my username correctly when tryna pass a message if not I might not get it.
It's difference with quote is that you don't need to reply any post. Hope u grab ?? cool

You innocent pikin ?.... Even babatawa still dey learn work from you.
Why must i be the frame of reference

you just wan tarnish ma image abi...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:42pm On May 02, 2015
idee91:
Congratulations to you babatawa
No go dey sell weed for hospital o....
Cos dem go sack you, lock u for cell join grin
Loool* prescribed weed nkor? undecided
btw nothin join me nd drugz, i dey xRay department...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:41pm On May 02, 2015
miccoy:
An idle hand is Nairaland workshop!
As e be say Babatawa don get job as Mortuary attandance, make you too find something do.

Before you ask, me, I & myself dey learn how to sleep without closing my eyes grin
Abeg wetin i do this bros huh

you go just dey tackle me, if na coz of haliluck no vex...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:39pm On May 02, 2015
majidyusuf:
hinno go do u anyth
dey push the innocent girl o
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:38pm On May 02, 2015
haliluck:
No mind babatawa he dosnt wanto talk again
lipsrsealed
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:37pm On May 02, 2015
haliluck:
No abeg I no want make babatawa finish me here
finish you kee?
lai shey ounje undecided

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 104 105 106 107 108 109 110 111 112 (of 161 pages)