NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:22am On Apr 30, 2015 |
richybanky: Abeg park well they nver take me serious
don't say i ddnt warn you... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:21am On Apr 30, 2015 |
erisegun: lolzzzzz  be lollin there
you nvr hear taraba gist abi  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:18am On Apr 30, 2015 |
richybanky: If na joke u dey abeg stop am, wetin pesin go dey drink if water no dey  oh boy nur b joke o e go reach time wey be say you go dey pray to sweat so that you go fit harvest the sweat drink  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:16am On Apr 30, 2015 |
erisegun: hahahahahahaha! Richy,jus kiss akwa ibom gud bye*begin embrace niger  Na all those bad plans wey him and walexsammy get na e make this thin shele like this... richy look at the bright side sha, you nd walex re jus gon be a coupla hours apart.  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:13am On Apr 30, 2015 |
majidyusuf: wicked  no kiddin
grew up there
spend a whole day fetchin water
still end up wearing dirty clothes thruawt the week
its like all the water gets evaporated by the heat
or just maybe the witches there only suck water...  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:09am On Apr 30, 2015 |
richybanky: Lols.. How erisegun case take better? North na North be taraba or Niger na still North  believe me taraba na north wey get swag no water for niger, na ur piss you go dey drink... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:08am On Apr 30, 2015 |
theSpark: I see Page 50 from afar.
Centenary Page prepare to grab your plots. Meet me for details na me be baale / Mai angwa / Hakimi / Omonile
Good night guys My friend wee you keep quiet when 2el give you all these titles? and Goodnight bruh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:04am On Apr 30, 2015 |
richybanky: Na Niger state oooo.. I don knw say I don black already  hihihi Niger 
ur matter ehn get as e be
guess erisegun case still better small |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:02am On Apr 30, 2015 |
idee91: Iwo na lo da gbogbue kale emi kohr...
omo obirin alai gboron yi ni joh |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:59pm On Apr 29, 2015 |
richybanky: Lols.. No allow me to pass d anger wey dey for my body on u ooooo oo cus I dey vex big time ωετιη fit dey make you vex so btw ωhere δεΜ carry you go? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:57pm On Apr 29, 2015 |
chikaodili345: Oh, did I? Do explain. you know what? you didn't, you started nothin... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:53pm On Apr 29, 2015 |
chikaodili345: That's why I placed the forward slash, as in "and/or", to indicate either or both.
That aside, I don't think I'm being reactionary at all. I think you're jumping to conclusions.
P.S. I get your point but I think your point is invalid. Also, you're mis-using the word "sophistry". 
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:49pm On Apr 29, 2015 |
theSpark: Kada ku yarda yarinyan nan ta ba Ku tsoro, ko ta nuna muku iyawan turunci, ko nunan hadji. gyale ta.. mun san irun su ai |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:44pm On Apr 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:42pm On Apr 29, 2015 |
bolakale30: your quotes are despicable, I must confess; I am depressed! Did you study English? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:37pm On Apr 29, 2015 |
miccoy: Gee, forget! I actually had a couple of corper friends stay at my place and they all confessed that Sokoto isn't what they say it is. Although, the major fu*ck up is the social life. The only place you get to *shayo* is in the barrack. But, there are still girls there (plenty of them) who understand the *parole* okay! would u serve there if you had ur way? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:35pm On Apr 29, 2015 |
idee91: Aiit. Its obscure to you. Babatawa was the one you were correcting and he finished from ABU too. oyinbo ti da wahala sile o... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:33pm On Apr 29, 2015 |
miccoy: Hahaha see Hon. Patrick Obahiagbon grand-daughter for NL  asssin ehn |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:33pm On Apr 29, 2015 |
Stancity: I cant believe you guys tried to turn this place into a royal Rumble championship just becus Myself and 2el went on an info hunt 
CC: idee91, Babatawa, majidyusuf and chikaodili345, what's going on info hunt? you meant amebohr i guess? actually chika started it all, ask her... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:36pm On Apr 29, 2015 |
miccoy: Sokoto is actually one of the 'coolest' place to stay. Especially, as a corp member. I'm a living witness and I can tell you that all through my degree programme it was pleasant. Infact, not to talk of representing the most peaceful university in Nigeria-UDUS. If you are posted to Sokoto, find yourslef lucky. Cheer!!! hmnnnnn.. livin witness as a student not a corper don't confuse both, tho i no know about sokoto sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:29pm On Apr 29, 2015 |
chikaodili345: It's an obscure reference. Sort of defeats the purpose. Damn! her English is Good... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:27pm On Apr 29, 2015 |
Walexsammy: chai,,,babatwa if ah catch u? catching me should be the least of your problems
in the mean time did you knw that
With an annual average temperature of 28.3 °C
(82.9 °F), Sokoto is one of the hottest cities in the
world
source;Wikipedia |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:21pm On Apr 29, 2015 |
Gracyel: Hehe... Wetin do Walex?? let the king speak for himself o... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:18pm On Apr 29, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:09pm On Apr 29, 2015 |
idee91: Wow !
see spoiling of plans.... Three different people for that matter.
I think I'll not put my mind in a single place sha....
But Oyo is cool o.... u'll enjoy the place thought she was posted to Edo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:08pm On Apr 29, 2015 |
majidyusuf: yes, na woman thats why true! na you be the "perfect gentleman" of B15.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:04pm On Apr 29, 2015 |
majidyusuf: haa, nth oh no fall ma hand o you mean u wee just sit back and watch  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:03pm On Apr 29, 2015 |
Gracyel: Very sure o.... They were even 3 people.
Actually, runz didn't work out this yr for a lot of people This post makes me remember my bros walexsammy
still can't stop laffin  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:00pm On Apr 29, 2015 |
majidyusuf: she never drag me enter yet Looolz* lets assume she actually did
wetin u for wan do? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:56pm On Apr 29, 2015 |
idee91: She insults my fada & I insult her generation  she's a nice lady
i dont think she's got the nerves to insult a guy... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:53pm On Apr 29, 2015 |
majidyusuf: some times e-fight dey move thread forward, i no see that batch a thread again, wetin happen haha so you wan start one now abi try fightin her on my behalf pls btw the batchA thread is still on.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:46pm On Apr 29, 2015 |
idee91: Prof chukwudi..... don't mind that babatawa.
Babatawa, be like say I go like dis babe  Lolz* you just did what she doesn't like o |