NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:03pm On Jul 04, 2015 |
chimajii: Evening all... New to this Thread..possible for me to get one or two info? 1. How true is it that mobilization list is out for in some skools? 2.Is september 1st still d slated date? TNx n Advance just do the needful(intro) and answers to your questions will come in from all angles of the house... in this format Name course of study yr of grad institution graduated from preferred state of posting...
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:59pm On Jul 04, 2015 |
iykebest1: you don't beat women. You cuddle them *eyes rolling* I'm not tryin to beat her
i just want to install respect into her system, Stancity haf spoil the girl...
Girl wey be say me and u don wise up finish b4 she begin puberty |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:55pm On Jul 04, 2015 |
Kbs468: Lol thank God say naa mere tagging. If you know laugh again den wait till TT comot naa b4 you continue with the thread yeye you think say i no sabi ur plans
kwarto kawai |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:53pm On Jul 04, 2015 |
dolafunmi: Good evening house, Ramadan Kareem to the Muslims among us. evening miss.. thanx on behalf of the Muslims among us
ghostModers don dey show face |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:26pm On Jul 04, 2015 |
deracathy: na who chop my indomie,? we wey dey fast no fit b suspect sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:25pm On Jul 04, 2015 |
Harinholar: . Am a yoruba tho... it's quite obvious
omo ilu wo niyin ma? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:21pm On Jul 04, 2015 |
Zeeenas: pls take drugs o. I dont want u falling ill. Take kia thanx... i don't take pills sha i prefer maganin Gargajiya |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:19pm On Jul 04, 2015 |
Zeeenas: love u too.:-) how's ur weekend So these boiz have brainwash u too  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:12pm On Jul 04, 2015 |
rmfunky: As I don be FTC na Godwin....shout out to all B15 PCM we shall all get there....... Ameeen o!
to my neighbour Sa'idu wherever you re you think say i nor b graduatue, i wee soon clear your doubt..
Whn going home after camp i wee wear my complete khaki con drop for Bus stop waka down the street till i reach my house
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:07pm On Jul 04, 2015 |
rmfunky: yes ke you that know how to discipline come and discipline me naw  you're even talkin back at me Jesu o
*Removes slippers,aims at her cheek*
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:05pm On Jul 04, 2015 |
Kbs468: ewe maa je pelu ase eledunmore Ashe! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 5:58pm On Jul 04, 2015 |
Kbs468: Habaa! You wey dey fast wan bite tongue again?Because I know say dat one no go happen naa d opposite go happen you don come abi iffa tag you slap u go restart your fasting from day one... i nur dey follow anybody laff again |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:10pm On Jul 04, 2015 |
[size=60pt]DonPsymon ma nigga [/size] |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:10pm On Jul 04, 2015 |
idee91: You get a new sim, send 101 to 131 and u get 7.5gb
Spb to 131 for 2015mb
300h to 131 for 300 free minutes
Not sure if the 1st one is still working tho I did one just now, dem sama me 22.50gb |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:09pm On Jul 04, 2015 |
sugarcoatted: Lol, Tnx dear is nur a LoLlin matter
show us you now haf sense by sharin airtime for us |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:05pm On Jul 04, 2015 |
Xcozee: laughs in Orlu Jacobs' voice! lol! Boiz dan grow fa! A city on a mountain can't be hidden! #AlwaysBelieve! what!
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:19pm On Jul 04, 2015 |
rmfunky: alright boo...my dear please feel @home what would you like to have babatawa please make her comfortable  So I'm now the houeboy or what, i can see Stancity don't know how to discipline you... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:13pm On Jul 04, 2015 |
majidyusuf: [size=98pt]Fun Fact..Nigeria has the highest number of filling stations in the World[/size] Lmfbao
#onlyInNaija |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:11pm On Jul 04, 2015 |
Xcozee: watau abin ya zama 'over serious' ko?...oga, person nah fit joke wit. u again? nur dey follow me play dat kind joke
you sabi hw many Christmas i chop before you
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:08pm On Jul 04, 2015 |
Kbs468: Eyaa sorry man.pls ensure you have some medication after iftar and sahur ooo since the thing never reach to stop you from fasting sure bro!
i wee goan meet baba eweje this night |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:06pm On Jul 04, 2015 |
Xcozee: babatawa I sight thee, hope ur nyt was good?... Where is our baby celebrant, @sugarcoatted? Today u r our 'lady of the house'...hope uv done my request? HBD sweerie! Best wishes Twas great thanx
hw was urs |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:05pm On Jul 04, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:05pm On Jul 04, 2015 |
jemimaa01: only your friend's sister?? tarrh! commot dia |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:04pm On Jul 04, 2015 |
jemimaa01: abeg comot joor,which market u gimme to sell ...oya swear that you don't know what "kukuma" is...be disturbing someone,I don't kukuma have your time that market wey u dey carry go MTD and Tulips for weekends na
you kukuma don't have work so why would u say u kukuma don't have my time |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:52am On Jul 04, 2015 |
Xcozee: nice pix @harinholar...she looks like my nephew's cousin...but she's fulani...*clears throat* watau abin ya zama iskanci kohr |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:18am On Jul 04, 2015 |
[size=60pt]Happie Birthday sugarcoatted[/size]
with age comes wisdom, i pray you now have more sense sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:06am On Jul 04, 2015 |
idee91:
omo mtn and Airtel don enter one chance kwana biyun nan....
Jidoski, I got 15gb for one sim and 7.5gb on anoda
That 101 to 131 tweak...
Its been a while I used simple server.... whats the latest ? shine baka nuna ma ni guy dinka ba?
meye duniya |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:02am On Jul 04, 2015 |
jemimaa01: ahn ahn y'all went to bed early today o 
lemme too kukuma go and sleep
good night house! wey u suppose dey try speak better oyinbo so ur market go sell you dey here dey blow pidgin... dafuq is kukuma |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:00am On Jul 04, 2015 |
Harinholar: shout out 2 all B15......love ya all... Mornin... you look alot like my friends sis buh she's igbo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:56am On Jul 04, 2015 |
shawwal1: Haha na this kind one chance level you enter you and the sleep eyya,na so fasting they hit poor dude lyk u? dude e no funny again o, think I'm actually coming down with something... you know that sick feeling when sitting in the sun is the only thing that makes you feel alright? na my situation be that
*in Yemi Alade's voice*
this fastin has taken Over me |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 9:52am On Jul 04, 2015 |
kingphilip: u scarce o
I hear say u don de do am for people Dey do wetin? |
NYSC › Re: Nysc 2015 Batch A by babatawa(m): 9:50am On Jul 04, 2015 |
richybanky: E don tey wey I hear frm am oooo bt he suppose don go back to taraba state Nawao... Hope you get him recent pics |