Balash's Posts
Nairaland Forum › Balash's Profile › Balash's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 (of 67 pages)
yepaaaaaaaaaaa mogbe shey he dey browse sha honey lol |
sup mukina love to chat wiv u me kinda lonely out here looking for a chatmate me id on yahoo <rap4balash> buzz me plz u sound very friendly looking for a sensible pal like u |
hmmmm the most andsome president in the new century not handsome oo dont take me wrong ceegee dont worry if u really wanna get to hook up with this gorgeous hot cute man feel free to ask from jaybaby its her uncle am out *oju mi ko ni ri wahala to ma shele*lol |
nonsense my grandpapa is more cuter than the two of dem hisss |
kitaun all wht u said is just too much darm too impressing so u never forget the way then teach u for primary school abi boi that ur words bravo u d bomb hahahahahahah?me sef don dey rest small small nie oo if no be so u too small naw u wey dem born for ajegunle come dey get mouth here o boi u get luck oo me gat better things to do and face my studies boo ?haw u deying jay me very buzy naw adayz stay tight |
hmmmmmm kitaun so because me dey buzy for school thatz while u dey get mouth abi sango do body work on u nie?buy wait o kitaun shey na true i heard tht ur mama waz at a bus stop standing when she waz mistaken for a taxi heeyah ?jaybaby sorry say i no back u up since na villa wey i dey jo and i dey go school today 11 january am abt to b on my to ilorin if i see oppurtunity to browse i will but if i no see browse just continue wit the guy i trust u can take him his too small if the guy dey fof nie him go know the war we went through lol newayz jaybaby this one small continue with am i trust u baby miss u ?? |
WO NA THEM SABI JO <YAWNING> NA KITAUN IN ASSBREAD GLOBE I DEY WAIT FOR |
a real man is the one that has gotten a solid koko?and can use it well when the time comes even if his poor but has a solid koko forget nothing dey happen peace |
ENIOLA NAIRALAND FIRST LADY KE LAILAI WHEN JAYBABY DEY DIS SITE HISSIN?SCRIPT WRITER KE U COME GIVE AM UR EMAIL LIKE THAT O BOI NA PERSON LIKE U I FIT TELL SAY I BE GOVERNOR PICKIN TILL I GO GIVE U BELLE <SHAKING MY HEAD>CHEAP GIRL FALLING EASILY? I DONT THINK ANYONE ELSE WILL SPEAK FOR UR SELF BRO OK?STYKE I GET U WELL MY BROTHER BUT AS A PROFESSIONAL IN A JOB U USE UR HEAD WELLA THAT WILL BE MUCH MORE BETTER OK IF WE TRY TO TELL U UR MISTAKE NAW IF THIS SITE NO COME DEY AGAIN WHO U WAN GIVE AGAIN MY BRO IF NA UR WORK BE THAT USE UR HEAD ON IT URSELF SIMPLE?PEACE |
dollie meat pie that waz a stroke of cane for a sturbbon boi?jay lol no let the guy run for us oo make we curse am small small so him go fit reply na dat tyme him go know say to senior person for something no be a days job peace |
JIDUS ABI WETIN U CALL URSELF SHEY THE MONEY WEY DEM GIVE U TO COME BUY TIME FOR CAFE USE AM ADVERTISE WEBSITE AND THE PHONE WHEN DEM GIVE U SO THEY WILL CALL TO CONFIRM NA HIM U WAN USE TOAST AMERICAN GIRL HAHAHAHA WOH MY GUY U BETTER GO UR CHURCH SO UR PASTOR GO ADVICE U <SHAKING MY HEAD>AM SORRY FOR U SEBI U SAY MONEY STILL DEY HABI HMM?AS FOR THE OTHER ONE WHY U STRESSING UR SELF MUCH FURTHER BOUT UR FAMILY ITS SIMPLE U ARE NOT IMPORTANT TO THEM OR SIMPLE THEY HAVE FORGOTEEN THEY GAVE BIRTH TO U PEACE |
HAHAH KITAUN <OMO TONI IYA OWUN KONI SUN OWUN NO KONI FI OJU RI ORUUN>SHEY NA ME U SAY MAKE I GO JUMP INTO ATLANTIC OCEAN NO BE UR FAULT NA PERSON WEY BRING U COME LAGOS I BLAME ?SHEY NA ME BE BALDERDASH ABI ASSBREAD GLOBE ABI WHERE U SAY U DEY AJEGUNLE ABI NA ME U WAN DEY VEX ONTOP ABI SHEY because RAIN WEY FALL YESTERDAY WEY DONE NTER UNA HOUSE NO GO LET U SEE WHERE TO SLEEP NA HIM MAKE U DEY VEX DONT WORRY KITE HE GO BETTER SHA U GO FIT AT LEAST BUY JEANS TROUSERS GO VILLAGE WHEN UR CONTRACT END FOR LAGOS |
HAHAHAHAHAHAHA <laughing uncontrolable> KITAUN ABI WETIN U CALL UR SELF WHERE U SAY U COME FROM SEF ASHBURTON GROOVE HITTIN MY HEAD ON THE FLOOR HABA WHY ALL U DIS TOUT DEY LIKE TO PRETEND I DEY AJEGUNLE OO THEY HELP MY UNCLE FOR CYBER CAFE OO SIMPLE HABA?U ASK ME IF I AM GAY WELL BASICALLY I AM THINKING BOUT IT ALSO BUT I SENSE U CAN SEND UR SIS OVER TO CONFIRM KK?WHO BE SEUN WEY U DEY TALK SAY HIM GO BAN ME OR JAYBABY HE BE LIKE SAY HIM WAN (KOGBA WOLE)HIM WAN CARRY HIM MARKET GO FRONT OF HIM HOUSE GO DEY SELL AM ABI HISSING COME MY GUY NO LET ME ATTACK U OK I DONE DEY REPENT SMALL SMALL BUT IF U WAN ME TO START AGAIN I CAN REVENGE ON UR HEAD because AM NOT A FIRSTCOMER WHEN WE TALK BOUT DISSIN PEEPS ON NET WHEN I STILL DEY DISS TWO 4 SEVEN U GO STILL DEY PRIMARY SCHOOL THEN PEACE |
THIEF MY HEART HMMMMM UR ASS IS CUTER THAN SOMEONE"S FACE THAT MEANS URS WILL HAVE LITTLE PIMPLES OR ECZEMA ON IT AND WHEN U ARE OLD IT WILL BE WRINKLED OHHH SO BAD FOR U GURL |
iice u wanna step on my toe u had better be careful |
lol nice timeing nice lines everything kool as for me am a very natural guy,i dont give a darm actually am not boasting but am a very good looking guy so to approach u and u still hissis and works away trying to think i will still come so u will know u are not simple what ur friends told yah about sorry i beleive in natural ladies as for me ooo,if i know u very well or rather we leave close and we ve being having eye contact then i approached u and u said u not intrested beleive i will never try looking ur side again as for me i beleive in being natural its da bomb |
enownow dem dey Bleep up jo there chatroom dey go only if accepted by god |
KITAUN HE BE LIKE SAY UR HEAD HIT GROUND WHEN U DEY SMALL?JAYBABY ON MY KNEES U WILL NUT UNDERSTAND UNTIL WHEN I SPEAK WITH U SOWEY MWAH LOL I MISS YOU |
kitaun am nut sure u are ok the wire wey dey ur head done dey touch |
lol jammin no probs am sure they will know am joking i prefer manual peace |
guy u done high so u wan tell u say u no sabi say na joke i dey joke before guy u be real magha oo,as for the gun levels use real guns snhot anybody make we know haw many we remain for nigeria ciao |
-shaking my head- NA UNA SABI NA FASHION GO KILL UNA I NO KNW WHETHER UNA NO GO FINE UNTIL WHEN UNA USE LIP STICK,EYE BROWS BLABLABLA WO I GAT TO CHECK SOMEWHERE ELSE ITS 4 GIRLS ONLY GUYS WEY DEY HERE UNA NO GET WORK |
wo manuel or auto i go tell una when i buy one but presently am still celebrating with my friends i just bought two tires last week and am naw saving more money to buy body and engine when the car is complete i will let u all know so we can celebrate it together ciao |
HOT ANGEL>U WANT FOF IN ANOTHER DIMENSIONS COME ON FALL IN KOBRAWAP.COM STRAIGHT GO TO CHATBOX REGISTER COME TO NIGERIA MAIN ROOM AND U WILL SEE FOF TWIN BROTHER AND ENOUGH DISSIN AM BALASH THERE |
seun come here u done start again shey no be wetin u do wey make them pursue u from actors guild be this stealing script and selling out na here u come dey post am mind u no magha here at all ur format no go work?lol wait oo have u gotten a director for the film i might just help u for security reasons cos one of my uncle a military man(uniformed gate man ) will be glad to help with arms and armunitions holla me okay |
I HEREBY NOMINATE MUKINA I THE BEST CONTRIBUTOR FAR AWAY FROM SAUDI AND SHE STILL KEEP CONTACT MIKINA INSHA ALLAU U SHALL WIN LOL DRINK ZAMZAAM WATER B4 COMIN TO THE VENUE IT WORKS LOL |
I DONT JURGE ACTORS OR ACTRESS IN FILMS ALL WHT U ARE SEEING ARE MAKE UP U BETTER SEE THEM PERSONALLY THEN U WONT WATCH THERE FILMS NEMORE |
jaybaby come back abeg no get the id well or simply u buzz me <rap4balash@yahoo.com> |
??