₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,389 members, 8,511,601 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 03:06 AM

Toggle theme

Balash's Posts

Nairaland Forum › Balash's Profile › Balash's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 (of 67 pages)

Music/Radio › Re: "My NAIJA GUYS" Song - Please Who Sang It? by balash(m): 5:34pm On Mar 30, 2006
WELL WETIN I FIT TALK ABT THIS MUZIC WELL FIRST THE PERSON THT BOUGHT UP THIS TOPIC FIRST TO U T4CASH ABI NA WETIN U CALL UR SELF I UNDERSTAND U MY GUY U DEY TRY TO PROMOTE THE GIRL I KNOW SAY U KNOW HER THT UR OWN CUP OF TEA?THEN TO DEEPOP ABI NA WETIN U CALL UR SELF SEF U DONE DEY CRAZE SMALL SMALL SAY U KNOW SHA NA because SHE BE WOMAN LIKE U THTS WHY U DEY JELOUS HER ABI MAKE U TOO GO SING UR OWN NAW I FIT GIVE U TITLE NAW U FIT CALL AM UR NAIJA CHICKEN OR UR NAIJA GOAT shocked? AND TO BLACKGIRL U DA BOMB GIRL MORE GREASE TO UR ELBOWS LET US ALL SUPPORT OUR CULTURE FOR UPLIFTMENT OF DA COUNTRY WELL AM OUT PEEPS HAVE A NICE TYME PEACE OUT
Nairaland General › Re: Happy Birthday To Nike4luv. by balash(m): 5:05pm On Mar 30, 2006
grin HOT ANGEL WETIN DEY U COME HERE AGAIN ABI NO PROBLEM ABT NIKE4LUV HMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMMM HAPPY BUFFDAY TO U FOR REAL OKAYZ KEEP NICE OKAY ONE LOVE PEEPS PEACE OUT

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 (of 67 pages)