NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:48pm On Jul 24, 2015 |
elmisti: What is love without pain? I don't want my dolafunmi to feel tony payne sha ooo! hehe abeg carry your Lil Kesh line go siddon
dolafunmi wey i nur na home service she dey run nur be ur kind package
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:46pm On Jul 24, 2015 |
elmisti: That nigga jst gave a testimony that cld move mountains,,,,,,,,,which Good news b dat ? Jami si what nigga?
anyways where re the Jehovah's Witness in this house |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:44pm On Jul 24, 2015 |
elmisti: #coughs haywire1 cover ur nose biko
this one has TB |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:42pm On Jul 24, 2015 |
haywire1:
, buy S6 
How much u've, I can sell u galaxy S4
# Looolz* weyrey alakoba
wey i still dey Gather money to buy white shorts and shirts
S32 ni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:29pm On Jul 24, 2015 |
elmisti: Halleluyah! Have you heard the Goodnews? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:27pm On Jul 24, 2015 |
elmisti: See my e-love scattering my focus,hwz ur day,,,,,,baby let's E-party at d left 2nyt.... this path ur takin will bring u nothin but pain... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:25pm On Jul 24, 2015 |
dolafunmi: elmisti... your head dey there.
You gallant die!!!!
My one and only e-love!!! How dd this happen?
u pipo haff turn here to brothel sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:20pm On Jul 24, 2015 |
haywire1: Galaxy S4 u go become ur village champion be that , funny northern @ d bold. See as he packaged d word "launch my London used" 
# My friend wee you keep quiet
e sha better pass that ur palasa iPhne wey u buy frm person hand..
you nur sabi say S4 dey amongst samsung main phnes |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:44pm On Jul 24, 2015 |
haywire1: So u neva change ur small nokia phone :
Northerners no wan advance in technology @all 
U go buy my iphone 4s or u dey wait for allawee?
# That ur iphone wey the screen be like wetin Spiderman don visit mio fe
wait till i launch my london used galaxy S4 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:42pm On Jul 24, 2015 |
richybanky: Page 1011 wen registration never start 
Now am very sure u guys will break d record wey A15 don set for ground  after all una mouth
especially that kingphilip of a guy |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:06pm On Jul 24, 2015 |
haywire1: Babatawa I see u, u don buy data 
# run your mouth... lemme change my phne first, I'll come for you pelu ibinu |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:47pm On Jul 24, 2015 |
ifeanyija: I joined nairaland wen I was 13yrs in 2007. Now in nysc room *in Pastor E A's voice*
"let somebody shout Hallelujah" |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:10pm On Jul 24, 2015 |
*Enters thread tying wrapper*
pp1012
You guys are awesome i must admit
thanx for all ur mentions, may u all nvr be a victim of "my phne fall car con match am"
Special shoutout to haliluck.. Baby Jollof
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:56am On Jul 23, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:51am On Jul 23, 2015 |
2el: [b] Morning E-famz
97days.....28th October ( stream I)
125days......25th November ( stream II)
Have a blessed day..
Cc:
Babatawa
Stancity
Jemimaa01
majidyusuf
Ademasta
Iykebest1
Zeeenas
Sydneyboss
Hilsocial
Deracathy
Donpsymon
Thespark
Haliluck
Allsmyles
whizqueen
Sambest2
Shawwal1
Physika
Idee91
Rmfunky
Xcozee
Gazaliah
dossylvanus
Benebaby77
Kbs468
Chikaodili345
Goldeone
Prettyface
Horladmejy
Ellagoldy
Ayima
Deracathy
Annybens1993
Beamborla
Kogistan
IamYhudii
Hadassaheke
Pweetyface
iykebest1
Sugarcoated
Venom104
Haywire1
Blym
Burantashii
kunlesufyan
Starlight101
Harinholar
Aare2050
adusco
Joyce21
kingphilip
ABDamola
muhyideenabdul
zaFuhrer
noordean
prodiG
Elmisti
Benedictine
Sugahylz
maeridee
omitooguns
Armynu
Eseohe23
Dolafunmi
golddeejay
foxxynik
Macbukky93
tk4life
FriedPlantain
Hardeywhummie
FolakemiSalami
Owliver et al [/b] mornin bro... We re gettin there
And thanx one bottle of monkeytail for u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:31am On Jul 23, 2015 |
haliluck duduyemi
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:29am On Jul 23, 2015 |
shawwal1: hahaha garin qalau Dan Samari Sai da safe kenan ai Allah e Tashe Mu Lfy Benny95: nansense! how side? Hope u don dey gather weight? because na potiskum(yobe state) dem dey carry u go. oh boy! you even sabi the name of the Local Government... no shii, in as much as we go jam there no p..
Area normal jare, boiz don fat full ground, i nede fit see my groin sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:23am On Jul 23, 2015 |
hilsocial: I no knw o. Maybe i was not online den. i guess so...
hilsocial: so u de fear thunder too. Relax, na lightening de wound. Looolz... man gas fear anything fearable to kip on survivin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:18am On Jul 23, 2015 |
shawwal1: Babatawa what r u stil doing awake?
Nocturnal mode don Kash person lol was about running out then realized I've not holla at mutumina 
ya garin ne |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:08am On Jul 23, 2015 |
hilsocial: I de 042, my business with Owerri suppose don end since if not dis NYSC poo. How ur xray machine, i hope the thing de detect pple whey get money so dat u go de charge dem higher. Lookat this man o, what xRay machine 
where were you whn i told the house that i quit the job.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:07am On Jul 23, 2015 |
Benny95: d thunder wey go fire you still dey subscribe 4 MTN 10gig. Bros Chill na... e don reach to dey summon thunder? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:02am On Jul 23, 2015 |
Xcozee: [size=19pt]dis ma boss! Uv been on and off! Hope all is well? [/size] GOD'S IN CONTROL MY BROTHER... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:58pm On Jul 22, 2015 |
whizqueen: I go call my bobo for Una now  you bin dey call me? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:57pm On Jul 22, 2015 |
Benny95: I was here... Mtcheeew
shey here resemble that your secndry skul fence? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:56pm On Jul 22, 2015 |
hilsocial: Bro fine o. U cm scarce past ministers. Nawa o. lolz* i dey around na
those wey wan see me dey see me
Hws 042 or u back to owerri? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:53pm On Jul 22, 2015 |
Stancity: He is doing great... He sends his regards.... Cheers! Mehn! i owe u for this |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:51pm On Jul 22, 2015 |
kingphilip: r u really serious
When I saw this I quickly checked the dp n all I could say is no wonder
Babatawa yayane lfy lau... ya garin ne? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:50pm On Jul 22, 2015 |
haywire1: #
Babatawa data don finish 
# alabosi |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:48pm On Jul 22, 2015 |
goldenone: Hmmmmmm lucky her! Been lukin for my babatawa I wonder where he is  Looolz* Bin right here all along |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:44pm On Jul 22, 2015 |
hilsocial: Sup babatawa cool bruh... how 've you bin? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:39am On Jul 20, 2015 |
Gazaliah: Better do oooo cos **Deep thinking shortens once life***  will do.. thanx
2el i see ur hand keep up the good work
Whizqueen and Zeeenas got ur mention, thanks guyz.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:17am On Jul 20, 2015 |
Gazaliah: Oya tell me....Whetin happen
Abi ma that girl again
Abi your name is not in the list ni(Allah forbid)
Abi,Abi Abi,erm erm erm.......
Abeg,wetin happun It's a little complicated bro
I'm gon get maself together soon sha
shawwal1 ka sha Daga ne? |