NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:04am On Jul 07, 2015 |
kunlesufyan: babatawa ..baba wetin dey? Shey awe nlo? Boda agba... i dey jare awe loti fe pari yi
how your end? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:01am On Jul 07, 2015 |
Bakrabas: Think not that i came here 2 obstruct the forum transquility, i think i asked a simple question that demand 4 a simple ans and som1 told me stylishly 2 folo protocol whil m nt new.you may b d thread monitor 4rm d day one,bt evry1 cnt slip n face d same direction.abeg donot c mi as an irgun bt paix~kipa Guy see all these ones wey you dey type no consign me o... you're claimin not to be new to this thread whn nobody's seen ur post on here. All these ones wey u dey type shey u for kukuma do the intro get answer to you question....
If una don sabi small english una nur go allow pipo rest
oshi... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:53am On Jul 07, 2015 |
DonPsymon: You're there talking minimum wage my own ma no reach o na management + na luck I take get the job so I go still hand around the manage till I see hope for another 1.
My cousins just be like my opposite side o. I don't knw how it works but when I dey serious dem d play, when I want play dem dey serious... Right from childhood o so we no gree blend up till now.
*hands you hot*
Majidyusuf that wee be making bulgari 
1 leg of the khaki wee be longer that the other 
I go better start my own fashion house o... Sha
*off to work* hajaha badt guy
till you cum back |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:49am On Jul 07, 2015 |
DonPsymon: All those proverbs 
And you're not even a nollywood actor *smh* *SAW
you nvr see me on screen? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:45am On Jul 07, 2015 |
Harinholar: Beautiful morning 2 u all...av a nice day Mornin to you too
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:43am On Jul 07, 2015 |
majidyusuf: make una stop expose me for here now, my bid dey successful to procure white t shirts, una go surprise In that case, shey u fit recruit me? i need a job |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 8:41am On Jul 07, 2015 |
majidyusuf: if you have a Facebook account, just link it and you'd be good to go Loooolz* Hadassaheke what dd i tell you |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:53am On Jul 07, 2015 |
hadassaheke: Good morning e-fam n goodnight babatawa, niki, et al....... Night sweetz
dream 'bout schroedingers cat okay
Night Ayima, elmisti |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:50am On Jul 07, 2015 |
hadassaheke: buahahahahha, dis really cracked me up........ Loolz* wait till u see majidyusuf's reply to the post |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:49am On Jul 07, 2015 |
hadassaheke: No wonder......
u eh, woman skirt it's complicated |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:46am On Jul 07, 2015 |
hilsocial: Well. If Ayima can foot his bills esp his basic needs, food, shelter and clothing he can even seperate at 18 years. Constitutionally , dats when Nigeria takes him serious as a person of its own but if he cannot he shd think odawise. My opinion. true! but personally i wouldn't advice such 'for now'
BTW I'm pretty sure he was bluffing coz him no get that kind mind |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:40am On Jul 07, 2015 |
2el: Jemimaa01 Sodiqyinka babatawa haliluck ide91 xcozee aare2050
*what are the procedure to follow when you have the wrong institution and course on the jamb admission status portal ?
*is it necessary to go to the institution to start filling some yeye form or head straight to jamb office for regularisation ?
*How much (cost)  yes regularization it is... Head to Jamb office, with plenty cash...
cc Benebaby77 he did his regularisation in ur present location maybe he could offer more info. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:32am On Jul 07, 2015 |
theSpark: Well, meet the guys behind my moniker. #TeamTheSpark  na the team control room field be that? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:29am On Jul 07, 2015 |
Bakrabas: No Chivo I Don't Need Any Protocol.If I Do Not Comment Doesnt Mean Im A Doyen In The Yolk Of This Thread Rather A Vetran Ertrugi.What I Asked Is That Is There Any B.B.F (better By Far) Unilorin Students Here? If I Dont Post Here Doesnt Mean Im A Stranger In Antabellum...Ok I Only Cment 2 A Vital Info hehehe for your mind abi
My friend wee you go back to ur ghost mode |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:24am On Jul 07, 2015 |
Profandie: Hi guys. pls u wanna know if i can start my online reg 4 B15.Pls answer me.. prof prof
majid go sabi answer this kind question o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:20am On Jul 07, 2015 |
DonPsymon: Shawwal1 na my goons na
You see that instant connection you get when you know som1 is about to be friends with you? Na so that connection dey. E no pass like that 
But come, what are you suspecting? 
Don't make me come on there and slaughter you like slaughterhouse
*game of thrones mode* Lookat this butcher
iffa sama u one dirty slap ehn you go knw say As spaghetti tall pass rice e no mean say e senior am... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:15am On Jul 07, 2015 |
DonPsymon: *whispers*
Ogbeni, you sure say u no the fear say the guy go arrange your jaw? 
Me I'm not a fighter o... Especially if the dude has plenty muscles.. I skinny o 
No go do make dem arrange my nose mk I come be like baba iyabo before oct  see as you dey fall my hand abeg
so all the iron wey u dey chop for gym na wash
see guy *whispers to him* na your chance to finger jemimaa01 brain be this
the guy no fit do you anythn, and no b say i dey fear d guy just say i don dey old for all these kind thinz.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:10am On Jul 07, 2015 |
DonPsymon:
Boss wahala drove you away abi?

I may quit too o.. The man is a jerk. God help you you're fasting. CD for break today.. I saw the vision clearly... I'd have bought diapers for you sha 
BTW It's so nice to know you get along with your cousins... Honestly, I and my cousins we don't even roll o  ...And your khaki cannot be finner than my own... I go pre order from italy versace straight! serious one sef, dem bin dey xploit me join sef my salary no reach minimum.wage and i dey work for 9hrs everyday apart from Sundays.
baba if better option dey just waka abeg, no let one yeye oga turn you to slave...
my friend wee you kip quiet What CD weyrey omo
na just that one cousin we dey get along well and na woman matter make us close ... you sure say no be from majidyusuf store for onitsha u wan order ur khaki from no just try am o else na NYC go dey ontop ur face cap |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:56pm On Jul 06, 2015 |
Ayima: Will officially separate from my parents August ending, wanna be a man of my own. don't you think it's a little too early... you don think am thru sef |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:55pm On Jul 06, 2015 |
Aare2050: babatawa, babatawa, how many times i call u? sora e, o je iwo ni o Gbenu buruku e soun johr |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:51pm On Jul 06, 2015 |
Aare2050: WOW WOW WOW. dats a deal oh! but doing business with u is like fvkin wit d devil o emi devu?
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 11:48pm On Jul 06, 2015 |
elmisti: No try do police oooo, I no go like enter ur station i just be witness |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:45pm On Jul 06, 2015 |
Aare2050: JUST GOT A NEW TABLET Flagyl abi Vaga? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:43pm On Jul 06, 2015 |
Aare2050: can we be partners? i like moto no be small  okay... na tokunbo i wan go into, coz to get buyers for brand new moto dey hard gan.
In your case na 'left' hand steerin moto we go deal in |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:41pm On Jul 06, 2015 |
elmisti: If I hear say I do roadside tinz, buh no leave ur system with me for ten minutes oo, cuz na evry software I go duplicate before u know it.....I might forget my wallet @ home o, but never will I forget my flashdrive..... Software thief |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:39pm On Jul 06, 2015 |
Aare2050: today has been great. guess wat e-fams Iyanu ti Shele
share the Goodnews |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:38pm On Jul 06, 2015 |
Aare2050: *dancing shakiti bobo on ur news* wat wil u be doin now? I wan start dey pack moto come kaduna from Cotonou |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:35pm On Jul 06, 2015 |
jemimaa01:
lemme not stress u and donpsymon o...wear your shirt very well Noo... DonPsymon is not complaining
let him teach that guy a lesson on ur behalf... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:32pm On Jul 06, 2015 |
shawwal1: Hahaha and if we do?
Wht will bcum of us sir
How fasting today?hope e no dy do u one kind *scratches head*
this no be US shey u remember
Nope! e normal today, my body strong well
how your side? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:25pm On Jul 06, 2015 |
shawwal1: Wetin u consume today baba?
This kind talk strong for mouth
DonPsymon is the real deal as you already know
thespark can testify i sabi the real deal wey u mean
abeg make una nur do am reach camp o
I'm watching una with my korokoro eyes |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:20pm On Jul 06, 2015 |
DonPsymon: Sounds fun.
Nothing new from it really just confirmation of ol infos The 28- 15th stuff.
Me I had a terrible day at work sha... 1 of those days your boss wants to remind you who's in charge.. Mad fun
Haven't seen him for like half a yr so there was alot to talk about, thanx to the fastin we overcame the temptation of visiting some kind pipu
okay... Guess 28th it is then, i get feelin say my khaki go fine pass ur own
those re things you have to get used to while workin under someone... Almost forgot i nvr told the house that i quit my job
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:15pm On Jul 06, 2015 |
jemimaa01: **winks right back at you** you now left me yesterday for one nigga to be telling to beep him abi,weldone o....anyway I'll make sure I'm not the only girl here after midnight again,alot of creepy pple at that time. sorry bout that bae
who's the guy sef *pulls shirt* gimme his moniker, no infact report him to DonPsymon he'll deal with him for you *puts shirt back on*
he just messed with the wrong bae |