NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:41am On May 26, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:15am On May 26, 2015 |
hadassaheke: lol........babatawa u eh......u de find whala with miccoy o if only you know the kind trouble wey miccoy dey find... His middle name is 'trouble'... he's a nice guy buh trouble dey Ooze comot from him body... Mornin and Hws ma Professional Colleague Doin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:11am On May 26, 2015 |
Sambest2: Men, see as Ayima don popular because of TT. Okay na, I go start my own, B'15 is October.  Naso... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 10:09am On May 26, 2015 |
hilsocial: Hahaha. U go wait tire na. If na like dat all man go claim he wan de sure too. pessimists like you... you know a time would come when that would be legal |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:50am On May 26, 2015 |
FolabiBret: ...Don't worry. I'll send my Curriculum Vitae Right-away. You peeps appear pleasant tho'. I'm happy to be amidst y'all. Haha... send medical report join, we need to be sure ur stable.. can't risk havin another miccoy in the house. ur so welcomed here bro.. you can join Benny95 ontop that tree.. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:48am On May 26, 2015 |
FolabiBret: Chai...I don enter am o. Okay...I be Afolabi, Abiodun Bret. Baba hafusa, sorry, babatawa and alima, sorry, ayima...as I be hear say na una be jagaban for here, I troway spear, sorry, salute gii una o. hehe... Do small research and you wee realise that Ayima is just a topic and Hilsocial is jagaban abi u d nur see the number of pages he's bin sittin on top... *catches the spear, chucks his ballz with it* i dey answer your salute sir and you're welcom. |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:43am On May 26, 2015 |
Emlina: Everytin linkd 2 d power sector. Evn d 50n groundnut i like chewing. Light keepin our TT? Gd mrnin roomies. Mornin roomie, it would be an honour to actually be roomies with you About the fuel ehn forget o, ma usual lunch at work "kunun aya" now sells for #50 instead of the usual #30 the woman nur evn gree laff to my small teasin and jokes sef... hope it gets better soon sha, coz naija s bin sittin on a keg of gunpowder for years now.... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:38am On May 26, 2015 |
benebaby77: I almost can't tell scarcity and your moniker(stancity) apart.... lmfao... wicked soul |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:35am On May 26, 2015 |
hilsocial: First of all, introduction. Oshey Badoo  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:29am On May 26, 2015 |
Benny95: Hehe....wetin u tink b4? Na empty gallon na, I dey go meet babatawa. As una see say person get fuel na i con turn una friend abi... oppotunists |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:27am On May 26, 2015 |
Gazaliah: Bro,shet na fuel scarcity make you not to type your info fully Ni? Abeg,Chief whip of the house(Babatawa),tell the guy to follow procedure. Name institution course Grad year preferred state to serve Age Type of woman you want How much you wish to make Marital status How many kids you wish to have. Bank Pin Number BVN
Everytin about your life Bros when you start yahoo yahoo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 9:25am On May 26, 2015 |
starlight101: welcome bro becareful of babatawa and Ayima dont say i didnt tell u Looolz* |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:50pm On May 25, 2015 |
hilsocial: Tell ur source dat if i catch am, he go feel my pains. I just de pray make Ayima de right bt all my calculations de hv me Nov 3rd as d ans. Looool* they don't threaten my source o Ayima September others November Me May TT wee clear u pipis doubt |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:48pm On May 25, 2015 |
Gazaliah: No be soo...Na fuel dey make me not to raye.
My end cool hanhan even Agba man like you dey blame fuel abi
issokay... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:46pm On May 25, 2015 |
kolaawole: *sigh, nt again. Jently turn and continue my queue at filling station*  haha... awoof man |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:45pm On May 25, 2015 |
Neduzze5: Yeah! Geology graduates in collaboration with Mechanical engineering graduates! Geology? are u sure they could be of any use in this case |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:44pm On May 25, 2015 |
Neduzze5: Una dey make noise oooh  my friend wee you keep quiet... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 6:44pm On May 25, 2015 |
majidyusuf: make 2el come change the heading sharply with run sef... |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:23pm On May 25, 2015 |
hilsocial: He cld be rigt na y i said de shd calm down till TT show. my source talk say nomore batchB o just one batch which turns b15 to A16 see ya nxt year  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:18pm On May 25, 2015 |
hilsocial: See des men una wan corner am? Na to just leak the tire. hahaha leak tire tyre for why be like say you don do garage work before  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:17pm On May 25, 2015 |
hilsocial: Hahaha. Na to use ur xray machine de sure abi? leave my machine alone o.... i can only be sure when i touch somethin feminine just sayin  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:15pm On May 25, 2015 |
majidyusuf: the kind frustration way dey boys face no be here oh, and him wan come dey give false hope i understand how you feel bro, but then again he could be right you know... TimeTable where hath thou?  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:12pm On May 25, 2015 |
theSpark: Didn't you say the tanker was empty People come oh fuel dey. *blocks his mouth* keep quiet na shey you want make those touts hilsocial,shawwal1 and miccoy con dey drag fuel with you ni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 4:11pm On May 25, 2015 |
trapangels: smiles... babatawa am nt a guy. are you sure?... prove it  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:46pm On May 25, 2015 |
theSpark: Ehen please carry that your trailer away. I wan find space for parking my Night Horse bicycle.  dude its FUEL o, are u sure u want me to park elsewhere |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:45pm On May 25, 2015 |
Gazaliah: Gbayi bro....Afternoon noniiiii guess you've bin busy how your end? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:43pm On May 25, 2015 |
majidyusuf: I just dey wait too, the way I go take descend on that ayima of a guy eh Loooolz* una dey para gan o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:43pm On May 25, 2015 |
theSpark: Any bringer of news that turns out to be false will bear beer the consequences..  one bottle of Orijin for you  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:41pm On May 25, 2015 |
kolaawole: *sigh in relief* Imagine fuel scarcity don dey threaten to shut down my small biz wey i dey take dey manage oh. Just come supply me 1st easy... #800 per gallon  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:40pm On May 25, 2015 |
Stancity: If in the end the camp turns out to be November, believe me you wont like how you will treated here and i will make this place unbearable and uninhabitable for you.. ghen ghen... who else saw this comin? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:37pm On May 25, 2015 |
theSpark: Pheeew after a long trek. Who's here? *raises hand* i me! |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by babatawa(m): 3:31pm On May 25, 2015 |
Gazaliah: Osan ti pon ooooo..Its already noon...
Welcome on board @ trapangels,Orjiooji and adakoleagbenu.... Take your seat but na back you go sit for ooooo .If you dey active,you will get rank to move to the front seat LOooolz... afternoon bro |