₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,752 members, 8,524,919 topics. Date: Wednesday, 25 November 2026 at 05:53 PM

Toggle theme

Babatawa's Posts

Nairaland Forum › Babatawa's Profile › Babatawa's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 161 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:40pm On Apr 30, 2015
haliluck:
We dey nw.....
prove ur a lady pls grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m):
Stancity:
how sure are you?
quite sure...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:36pm On Apr 30, 2015
jemimaa01:
***clears throat*** what iyamhuh angry

wait o!! so that's how I've been the only one talking to myself since,where's everybodyhuh chikaodili345 and sugarcoated,I see you guys,come lets show babatawa that there are girls on here
una nur reach one dozen na huh

For polygamous persns like 2el , idee91 and majidyusuf

wey need aleast 4ladies each...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:31pm On Apr 30, 2015
jemimaa01:
hahahaha grin...I think it's the witches..heard about the witches in Niger,they are no joke
yess o... they re for real nd they mean business

that was hw one lady was stealin pipus JT at fed poly bida
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:30pm On Apr 30, 2015
jemimaa01:
what does pcm meanhuh undecided
paracetamol grin
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:28pm On Apr 30, 2015
mayorsweet:
Haha...ma somi lenu now...no string attached brotherly grin
looolz* afi string na
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:04am On Apr 30, 2015
mayorsweet:
To be sincere,e dey sweet me cos na dia i wan go frm d start...Pinkie is a good friend;i'll take good care of her
oh puhlease!

asif you and i dunnoh wat you mean

pinkiepetite ti daran lowo boda yi sha
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:03am On Apr 30, 2015
richybanky:
Lobatan, bt I no dey weed nau angry
you wee start noni
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:01am On Apr 30, 2015
richybanky:
Lmao, u don take ur stuff dis morning
Nope
took overdose last night ni
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:01am On Apr 30, 2015
hilsocial:
Tolustx whey help me dos days , y na, he go try redeploy abeg. Richybanky Niger still close to Delta na to see dex, dexcira go trek go camp frm her place.
tolustx actually deserve tha yobe sha

aleast these pipo experience go give us the real picture

of all these states, makin et easier for us to decide...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:58am On Apr 30, 2015
richybanky:
U dey mind babatawa ni, d guy too dey weed grin grin
Na Niger state den throw way me go, dexcira na delta state, tolustx na yobe grin
huh

talkin about weed, the thin plenty for Niger gan o

na for pharmacy dem dey sell am there sef
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:55am On Apr 30, 2015
hilsocial:
Omo see men, Oyo na better state walia, happy for dem, dexcira my classmate eya, de for post am same place with richybanky, abeg i hope dat lake chad issue na joke.
looool* definitely a joke
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:54am On Apr 30, 2015
mayorsweet:
Chidexsmokey na Edo state Dexcira...Delta (stream 2)
okay thanx
this oyo just dey sweet you
now pinkiepetite ain't safe sad
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:52am On Apr 30, 2015
iykebesbt1:
hehehehe.. I'm still a good guy. Thanks anyway
Good guy huh? that we shall decide in due time...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:51am On Apr 30, 2015
erisegun:
my bloda! Na taraba dem throw me go o* cry
omg! segun in taraba

this can nvr stop bin funny
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:49am On Apr 30, 2015
miccoy:
Abeg, hope say na oga 2el draft the letter and her own na to just type o!?!?
Cuz, if na she go draft and also, type the query,, na double wahala for deadi bodi o'
Meanwhile, abeg, use style pass me the register through the window grin
Loooolz* na she draft nd type o

no tell persn say na me give you
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:46am On Apr 30, 2015
hilsocial:
Where they post these people @ babatawa : erisegun, richybanky, tolustx, chidexsmokey, dexcira, mayorsweet na pple i sabi frm A15, i hope dia posting rocks. Na my wish be dat.
some rocked and some crushed

erisegun; Taraba, tho i wish et had bin Yobe

Richybanky; Niger

tolustx; LakeChad grin (not sure sha )

chidexsmokey; (lemme ask Electronzeez )

dexcira; Edo State i guess

mayorsweet; Oyo (ma dream state)
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:25am On Apr 30, 2015
shawwal1:
As long as the thread is faster than Mikel we go reach there lol #sorrychelseafans grin
mikel? shocked
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:14am On Apr 30, 2015
miccoy:
Morning colleagues,
Una don reach office already grin
Sorry say I come late
Hope dem no dey take comer
Oga 2el don ask of you
btw register dey him.office
him don tell that him secretary chikaodili345 make she type query letter give you...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:00am On Apr 30, 2015
shawwal1:
Mrning E-famz as the page they move like lighting A15 are in for a serious competion from B15 hippie keep it up guys
Abegie! Even snail fast pass this thread

A15 still got the upper hand here...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:57am On Apr 30, 2015
2el:
I see massive cross carpeting from A15 thread.... NYSC aff cleared sum ppl doubt.
Lets hope same doesn't replicate itself in this batch

nobody dey crossOver to A16
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:54am On Apr 30, 2015
iykebesbt1:
Hey guys! I'm new here. Show me some love.
.
A shout out from Chika will do too..
you just enter thread with your Ashawo Skills

just kiddin tho

you welcme
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:52am On Apr 30, 2015
heybel:
Morin guyz cool
mornin guy cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:46am On Apr 30, 2015
Stancity:
which amebohrhuh B15 babes don do me abeg
Let us not fool ourselves johr
babes nur dey this thread... sad
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:44am On Apr 30, 2015
theSpark:
As the oba/emir/igwe 2el gave me those titles in 1978 3rd May. Were you not there?
As my paddy I go sell land cheap for you.

Good morning.
Hustle begins
Mornin bro
bet you slept well
Na full plot i want o, not quater..
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:42am On Apr 30, 2015
chikaodili345:
Chika.
nice!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:43am On Apr 30, 2015
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:43am On Apr 30, 2015
chikaodili345:
Not at all.
bet we started off rough huh
I'm tunde, u?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:37am On Apr 30, 2015
Macbukky93:
maybe I should join u in securing this thread
wouldn't be a bad idea

buh I'd sleep off and leave you to it smiley
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:36am On Apr 30, 2015
majidyusuf:
No wonder una leave the place
u that know...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:35am On Apr 30, 2015
idee91:
Babatawa why u dey sheru bawon na ??
Taraba fresh, just that religious crises they usually have.
lolz religous crises? wonder who is sheru bawoning now
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:29am On Apr 30, 2015
Macbukky93 observin around this time? huh
security work wee fit you sha

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 111 112 113 114 115 116 117 118 119 (of 161 pages)