NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:41pm On May 03, 2015 |
haliluck: What truth?? Never mind
lemme just goan slip |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:40pm On May 03, 2015 |
Physika: Ma boss i got a job afta d electn nd i av bin busy gan ni.hw u dey oh good... I'm okay |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:39pm On May 03, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:35pm On May 03, 2015 |
jemimaa01: I'm so sorry boo,but its really over.you almost broke my heart.  ... almost?
i know i fvckd up, i'm really sorry
will fix everthin up i promise... pls dont go
*cryin out loud* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:33pm On May 03, 2015 |
Owliver: ola. Laro kutu kutu. I wan go stay there till tuesday so I'll get the first bed in front of the window wey better breeze dey enter hehe. Da kine tin looolz... safe journey bro hw many hr waka e be sef? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:32pm On May 03, 2015 |
haliluck: Hw do u expect me 2 openly tell every1 wats goin on wen u denying me nw cos u saw jemimaa01 remember my heart got broken yesterday I'm confused... just tell jemimaa01 the truth and let's get it over with.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:30pm On May 03, 2015 |
jemimaa01: hahahaha,babatawa sanu,...how I won take reach toolz.joor o lolz i knw o... u don evn commot picture sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:27pm On May 03, 2015 |
haliluck: Tell me d person so dat I wont take kia of dat 1 2 ooo Whats wrong with you now...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:26pm On May 03, 2015 |
majidyusuf: could that be me Never... she aint leaving me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:24pm On May 03, 2015 |
jemimaa01: ok o,take good care of him ehn,cos I think I have my eyes on someone else  dont go there pls |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:23pm On May 03, 2015 |
haliluck: So all ur talk of volcanoes nd helping u were lies abi... at this point, I'm afraid it is o.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:22pm On May 03, 2015 |
chikaodili345: Like the Large Hadron Collider? you wan kill the boy be that nw...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:20pm On May 03, 2015 |
jemimaa01: taa,I don't want to hear..I shall find someone else who wld not pick other faves in my absence....I'm too special to have rivals *kneels down* see ehn it was all a joke o you know i cherish you more than anythn still lookin forward to the day I'll propose to you with the rings around Saturn.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:18pm On May 03, 2015 |
haliluck: I was keeping him 4 u na...dere iz one gal snatching guys here ooo. I was ha victim yesterday nd I dint want same tin 2 happen 2 u, so I decided 2 "take gud care" of babatawa 4 u You're kiddin shey? coz if you decide it's not what you want, I'll leave o besides them talk say furst love (jemimaa01) na e b true love... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:16pm On May 03, 2015 |
Owliver: Well, nothing serious. I go dey visit here na  i see! whn re u traveling |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:14pm On May 03, 2015 |
Physika: hauz hu z dz pls?
cc
babatawa
theSpark
2el
Stancity bro you've bin away for like forever
where you go hide?
That's jemimaa01, the toolz Oniru of this thread  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:11pm On May 03, 2015 |
haliluck: I jus said it...I dont wnt sumpple 2 strt lukin at u baby! lemme tell you somethin
bald man wey go saloon na him sabi wetin him dey find
you dig? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:08pm On May 03, 2015 |
miccoy: The thunder wey go fire you still dey airport wan enter flight  the wan wey go fire you dey inside inside particle accelerator, comin for you... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:05pm On May 03, 2015 |
haliluck: No namesake babatawa is jus helping me out...u knw he has a vry kind heart pipo una dey hear kor? ah gat a kind heart... yaay! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:03pm On May 03, 2015 |
Owliver: Lol babatawa you don dey follow my footstep for front sitter. Hmmm that's good  Loooolz* crazy nigga if i ddnt, it would make me a lazy nd dumb apprentice btw wetin you find come here? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:01pm On May 03, 2015 |
jemimaa01: so what is it
**modified**
pg 100
jemma was here. **peace** You'll always be ma fav.
Even after addin haliluck and two others ... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:58pm On May 03, 2015 |
2el: Babatawa was too aggressive about the 100th
congrats to him Dude are you for real?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:51pm On May 03, 2015 |
I offer this piece of plot to the Gods as a token i pray none of y'all plus me is gon miss this batch and to ma lovely e-cuties the only trivago in my square and the only bermuda in my triangle i love you both...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:51pm On May 03, 2015 |
miccoy: Sea again?!? Somebody should help this dude, his seriuosly high on dried plaintain last last na me go kill you... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:49pm On May 03, 2015 |
jemimaa01: what is this I'm reading so just because I wasnt around small u two started loving up..issoraite it's not what you think o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:47pm On May 03, 2015 |
haliluck: I go slp beta slp b dat 2day...oya chop kiss even as I knw say all na wash wash u don spoil ma mood for this week be that  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:45pm On May 03, 2015 |
Pretenders: Hmmmm over 2000pages to beat we A15 mission impossible Shoro Niyen |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:44pm On May 03, 2015 |
theSpark: Keep saying that... until we see you falling for her enchantments. dude I've fallin already, can't wait to drown in her sea.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:42pm On May 03, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:38pm On May 03, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:35pm On May 03, 2015 |
haliluck: Ewooo....no talk dat 1 here abeg b4 1 gal dat I knw trys 2 take u away babe she cant, coz I nver seen anything quite like you... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:33pm On May 03, 2015 |
|