NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:54am On Jul 20, 2015 |
Gazaliah: I C
An hungry man is an Angry man
You never chop This nur be food matter johr
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:30am On Jul 20, 2015 |
Gazaliah: HIAN!!!!! Reputation ko Putationre Ni...For my foot
see i nur dey good mood this Morning o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:29am On Jul 20, 2015 |
horladmejy: Good reputation Lol..deres God o e funny to you? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:00am On Jul 20, 2015 |
Gazaliah: Annybens,wia are you
I guess na babatawa kidnap her  what do you gain by spoiling my Good reputation  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:38pm On Jul 19, 2015 |
*sneaks back to ghost mode* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:36pm On Jul 19, 2015 |
ademasta: I dey tell you...life na do me i do you. naso e dey be |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:35pm On Jul 19, 2015 |
Kbs468: Babatawa you ar back! Na Friedplantain wey wan try you ooo over d goldenone ehn i know... and you just dey do work wey dem nur send u abi |
NYSC › Re: How I Sneaked Out Of NYSC Camp For A Bank Interview by babatawa(m): 10:33pm On Jul 19, 2015 |
shawwal1: Lol so u don forget how both of us sneak out? No b u I met 4 Gate bros nur implicate me o
i nvr wear khaki for my life...
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:31pm On Jul 19, 2015 |
haywire1: Una wan enter 1000 pages alone abi
We go enter am together
Where's babatawa, hope u neva follow bomb go heaven ooo 
Roger Roger, Babatawa report ur location
# Seems ur the only one that cares afterall
*speaks into radio*
"babatawa is safe, over!" |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:26pm On Jul 19, 2015 |
horladmejy: 1:02AM
Home alone,earpiece on,Downloading loads of movies against nextweek courtesy MTN so many hustling mode..E GO BETTER........
I MISS YOU ALL 
Babatawa Stancity Physika Jemimaa01 Haywire majidyusuf Hadassaheke Shawwal1 Iykebest1 Kbs468 Hilsocial Deracathy Thespark Haliluck Allsmyles whizqueen Sambest2 Shawwal1 Physika Rmfunky Haliluck Gazaliah Hilsocial Kbs468 Chikaodili345 Goldeone Majidyusuf Ellagoldy Ayima Deracathy Annybens1993 Beamborla Kogistan Hadassaheke Pweetyface iykebest1 Sugarcoated Haywire1 Burantashii Starlight101 Aare2050 Eseohe23 and others. house misses u too |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:25pm On Jul 19, 2015 |
Physika: Bwahaha...
*Continued..
#VERSE 2..
*Babatawa.in.da.buildin*
Eti ri nkan ken..
Won da nkan mo...
Emi oko omoge ehn..
Mo man ladi ehn..
Mo man jedi ehn..
Oundun.. 
*Stancity.spits*
Emi stan ehn..
Baba Igbo ehn..
Mo ma n te ke ehn..
Mo ma n no ke..
Mess how you can..
Bur nwanne don't mess wid ma milla.. 
#VERSE 3
*Elmisti.grabs.mic*
A mo ni se ni..
A mo eni se ni
..
Olorun ma je a ri..
*ALL* Amin o..
So satan b gone.. 
*Kbs468.rolls*
Hey lady..
Confession baby..
They dnt wanna see u wid me..
So they jux hatin..
They wan me to let u go..
Ah no go gree..
Lowkiiii.. Heey..
Gal, na only u ah wan hey..
Omoge fa mo mi kalo.. 
#CHORUS
*Physika.flows*
Ibile.. Hahaha..
Emi physika.. Mo lyrika..
Mo n gbono lowo bi maiduguri..
Nobody near mi.. Haha
Oya mu orin eh wa ko feature mi..
To ba mo pe o lemi..
Awa loba se..
E sha mo 
#Mixed.by.Xcozee  Lmfao... una no go kill person
Bin laffin ma a** out since i logged on |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:17pm On Jul 19, 2015 |
Kbs468: [s]Now you wanna make me cry. Regret? Never simply because I av been a ghost reader on NL without even commenting since 2007, only 2 register in 2015 and found LOVE in you ZEEENAS. I believe dat is d path of destiny. Armynu you can now see dat your highly esteemed committee made d perfect choice 4 d AWARD AS D BEST WRITTER OF D YEAR!!! Enjoy ur FAME LOVE.[/s] warris this one sayin
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:15pm On Jul 19, 2015 |
Gazaliah: Girls I am not babatawa that run around with girls....I ave my Heartthrob already,just that I want to add Zeenas to my love.....I guess I love her way of communicating...
Ask Physika how new comer dey make atonement to me  so that's how u go about spoiling my Good name  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:14pm On Jul 19, 2015 |
elmisti: Alaye, na that new tennant no code jare! BTW, whre is babatawa sef right here bro! u wan gimme sumthn? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:06pm On Jul 19, 2015 |
hadassaheke: Make i kukuma save page for babatawa my professional colleague, Gazaliah d man from Gaza, Xcozee d guy whom Zeenas kept smethg "special" for, jemimaa01 who is hoping we will see at IB, deracathy the girl from PET dat i personally knw buh doesnt knw dat i knw her,chika whom i avnt heard from n hoping dat she is fine, 2el d only quiet buh hardworking guy who rarely chats with us again n others whom i cant seem to remember.......one love family!!! see ehn... you have sense plenty
thanks |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:02pm On Jul 19, 2015 |
haywire1: #
I don over chop ooooooo, babatawa I need ogun jedi jedii 
# furo e ma yo loni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:57pm On Jul 19, 2015 |
ademasta: Abeg where dem dey sell nysc khaki materials? I need to arrange am, carry am go give tailor...btw, any tailor for here? Haywire1, majidyusuf, 2el, xcozee, aare2050, shawwal, kbs468(may God win the stone heart of whizqueen for you), hilsocial, foxxynik, gazaliah(this one na quranworm, but till admiring zeeenas sha), stancity, elmisti, harinhorla, babatawa(how dis one go even sabi sew cloth wen be say na dem goldenone, jemimaa01, beamborla, allsmyles, rmfunky, deracathy and co naim em go dey chase all about with em long stick)...hmmm anybody again? So none of you sabi sew cloth! Common cloth?!! Oga o... Na wah o... Ok make i ask the ladies. Shioor! Hw dem ladies self wan sabi sewing wen be say dem babatawa, kbs468 and co no go allow dem rest. Well in the absence of any, i will still have to visit my tailor's shop make e help me sew my nysc khaki make e look like general buhari own. Make e put enof 'star symbols', 5 eagle symbols, aso rock symbol and some other ceremonial tags... Yes, so that when i get to camp, na me go dey give soldiers instructions. I go say make them no allow any of them hilsocial, xcozee, 2el, babatawa, shawwal1 to shake or talk to any girl during both the camping and the course of nysc program. Yes, na me dey talk! And anybody wey sabi Hadassaheke make e help me tell her say na her die i dey die o... Na because of her i dey do all dis o. I know say she nor get the strenght to satisfy my want, so make she just born me the 7 boys. I go look for another lady(probably any of allsmyles and deracathy, or both) wey go born me the remaining 5girls. That's all. Cc Engr Ademasta. Abeg who do this guy
naso e dey start o... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:56pm On Jul 19, 2015 |
ademasta: Abeg where dem dey sell nysc khaki materials? I need to arrange am, carry am go give tailor...btw, any tailor for here? Haywire1, majidyusuf, 2el, xcozee, aare2050, shawwal, kbs468(may God win the stone heart of whizqueen for you), hilsocial, foxxynik, gazaliah(this one na quranworm, but till admiring zeeenas sha), stancity, elmisti, harinhorla, babatawa(how dis one go even sabi sew cloth wen be say na dem goldenone, jemimaa01, beamborla, allsmyles, rmfunky, deracathy and co naim em go dey chase all about with em long stick)...hmmm anybody again? So none of you sabi sew cloth! Common cloth?!! Oga o... Na wah o... Ok make i ask the ladies. Shioor! Hw dem ladies self wan sabi sewing wen be say dem babatawa, kbs468 and co no go allow dem rest. Well in the absence of any, i will still have to visit my tailor's shop make e help me sew my nysc khaki make e look like general buhari own. Make e put enof 'star symbols', 5 eagle symbols, aso rock symbol and some other ceremonial tags... Yes, so that when i get to camp, na me go dey give soldiers instructions. I go say make them no allow any of them hilsocial, xcozee, 2el, babatawa, shawwal1 to shake or talk to any girl during both the camping and the course of nysc program. Yes, na me dey talk! And anybody wey sabi Hadassaheke make e help me tell her say na her die i dey die o... Na because of her i dey do all dis o. I know say she nor get the strenght to satisfy my want, so make she just born me the 7 boys. I go look for another lady(probably any of allsmyles and deracathy, or both) wey go born me the remaining 5girls. That's all. Cc Engr Ademasta. dg |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:54pm On Jul 19, 2015 |
Owliver: Wow this thread don zoom oh. Greetings to everyone. Special shoutout to my main man babatawa and also to 2el and gaziliah. I hope you guys started your count down already. Cheers countdown is up and running
you just lost completely, hws ekiti treating you? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:51pm On Jul 19, 2015 |
Kbs468: I am quite sure he has attended 2 it by mouth action and very soon he will do same by his fingers using his phone or otherwise Month action, fingers 
where dyu get these stuffs from? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:49pm On Jul 19, 2015 |
goldenone: babatawa dearest good morning and happy um salah!!! op u av attended to friedplantain? thanx dearie. sorry for d late reply, bin seriously busy..
friedplaintain don turn dodo jare |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:47pm On Jul 19, 2015 |
elmisti: Mehn, all this mention sweet my belle pas sallah food, buh I no go fit reply all, was not active because my mumcy was hospitalized, buh Glory to the highest now, she is better! Good to be back! Cc....2el, majidyusuf, Zeenas, aare2050, donpsymon, babatawa, sugarcoated, chimaji.......abeg if I no mention, make u no vex oooo, Love u all in a E-way! wanted saying quick recovery to mom but I'm sure shes doing better already... Allah e Kara Sauki |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:44pm On Jul 19, 2015 |
starlight101: Barka da sallah to our muslims brother and sister here majidyisuf idee91 babatawa kbs468 benebaby Aare2050 Gazaliah haliluck jemimaa1 Zeeenas Aminat508 do have a fun filled day and avoid crowd gathering thanx bro... Meat don finish |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:42pm On Jul 19, 2015 |
idee91: Eid mubarak & Juma'at kareem!..... I missed eid prayers sef....
wishing you all a joyous celebration. .... cheeers ! U missed Eid? bro na to repeat the 30 fasting o
btw Nice Family... ur sallah clothe fine gan o. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:39pm On Jul 19, 2015 |
jemimaa01: good morning beautiful people and happy eid fitr!!! may we see many more o...
cc babatawa haliluck( babe come back o,ramadan is over,and we miss you) 2el mzmeeday hadassaheke stancity gazaliah majidyusuf hilsocial zeenas haywire1 xcozee thespark kbs468 chikaodili345 goldenone whizzqueen and every other pcm Gazaliah comman chi chom chin
she mentioned me first
obviously she aint over me |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:36pm On Jul 19, 2015 |
jemimaa01: lol...it's only you that knows what you're pursuing..btw barka da sallah thanx o. sorry for duh late reply... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:34pm On Jul 19, 2015 |
zaFuhrer: Kbs468" wonder what that means :/ you tried 
Babatawa, yemi is fine. Saw the other yemi too. they both fyn. Saw Enny too she fine and the other one that almost killed herself cos of u. Yes na ba ta ciki, but mun cire. im not ready yet Kun cire kohr... Allah na gani fah
ka gan babe dina biyarabeyar wanda ke anatomy? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:32pm On Jul 19, 2015 |
Kbs468: emm ok Babatawa
Many PCM's missin in akshion but mysteriously Aare2050 too went missin
Ayima's babe finally saw her monthly period. Left with HIV nd STD test
I av a new neighbor by name Whizqueen but she dont want ppl 2 discover her address claimin she is somewhere on earth
Friedplantain came calling on d goldenone but she suspend everytin 2 ur return so dat he can face u man 2 man
Xcozee d 'weak link' callin on my LOVE Zeeenas 2 cum nd deny me publicly b4 all PCMs
Hilsocial d umpire an points awarder also thinkin about Deracathy
Xcozee always settin LOVE equations and as a mathematician I always provide answers 2 dem
foxxynik uses his quiet time 2 create nd put forward facts, opinions, advice, tips etc
As usual new comers intro
ademasta d engineer and contractor handlin project in d left mansion dat wil soon b an estate as I av stake dia now 2
Rmfunky 2 missin in akshion but stancity gave us his word dat she is beautifully well and good
majidyusuf learning more about grammatical concord
zaFurer *hope its correct oo* introducing himself as ur rummate in ABU
as usual, questions about date 4 NYSC registration
physika, Gazaliah, shawwal1, hadassaheke, iykebest1, Allsmyles, Donpsymon,heywire1, 2el, et al not left out of d akshion
emm since you said summary naa, let me stop there. Loooolz* Bro one Maltina na gongoni for u
what a summary..
|
NYSC › Re: How I Sneaked Out Of NYSC Camp For A Bank Interview by babatawa(m): 9:26pm On Jul 19, 2015 |
Physika: Babatawa come and see shomthing  Looolz* Definitely shawwal1 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:37pm On Jul 16, 2015 |
jemimaa01: nigga swerve See front all you want bhet I'll pursue this course with all I've got
night famz... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:36pm On Jul 16, 2015 |
Physika: Thanks 4bin considerate o jey 
How 2mao go b na Baba tomorrow go make sense die
considering say no one on this thread and none of my friends dey kd
enough nama to myself |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:33pm On Jul 16, 2015 |
shawwal1: Babatawa no prblm I Sabi you well well
All this MB issue will soon come to an end Godwilling
Help me celebrate my Month
Tomorrow is 1st Shawwal was born on the born and that explains the origin of my name hehehe
Barka da Sallah to everyone How Nice.. Congrats and happi buttdae in advance
Night bro.. |