₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,742 members, 8,524,858 topics. Date: Wednesday, 25 November 2026 at 03:23 PM

Toggle theme

Babatawa's Posts

Nairaland Forum › Babatawa's Profile › Babatawa's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 161 pages)

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:53pm On Jun 02, 2015
Gazaliah:
Elebusege okunrin
Asewo... Ladi Ladi tongue
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:52pm On Jun 02, 2015
idee91:
In other words na morano jemima be o....
Kaya dam tongue
haha... i nur talk so
ama duwawun ta bala'i ne cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:51pm On Jun 02, 2015
iykebesbt1:
*spider man mood fully activated*
shior... make we see the skycrapers wey u wan use hold ur web na
Celebrities › Re: Do You Think Don Jazzy Is A Beautiful Woman? by babatawa(m): 2:36pm On Jun 02, 2015
starlingslimnet:
Hm nose be like tortoise yansh..
So na you dey molest the few tortoise wey dey Naija abi
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:34pm On Jun 02, 2015
Gazaliah:
Oponu ayirada tongue tongue
Dagini Dagini... Akpere Buure tongue
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:33pm On Jun 02, 2015
iykebesbt1:
*tip toe, tip toe, tip toe, slowly opens the door. Peeps roomies, locks the door back and tip toe-ing away*
*pours Ororo on the floor* cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:28pm On Jun 02, 2015
rmfunky:
life is when babatawa and mamatawa disappeared into God knows where and resurfaced after a while only to ask what is life? grin Missed you dude how are you doing?
if this is your way of claimin to be mamatawa then I Love you too... cheesy

and yh we resurfaced together right wink
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:24pm On Jun 02, 2015
Gazaliah:
Back tyre Or Back hassle huh Ashawooo okunrin
Ogbeni Woju u.. i wee just beat that love commot ur body
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:14pm On Jun 02, 2015
Gazaliah:
For your mind...Onikuruna
Werey Abuke... tongue
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:01pm On Jun 02, 2015
rmfunky what is life?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:00pm On Jun 02, 2015
SirMalik:
babatawa dey jealous O hehehehehe
are u kiddin me... undecided
if u see my jemimaa01 back tyre u go retract that statement....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:57pm On Jun 02, 2015
Gazaliah:
K dearie...Looking at your face is even enuf to be my Lunch.. cheesy
Ebi oti pa e ni... weyrey
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 1:08pm On Jun 02, 2015
Gazaliah:
Am right after you sweetie.. kiss kiss
How you doing baehuhFor my area,NET no gree WORK.Thats why am not able to make a post saying "Good Day to my Beamborla".

#sigh
Una wan turn here to brothel abi
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:16pm On Jun 02, 2015
theSpark:
Yep and also the plural of Boss which is the opposite of aftor
haha... Now thats what makes schooling in North fun
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 12:14pm On Jun 02, 2015
idee91:
Wetin won dey cause all this iranu ?....
I'll join una two, flog the virus wey dey worry una head comot undecided

By the way good morning to ya'll & have a productive day ahead...... cheeers !! smiley
undecided

NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:12pm On Jun 01, 2015
omotalkie:
Dat kain thing, fatherland ko motherland ni grin Economy hard jare, no tym for dulling grin grin
hehe sharp babe, nur forget us whn pepper rest sha..
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:09pm On Jun 01, 2015
Gazaliah:
Abeg,no vex...I be human nah but who is Falila?Abeg,no let my bride run comot ooo.


The wedding ceremony will be on dia thread and all will be invited...Even we choose 'Aso Ebi'.
i.see! Cap nkor?
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:05pm On Jun 01, 2015
miccoy:
Will you go & sit down
*Slaps the mumu boy*
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:03pm On Jun 01, 2015
miccoy:
Yeah! You code. But, babatawa is more stupid than me. He's a replacement
Dude I'm sane... unlike you
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:01pm On Jun 01, 2015
theSpark:
When the bossawa show make im no run oh
you mean bossawa asin Bosso Boiz? cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:59pm On Jun 01, 2015
miccoy:
For advocating for my ban. I thought we were friends
I never even start the Advocacy... u wee be rusticated from NL cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:32pm On Jun 01, 2015
benebaby77:
Eh yeah, sorry about that bro.
May God give you strenght to quickly recuperate...

But Haliluck want u rest for another one week and me would like u to rest for 2 weeks making 3 weeks...
Bros pls i nur tell you say i wan die now... As for haliluck leave that one i knw her problem.

Bald person wey waka enter Barbin saloon na him sabi wetin him dey find...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:25pm On Jun 01, 2015
haliluck:
I will ryt afta I kill u cheesy
shey i resemble idee91 for ur eyes

i wee just beat you
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:23pm On Jun 01, 2015
miccoy:
Tell them...let them hear! I may even choose something like "sexymicco"
hehe... or Stripp.inMicco
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 7:21pm On Jun 01, 2015
majidyusuf:
they offered a contract, he rejected, Bvb didn't let him go, he strolled out himself. By then it was an open secret what was going behind the scenes
Nice one... the move favour the guy sha
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:25pm On Jun 01, 2015
idee91:
Lols... Baddo huh cool
Incase u see a new account like miccoy007, just know its my oga has resurrected. . grin
Loooolz... abeg e don do na, u just dey crack me up

i don dey addicted to laughing now..
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:24pm On Jun 01, 2015
miccoy:
Even the moderators of this section should be careful. Coz, am coming for you too.
ghen ghen... Aftor don vex!
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:22pm On Jun 01, 2015
miccoy:
I dare them. Let them try angry CEO kor DEO ni
this one wey u just dey charge anyhow, be like say bae give u head with ice cream inside her mouth cheesy
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:13pm On Jun 01, 2015
miccoy:
Dude,....better start taking your clothes off.
For wetin na? undecided
wey i still dey eye haliluck and trapangels, nur carry that one come o...
#I'm_Straight cool
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:10pm On Jun 01, 2015
omotalkie:
Not yet. I was rejected by my PPA. I have to look for one myself atleast where dey can pay me. Not ready to work for free without getting anything. 19K federal allowee is too pathetic and rivers state dont pay. BTW When is batch B going?
Okay... I'm pretty sure everything will work out just fine btw u eye just dey chuk for moni whn u suppose serve you father land evn the 19k u dnt need et johr... cheesy

BatchB Timetable nvr show so we dunnoh...
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:50pm On Jun 01, 2015
hilsocial:
Babatawa, Chelsea under Mou can never sell out a good player unless u bring twice the player's worth and it must be outside EPL.
And That's just what differs The Special one as those lousy Chelsea fans call him and Wenger....
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 2:47pm On Jun 01, 2015
chidexSmokey:
Hahahaha...Gazaliah,how are you doing? hilsocial and babatawa,I hail una. Happy new month everyone.
Chi Chi i dey answer ur hailin... HNM to you too

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 161 pages)