Babsola35's Posts
Nairaland Forum › Babsola35's Profile › Babsola35's Posts
1 (of 1 pages)
What is d meaning of dis madness,will dis mansions put food on our tables?if nt I beg make them paek well |
Rago abi wetin be. Ur name u said and I "quote"is ur life dat Is in danger" are u sick do u know dat man u are talking to is old enough. To be ur grand father,u are nt a yoruba guy dats why u are talking to baba fedrick fasheun like dat,who is ur father did he ur father contributed any meanignful thing to dis country compare to what dat old man u are abusing contributed,even if u see dat man faceto face u can nt even breath nt to talk of abusing him,learn how to make good use of social media |
Pls frnds,we should stop blowing issues out of propotion,must dey travle to d US?he said he does'nt want dem,dey too should stay in their country and put it in other. And wait for dat time when US citizen too will want to visit their country and. Do d same thing to them ,GBAM |
Him get dis Kind power na him una no send am go. Sambisa make he go display his stupid jakisan talent una better dismiss d idiot b4 he. Go kill person for una neck,if he beat woman like dis if he catch man na dieoooooo,stupid boy |
GBAM!! Mr integrity Nigerians are watching |
I concur with ekweremadu |
Dis kind time Wey ppl dey Look for money na cult remain for una to dey do,may ur soul never rest,unserious element |
Gone are those days,even some of my own letters almost put me for gbege |
Research my. Foot |
Prison abi wetin be ur name u said "those ppl praising fayose are dead brain" or what? I beg if we are nt praising Fayose who should we praise?is it d president,mr lie. Mohamed,fashoa,or saraki?guy u need to see a doctor now. Eewu |
Will dey even come to nigeria hospital,dats why dey are nt taking good care of d hospitals and d doctors cos dey know their treatment is nt in Nigeria,"But very soon nemesis will catch up on them"Animal in human skin |
Mama joke silver,agba awo of africa movie,may u live looooong to reap d good fruit of ur labour[color=#000099][/color] |
God bless u sir |
1 (of 1 pages)