Bablononi's Posts
Nairaland Forum › Bablononi's Profile › Bablononi's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 15 pages)
badoolee: I am not intrested,maybe you should give the advise to yhur sista.haha u don dey vex o. |
kennygee: Don't mind the Mods jor.dem dey kill ur vib ![]() |
badoolee: so wetin u dey try advise me nowna say make I do am,nothing dey appen?sure noting can happen.afterall u no go stand for street do am.so far no be my sister u dey do am with |
badoolee: 14 years if fashola catch me I go tink say na trailer bash me,am straight ohaha abeg forget 14yrs. who dem don catch? the law just dey there for sanity. |
badoolee: Awchhhh barbie dollhomo plenty die inside dat post ![]() |
kennygee: There is no way Drake will not get a boner after this.lmfao.i been wan yab u say wetin be situation as i quote am i see wetin u write gan gan.badoo dis mods aint loyal |
tracey never reach here. good sign . ![]() |
Elantracey: New style of madness ![]() |
dis andy sha |
aaronson: Nigeria mentality..................when a young guy make it,you say its yahoo,when a young lady hit the lick,you say she's a prostitute,when rappers flaunt their riches and assets you say its illuminati now arabians,you say they do ritual,unless ye break free from this mentality ye can not go far in life.u didnt even get his point. |




